Thaoriginator's Posts
Nairaland Forum › Thaoriginator's Profile › Thaoriginator's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 273 274 275 276 277 278 279 280 281 (of 288 pages)
Coco and akara |
[quote author=Ileke-IdI]^^^ is that not your pix [/quote]how? |
On that faithful day, I will be with my booo, you know who? Miss BIG boobs ![]() I go hit the middle like say no tomorrow ![]()
|
Idowuogbo: Emmm.. D usual na! I go chop banana till I go yo.oya take ![]()
|
We go beat them like 3-1 jare. Abi you no knw ni? As me again ![]() |
Wow this is interesting! Gurls show us whatchyallgot! I nominate mukina2 ![]() |
Abeg no be masterminders we wan chop! Make dem arrest sponsorers like dem pdp members dem starting from the oga himself ![]() |
Nice save by Enyeamayama ![]() |
honeypie143: Another goal at its GTBso you never forget dis yarn since yesterday? ![]() Hmmm, foolishness at its zenit ![]() |
SailorXY: hahahahahahahaha MUSAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAaboki my guy! Whaaat a beautiful goal by the malian Up Eagles! ![]() |
neksummi: Na wa for the guy o. He was calling at about 1:26am! He sent me a text this morning. I'm still awaiting his call.lol! Guess that's after he finish talking to me woke me up from my sweet dream that's the deal anyway that's the main thing. |
Steven Keshit, win the cup and STOP bragging. Or are you pinochio? ![]() |
Una dey mad Make una go tell una mumu presido make e disclose hin own allowances or him props. Mr 'I don't give a damn'![]() Aboki no dey lie o8) |
No be only MOG na MOD ![]() |
berem: good news! I though Apga would be left behind. this is just the beginning for the downfall of Pdp!Yyaaaay! Surely the beginning of ending of the killer disease party. The 'clueless one' and his cohorts should be sent parting in no time. We cannot wait! |
The guy no sharp, somtin wey him go do before you can say Jack... If Oyedepo nau if for no miss am at all |
No cocaine for my brain, I dnt wanna go insane. |
Ikoyi Prison a.k.a Federal Palace Hotel you go chop beans sotey ya belle go tear then you go no say no valentine for state house ![]() |
Ok I don heaar. Oya BRT bus! |
CIV don collect 2 .________________/\_ < / '—_______——____|] /_==0;;;;;;;;___.:/ ), —.(_(__) / // (..) ), ——" //___// shotz in they azz ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
mjfcb: Abeg if you are a true naija its time to reply eboue who abused 9ja on twira!@therealeboue...abuse him lifefor wetin na ![]() |
Igbo again emenike Yobo kwenu8) my aboki guy musa go soon score![]() |
All round Igbo people na hin brekete for super eagles na only one aboki my guy dey diaaa no even single one yarabawa chai! all the same up eagles let's go there no dull me fall my hand jorrrr ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
OBJ is saying the truth but he's not damn serious! If he hadn't forcefully brought in sickle-cell Yar'adua to power all this 'season film' couldn't be playing right now. So the nigga(0BJ)is just feeling guilty as accused. Make baba go siddon jare, if e don RED we go find you come Otta come fine you join ![]() |
I TB Joshua, hereby declare a 3-1 victory in favour of the Tasty Super Fried Chicken of Nigeria ![]() |
OAM4J: Can somebody help us remind Uncle Joe that time is running out.imagine gudluck without patience! |
What a life! ![]() |
Make dem look under hin cap, sometin dey ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 273 274 275 276 277 278 279 280 281 (of 288 pages)
[/quote]how?






then you go no say no valentine for state house 