Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 114 pages)
Atiku fit buy am for me so that I go mobilise some votes for am |
You child get to some Age and you realise that it is better to sit them down and talk and leave everything else to Prayer. That man fa!led as a father. |
Walahi! Oga Tunji dey impress me. Baba just dey do things to correct the problemses straight_up. From Transfer to Audit. Make we take know people wen dey the yeye club abi cult. |
stuffs2002:You no like to give people hope? Abeg, the man still get plenty supporters joor. |
For this Economy? Well, most men no dey really get pass 2-3 shoes. But I get like 5 of 12. |
The main people supporting that Man are still within. Those ones resigning could have been more all this while. The guy still fit win 2027. |
Children wen never even do class captain before dey talk just because dem support one Candidate wen from their region. Well, make we stop to dey educate some people. |
When all the people who makes up a team are Greedy and Looking to profiteer rather than build, then the centre will never hold as the most greedy of them will take it all. Well, next time build internal control models to prevent the greedy ones from destroying your institution. #Peace |
He get people wen go tell you good Morning and you go need check well again. |
E sure say people wen dey beef this Funke don plenty as in "Ota po ju enemies lo" but laslas sha, who God has Bless no man can curse. But sha, make everybody dey maintain their lane and avoid embarrassment. #Peace |
Everybody just dey catch Cruise. Mr. Seyi just dey run Ugandan dey find strategy but none dey work. Wahala dey choke am because of wahala wen he don create for himself. |
Seriously! Elephants still get confidence dey attack for this weather. If men catch am na meat beat that ooo. The Elephant better maintain him lane. |
What is the name of the Kidnappers? That is the koko of this matter we need it to know those bandits. |
Wike PDP or Seyi PDP? Oboy, I dey reason to join PDP ooo now that they are in the dip so when they rise I will be an Oga at the top. Wait fess, make I purchase form for NA. |
Abeg make una leave BAT. Election is just 9months away. We should look forward and stop playing emotions. Children are resuming back to school on Monday so make everybody face him Family and do right in their mini capacity. |
Baba don dey find wetin he go use drive hype for Social Media again. ![]() Abeg, which party he go support? Cos PDP is under Wike ooo. Well maybe he go support ADC candidates sha. #when you think you're smart but forgot that the power in your hand is why people kept quiet. |
Congratulations OoreOfe. More wins. |
Anybody wen go take over from BAT, need to prepare ooo. Cos wetin the guy don start too plenty for some people to handle. |
How much dem give am? How much dem dey share make me self leason this thing. |
You go just read some emotion influenced reasoning and you go just know say some people no sabi better reasoning. |
After all the Stress of Undergraduate instead to go house jejely una still dey organise party. May God console the Family of the bereaved |
When you think you're smarter than the system. Abeg, make una dey pay una Tax ooo. |
Abeg whatever works for them make dem do. If na consensus make dem do but sha make them Govern well na him be the koko. |
So Baba don run comot for PDP? Later dem go say na BAT dey scatter opposition instead make dem talk say na their Personal Greed. |
Hmmm! A Generation that does not believe in process may suddenly destroy itself. Small Bank una don kolobi am. |
Once APC Win this state abeg make ADC, Accord and PDP_Wike and PDP_Turaki go dey pack their load go village. But Accord win then, dem get small hope be that. |
The man at the helm of affairs in the centre seems to have given these folks some confidence and hope. Well, let's hope that any good thing can come out of their association. |
This boy dem oldies to make him party popular come begin enter them and scatter their plans. Well, those oldies never serious when dem ready dem go face their problem. |
Your mind no go touch ground. All the things wen you do don dey make your fear_fear. |
Bros Showunmi abeg support who you like joor. No mind those people wen give their brother 98% vote but dem dey gaslight others say them be tribalist. No lele, anybody wen your mind follow abeg follow you no owe anybody explanation. |
Na money I want make he dey like me now. |
spiceadole:I have NEVER written any against women as far as Age is concern because I know that Lofe treats us differently. Same way I will never tell someone whose family is been seeking for Child that they are not doing enough because I think life treats Us differently. |