Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 114 pages)
BetterScottish:Corn is good raw material that can be processed into several finished products. It can also be roasted or cook and eaten simply. Corn makes alot of sense when eaten especially the fresh ones. So I like to eat joor. However I hope your eye is not covered with Hatred and Tribalism and Wickedness. |
Resonance2019:Bandit on Nairaland? Una go just wake up begin yarn opata join dust. |
Pootle:What's your definition of "supporting evil"? I guess not supporting your "NDC candidate"? Abeg dey one corner joor, make we for see front. |
Pootle:Failed which us? Abeg shift one side. Mention one Government wen no "failed us" |
Abi she was dieting ni? This Life fear who no Fear God. Fear who like money pass anything. Fear who fit do anything because of money. |
But Mr. Shittu was using the Shariah thing to Campaign before naw! Well, he go as dem don deny the matter. |
Is these tips also for US/UK folks Abi only Nigerians? Na job no dey na why people dey fall for scammer hand. Imagine person Graduate for 3yrs he no get any offer, desperation go enter and before you know it he go fall mugu. But if I get person for CBN or FIRS shey you think say I go bother my head ni? Give me link for NNPC and I won't need to bother about anything. But laslas sha, take those tips if na Naija you dey make dem no go carry you goal_goal. |
Dem go insult politicians but deep inside dem dey wish say na dem dey position of those politicians so that they can steal more. Nigerians and fraud... |
Wait ooo. I thought it was Tinubu that was selling all the ticket? Are you sure the protest is not against Tinubu? Yeyenatu, una don begin get sense and stop blaming who no know say una dey exist. |
Shey you no know before? Na Chinko things dem dey give una naw. ![]() Some people dey say minor difference... well just try locate US own and your Own and check differences. Also na Refurbish iPhones una dey buy as New mostly sha. |
Some people go just talk and you dey ask say shey this people really get some good thinkin#? |
From the Pix, I know where the Meeting was held. It was held in the Oldest Tertiary Institution in Nigeria. NBTS. Very soon those responsible for this Kidnap will be exposed. Those who go about for optics will soon be exposed and disgraced. |
Opah, you suppose remember say your people no too sabi much. Na Emotions dey guide them. But you be good man cos you no be like people wen dey fan their emotions with some hero_bear_beer. |
tunjistev:Same excuse/accusation you people like spewing whenever you start gaining some prominence. Nbok, continue ehn... |
Have you seen Bokku stores? The quality of their bread is not the best but dem dey rush am because of Price and Thickness. Same for all their Beverages etc... |
Agreement is AGREEMENT. Any Agreement you cant Honor please dont sign it. Either Ambode Treatment abi Ambode Medication he no mean. The koko be dont Sign an Agreement you cant HONOR. People who dont even understand Lagos Politics are stating opinions about it. Ambode NEVER fell out with Tinubu. If you claim they ever did please refer to only one post against Tinubu from Ambode. Ambode changed Lawma to VisionScape as well as Road Contractor. He removed some guys from Ministry and it was claimed that his Wife didn't slap the Chaplain of Christ the Light (Research this and you understand the main cause of Ambode downfall). #Okbye |
I just dey laugh for here. You go think say people wen serious or get sense plenty but unfortunately... |
CorrectionFLuid: sha, dont sign an Agreement you can stick to make dem no go carry you go jail.If you sign the agreement come dey reason to do magomago na gbege be that ooo. |
They push you to your ... When next someone choose you are his next... you will not listen to his enemies and try to destroy him. No be everybody go be Buhari wen no dey guide him own people. #Dont Sign an Agreement You will not Honor. |
Mr. Obi abeg continue to dey put mouth for everything so that dem go dey see your name for everywhere. Mr. Seyi self go collect small vote for Parapo FC abi ma APM dem call am. After the election he go realise him reality. Mr. Atiku may learn in 2027 why 2031 is a no go area and why everything na by grace. |
Kai! So reasoning go fear you. Well, na their WhatsApp directive dem dey obey sha. Unfortunately their Gaslighting no go fit do anything. |
happney65:Check now, you go discover say this one self dey claim Political Juggernaut this people and their funny reasoning.One way traffic people. |
stuffs2002:Continue Sir. Please ask People who Graduated from UI and are doing further program there or Ask People who graduated from FUTA and are doing further program there. Am sorry, if you go to one Market_like school and you think na so every school be. |
Britishpea:Hmmm! It seems your reference is to some 20yrs ago thing. But Sir standard Practices Now is that you maintain your First Matric No. Continuously for any other Program as this will aid in tracing your Academic Journey within the institution. This is also why Transcripts are not requested when you graduate from same institution. |
Britishpea:Some people go just dey talk wetin wrong with confidence. NB: If you graduated first degree or any degree from a particular institution, once you come back for further studies, You will maintain your first Matric No. As for running co-current programmes in same Institution, once the school discovers, you probably will loss both Admission. But you can run two programs simultaneously if it is in different institutions. |
We understand Bros. Wike. You are not a member of the Party but you dey relate well with them. Na Pikin wen say him want give Adult problem, Adult go let am know say him senior am. Fubara go learn the hard way. |
Atiku fit buy am for me so that I go mobilise some votes for am |
You child get to some Age and you realise that it is better to sit them down and talk and leave everything else to Prayer. That man fa!led as a father. |
Walahi! Oga Tunji dey impress me. Baba just dey do things to correct the problemses straight_up. From Transfer to Audit. Make we take know people wen dey the yeye club abi cult. |
stuffs2002:You no like to give people hope? Abeg, the man still get plenty supporters joor. |
For this Economy? Well, most men no dey really get pass 2-3 shoes. But I get like 5 of 12. |
The main people supporting that Man are still within. Those ones resigning could have been more all this while. The guy still fit win 2027. |

How possible..You were an undergrad, finished your studies and graduated...You decided to come back for your pgd yet thinking you will still use the same matric number for a different academic foray..How