Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 114 pages)
Bros, just throw Anti_Wike group under the Bus without any caution. Abeg, make those anti_wike people tell Us wetin be scores between Fubara and Wike. |
Abeg help me ask Atiku what Election has got to do with Fasting? Is he saying because of Ramadan, they should shift the Election date? See, who some people dey say make we vote ooo. |
Dem go say Datti don collect Agbado. Make una no worry reality check dey come. May God have Mercy on Nigeria. |
Zidane Generation twice a day. If you watch them you go love Football |
Kobojunkie:Are you done? Well, I wasn't talking to you. Thanks. |
notoracism 1. Happiness is a Choice? 2. Before marrying him did you not notice these things? My little advice stay loyal to your Marital Vows, and choose to make yourself Happy with other things by concentrating on the positives in your Marriage and Life. Shalom |
You were on strike for 84 days thinking you were doing Tinubu but forgot that it's average and poor Nigerians who need the Public Hospitals not the Politicians or Rich folks. |
Ogbeni park well joor. Your chochocho too much. |
Wahala!!! Well, you for leave the Guy joor cos even the party don leave the guy since. But if you self begin fight that Guy that means say una go too beat am ooo cos for home the guy don fail him Party since. |
Persin wen den go soon suspend from party still dey talk. You go organise dirty december come call am na Congress. Oga, park well joor. |
No worry, Body go soon tell you. |
Make dem continue joor. Dem must show Wike say Abuja no be Rivers. Only say many go lose their Job and dem go learn not to dey play opposition using their job. |
In whatever you do always remember "Agreement is AGREEMENT". If you no like the Agreement resign and start again. Una Good Morning ooo. |
Well, if they like to stay in-door then Soludo should grant them a Month to sit at home. Atleast they can eat their Ofe nsala and correct Akpu at peace in the comfort of their homes. |
He does not know the law na him make una dey shout ooo. Shebi una see as dem turn Ibadan Convention to Weekend party using the law. Make those workers continue ooo. |
Baba just dey deal with them anyhow for this hin second term. First, he say make dem 'sit at home' for 1week since dem like to 'sit at home'. He don close down quacks abi make I call am fake clinics for that area now. Well, me think he is doing well. |
Precious201010:No let make her supporters read you comment ooo. Dem go soon claim victim brouhaha now. This woman really destroy GEJ Government. |
Una say una no wan open on Mondays and Guvnor say make una add 6days join una still dey Protest. Human beings too get wahala |
When we Truly Love Nothing will ever make Us let Go of the one we claim to Love. |
"Train up a child in the way He should go" Remind them that Life is not 100Meter dash but a Marathon with varying challenges and as such they such be Patient and diligent and gradually everything will fall in place. If you let them travel on the fast lane, they lose themselves and cause pain. Laslas Accept Jesus as Lord as Savior make Devil no go use you do Suya. |
Normal Lamba/Zobo. Abeg, parkwell joor. All of una na same of Same. |
This Finishing School can never work again in this Era of wokeness. All these Girl wen no gree collect Home Training buy dem dey rush to collect Pregnancy na dem cause wen Children no get home Training again. |
Episode22:YES and NO. YES. If, 1. You and your Wife Eat Home cooked meals. 2. Your rent and utilities is not up to 150k per month 3. You dont use your Car frequently 4. You save up atleast 10% of your earnings 5. You shop in the right places 6. Your wife is not a waster or unwise spender 7. You plan your investment 8. Your wife is also earning some money 9. Your extended is not depending on you 10. Your wife is not living for social Perception. If you need more OT send me 5USD |
Hahaha... He dey panick mode. No worry, just repent from your sins and tell your boys to stop causing insecurity within and without ooo because hand go soon touch dem ooo, if them no repent. |
Oshey, dem don begin PR to take enter Mainstream Politics. We sabi the MO. Well, he dey work for some and he no dey work for some. All the Best sha Olumide. |
Mabuggi88:Then we should stop crying more than the bereaved. |
MadPolitician:Problem is not lack of Housing but the desire of everyone to Cashout, irrespective of whatever happen to others. If they charge 21M and someone pays then something is wrong. |
In both cases APGA na still 1. Well, wetin concern me self? Abeg make I face front jejely joor. |
World Champion still sack Coach wen carry dem go World Champions. Well, first transfer of the open window is Maresca leaving Chelsea. Abeg, Chelsea people o dey available ooo to do interim coach. |
Well, na like 6month remain now before Promaries. Who am I to beef Persin wen don get opportunity do 2 Terms as Governor? Abeg make Oluwa saanu fun mi ni koko. |
insidelife22:Kai! Corn don fill your head Sotey you dey bulaba_balablu. Congratulations to the Monarch. Christmas is a time of Joy and Jou has enter the Palace. The Monarch should repent and submit His Life to Jesus Christ. #Maranatha |