Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 114 pages)
Amin! Ooo |
Na those mumu wen believe Natasha na dem I blame. Those people be useful 1doits. No reasoning at all, once any woman just accuse anyone of Rape like this na to dey gaslight the person. Unfortunately, Natasha don too show say plenty people no dey use their common senses. |
Well, dem say na play-along you wan do. Make I assume say I no believe that claim Sha, cos you suppose don learn say Agreement is AGREEMENT. |
Oshey! She should continue. Her Brothers and Son(s), if she has any will join the 'Used' line very soon while She and Her sisters will soon get used by "Money Ritualist" as they will bait them with Money. Finally, as more Women attempt to Destroy Men, Men too will find a way to escape their claw and they will end up creating More monsters. Finally, make everybody raise their Pikin well ooo, because the street is not Nice, everyone is seeking way to Cashout without thinking of the effect on others. |
They keep calling the NG President Dr*Lord but their Own people get arrested for Dr*g offenses almost all the Time. It time they look in the mirror and tell themselves the Truth cos it seems what they are is what they accuse others of. #Repent4DKingdom of God is at Hand. #Maranatha |
Instead make una call better meeting tell una self the Truth, No. Na Bulaba una dey do. Una house don almost empty una still dey yab others. |
Well, except for those with Technical issues, that I think should be allowed to retake the Exam, I don't think organizing Matriculation Examination every 3month will make any sense. Moreover, alot of things makes sense on paper in Nigeria but implementation is always marred by our Nigerianess ![]() Sha, make Students face their Book.
|
SatoshiX:Hmmm! When all odds were against him, he won do you now think He would lose now that all parties and stakeholders are running to him? Even El Rufai and Aregbe don mechie-onu. |
Business |
Who would have thought in 2023 that most of the SS states will join APC in less than 2yrs into PBAT government? Well, Kalu and him SE brothers... |
Na Leadership make most Nigerians Japa and na same thing make Wike Japa from PDP. Japa comes with Brain drain and the only way to control it is through good leadership and environment. Let's hope Wike don't naturalized in APC incase una still want am. |
You wonder why people dey Japa? Na because Nigeria Economy dey somehow. Na still cos PDP Leadership dey somehow make Wike Japa to APC. Make una just hope say he no go naturalized for there. |
As if na him be President he no go worst pass Bubu. Abeg, make all of una parkwell joor. Una don do the damages wen una fit do. We no say one dey Redemption go come for the Nation. |
chidiokay:Says an Acct that was opened on 03 May 2023, we'll check your history and compare it to mine and you will realize why Soludo called your group headle&&mob |
Hmmm! The god of Odumeje is so Powerless such that Humans can force their will on It. But my Own God is Sovereign and Controls the whole Universe. He works in mysterious ways and can use anybody to achieve His will. He allowed Joseph to go to Egypt as a Slave and even allowed Him to be put in Prison for years just to Prepare Him to become the Prime Minister of Egypt (Genesis 45:5) shows the confession of Joseph. He allowed Humans to Crucify the Christ because it was all part of His Redemption plan. No King comes to the Throne without His knowing, even when men think they are in Control they are only fulfilling His plans. Halleluya to the Sovereign God. |
chidiokay:Eeyah! Well, wisdom should help us know who is Under our Authority and Supervisor so that we don't get burnt due to foolishness. |
Dem call person sole Administrator and dem give am him line of communication from day one but over zealous Balablu thinkers go dey summon am, luckily for them dem listen to counsel from the 'wise'. If you no like Ibas or Wike of PBAT or you be opposition or ElluPe71 member na you know ooo but no dey do anyhow make you no go collect. |
When you become A Leader/Very Rich ensure the following; 1. Have a circle of sincere friends who can look you in the eye and tell you if you F-up; 2. Ensure you continously study, listen and learn; 3. Periodically evaluate your actions and speech yourself; 4. Ensure that you are not thinking less of even the Driver/Gateman or 'Madman' on the street; and 5. Remember that all that you are/have is merely by Grace. Congratulations to. Mr. David, he has given Mr. Damina opportunity to take him to the cleaner. |
Hahaha! Person beat you before you come say make the person no attempt to fight again say dem go beat am. Mr. Datti Abeg dey your DEY and leave BAT to do wetin him like. |
Na dem, once you just see dem use quantity of money quality dem selves just know say na dem. Dem no get any value pass money. |
Okay, that one self good. All these people suppose dey Collect maybe we go fit reduce the criminal guys for we country. |
Act what Scene what are we in this movie bayi? Hoodlums comes but no casualty, that one self he good. Make una continue to dey play the game when una tire una go park una load comot. |
You should know that we (Nigerians) are seemingly Irresponsible people and there is no enough Education to help us become Responsible. Ever wonder why successive Government have only be concern about Lootocracy rather than Developing the nation? Na still that Irresponsible mindset. |
Adabamadubu:Some of una go just post anything without applying good thought. Abeg na like this you dey respond to people for real life? |
Okay, since you know this why not leave PDP to go for your own party abi join another like your Brother El Rufai? Abeg, make una parkwell joor. |
Okay ooo. But hope this will not lead to conflicts of interest sha? Make anybody no begin claim right or seniority because of inordinate interest as those people fit don laise with one of them for back that one go come dey do sabotage within. |
NBA make una return Money wen una collect. Person wen give una say he no dey give again since una no dey do una conference for their state again. Abi, which kain gbajue formula be this? Next year now, una go tell Oyo State say na there una go host am collect 500M still change am to Osun and collect another 500M, see business strategy wen una wan dey use ![]() |
Eeyah! Mr. El Rufai Abeg shift for one corner. You don join SDP, so focus on your SDP. You no know say Country Hard when you be Govnor wen you dey sponsor your boys for Southern Kaduna abi? Abeg parkwell joor, we sabi your way. Abeg, who go sponsor my Canadian Japa? @helinues @racoon @kobojunkie make una DM if una fit sponsor am. |
Okay. Oya, give us list of people wen una put for there, make we begin comot them. But, I dey reason some kind Power wen go make you dey control all the opposition again you. @Racoon Abeg come and sponsor my Canadian Japa things. |
Aside Farm Produce what else do we produce? Abeg People stopped buying those things and manage the ones they had. |


