Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 114 pages)
For this Life ehn, anything wen you do ehn, you go collect in multiple folds. Those of una wen dey cause mayhem thinking na BAT una dey do, na una know ooo. |
Well, the wise knows this is not how elections are lost or won. In all your analysis never forget that NA and Presidential elections usually happen on same day and if the candidates for the NA is popular it means His party will win the Presidency in his constituency. Make do with this info whatever you like. |
Happy Birthday Baba BAT. May you enjoy the Fruits of your Labour and Blessing of your intents. |
Once you see Beerparlour gist you go know sharperly. Dem dey hope say BAT go sack Penkelemesi. ![]() Eze Onyekpere, shey you go bring Obi to replace am? Yeyenatu, if una like make una continue to dey reason like this. Until Adelabu resign by himself because of any further agenda, BAT no go sack am cos him sabi una balablu_bulaba. |
If you think say people dey read before comment na error ooo. Check the first 6 comments and you will realise that they didn't read the content. That woman was the pun, the two Thieves have Japa. |
I never read am finish when I realise say this guy na Obedient. He get the way wen dey dey reason wen go make you laugh. Atiku should step aside. wetin go come be him gain? Ameachi no get followership so make dey go relax. Kwankwaso make he do VP. Seyi make he go relax. Obi make he contest as President because Obidients dey support am My brother, make all the opposition put themselves into one persin, he go still hard to win BAT ooo. Una dey always forget say Senate; Rep and President na same day dem dey Vote dem and currently most of these people dey APC. If you still dont understand how the mathematics work then na you know ooo. |
Ogbeni Trump abeg go and pack your load and go away joor. Causing unnecessary brouhaha and making rash decisions. |
Baba don see as things dey go, he run become friend with Wike so that when PDP gather small strength he go fit dey atop. But why you no join ADC abi NDP? Well he be like you reason say those people na comedian dem be. Biggest loser for all this matter na that Governor wen dey OYO. |
Make una continue to dey fund them and empower them. When state police matter start and we begin regionalism na that time una go know say na problem una create for una self. Una neighbour own na small inside the matter. Na una go know how to deal with blood thirsty de#### |
zegxy:How much your own group dey share per month? I go like join the group ooo. |
Chai! Everybody just dey say "Nothing wrong with these fees". Chai! Na like this things don spoil reach? My time for FUTA form for SUG was maybe #300 or #700 it sha was less than 1k. Another institution wen I go again, form was 5k for President, this was 2021 ooo. |
Like like play...this mallam go spend Month for free accommodation ooo. Mr. El rufai, well done ooo, hope they are taking good care of you? Abeg chop the life of your head. And no look uche face ooo. |
Walahi!!! This woman just like her people too get bad mouth. She just dey give dem wotowoto. |
Chai! When you're breaking all boundaries oppositions and observers are bound to say what they like and compare you to whatever they like. But you just need to focus on your goals and leave the market noise to noise makers. #Ire ooo. |
Some people no ever pray make you rise if you ever make the mistake of falling. Ekweremadu don suffer small but some people want the suffering to continue to eternity. Now, think if those people become Nigeria President... well they will want Nigerians to continue suffering because them no really get any Goodness inside dem. Dem go buy something for #50 sell am #500 dem go say na Business. |
You no just send dem at all. You do your thing and just look away. Mr. PBAT, how far naw? I go like reason some matter with you ooo. Dem asap make we talk. |
Some people just like to dey waste their time. Well, maybe himself wan dey do content creation. |
According to some people na still PBAT control this one make he dey spoil ADC. |
Galactics:Opposition go dey claim say na PBAT dey cause all the Bulaba wen dey happen for their Party. Instead make dem look themselves and make necessary effort, den dey find who dem go lie put for him head. If not for Wike, PDP self for don collapse patapata. |
DatNiggaDaz:Una reasoning dey always funny ooo. According to you Wike is doing anti_party things but PDP is not complaining. How does that concern APC? Abeg no be APC send PDP make dem no fit control their house. |
Oya!!! Make una go on Strike Asap. Shebi na Tinubu Family members dem go bring come una Hospital and if una dey on Strike dem fit die, shebi? Until the poor understand that all these yeye strike only affect the Poor and not the Rich cos the Rich get access to funds for Private Hospital and Foreign Hospitals. Abeg, UCH people make una start prolong Strike joor, so that Tinubu go feel am. |
Abeg make he stay APGA ooo. Well, ADC self good. He has done alot for his people by fight for NK. His people considers that fight far greater than any development. |
Populations control? Well, if the occupants of earth refuses to give themselves sense, the Earth has a way of cleansing itself of them. If you refuse to be wise then the earth... |
They would claim they voted a Yoruba candidate but then look closely and you will understand that they voted a PDP candidate and not the Yoruba Candidate. Their area was PDP until 2023 when they were shouting Ob# or nothings. 2027 is here make I dey sip my... |
No loose guard ooo. Because if you do, otilo ni yen. When he reach your turn make you work with the NASS to forge the right edicts. |
ncoolsome:When are your people leaving so that "Lagos can shoot down"? Ordinary 'Shut' you turn am to shoot. Chochocho wen una go dey jam talk up and down. Ordinary Owan December wen una go do, una no gree stay, na rush una rush come back Lagos. Unto say Insecurity even day una area self, so una no fit sleep with eyes close. |
When you refuses to learn how to use your mouth and mind in reasoning but chooses to always cause rancor... Learn that no one is interested in someone who likes causing trouble except those who wants the destruction of the person and are profiting from the destruction. |
Another one in the bag for the Ruling Party. @ADC how much did Tinubu pay to sign this one? Well, at this rate it mean all Political office holder will soon become member of the ruling party. Thanks to the Governor who organise Get_together and call it Convention. He has destroy the Party through which he became Governor because of His character. |
Wile is doing cleansing for PDP. He is removing the opportunist and irresponsible one so that PDP can really grow to become a formidable opposition. Well done Mr. Wike the Super Minister of Abuja ![]() |
Wahala for who still dey PDP. Instead make una move to NRC abi ADC or LP. Well, make dem remind GSM say na just 10Months remain before elections ooo. Make Baba dey prepare handover notes ooo and the 30Billions wen he put for Saving account. By this time next year the Radio stations will be able to evaluate his 8 yrs with any harass... |

