Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 114 pages)
Ordinary Party una no fit manage, shey na Country una go come fit manage like this? Abeg, make this people shift joor. Well, their Governor never decamp Sha, though most of the NASS guys don Japaed. By 2027 dem go close Shop finally. |
Wrongest buy. I just dey laugh una. Well, Chelsea is doing good Business shaa. |
As I read the list like this, I just laugh. Well, 2027 is not far away by God's Grace we Go see. Some people for that your list no fit win their ward ooo, Na why their children no gree comot for the party wen dem dey before be that ooo. |
zoghys:Agba!. I hail you sir. Those names wen you mention ehn... |
She think say na SM post she wan make again. No worry, carry your ring light go there go do another post for your fans cos those Men no go allow you enter chamber until you do normal. |
Oshey! Dem don dey change Gear abi na tone make I talks self. Coalition dey collision. Make their Candidate first win Primaries first before he go come real elections. Well, we know they will still split opposition vote. |
Dear Adelabu, How far naw Bro? Contact me make we run some of your campaign things for you. |
Instead of addressing your own problem, you're busy gaslighting others unfortunately you have an Epidemic ravaging your area. Well, you may help others remove the dust in their own eyes, if you refuse to remove the log in yours, then you may go blind. Una Good Morning ooo. |
Sope otilo. The coalition with a united front is a colossal brouhaha. Question is can this Coalition really be a Voultron? |
Oshey! Baba don dey arrange industry for him own area. Better people get sense Papa one president wen PHCN light no still dey him village up till now. |
Very soon I know say me self go enter International Levels and my Grass to Grace story will be Sweeet. |
Wokeness will kuku woke some people. Na those BBL I still dey pity, very soon the number of Yansh that will be rotten will be many and nobody will be able to sit beside them. Unfortunately, their market go don depreciate, so no client to sponsor treatment. Abeg, make those interested send me money make I start NGO wen go help them with counseling once PTSD start. |
I think we need to do more awareness on the damages caused by this Drug thing. When I was younger I only know of Igbo and Cigarettes while Coke was for the Rich. But now there are different Drug inventions destroying lives of young folks. Well, sometimes I think the Earth is doing natural selection and reducing the number of irresponsible occupants. |
Well, you can be very sure that the Guy has never been Married. Good Woemn exists but na your type you go attract. You don't go looking for a Damsel in a Night Club dancing on the pole. |
You mean say na Banking sector full that list, Chai! No manufacturing except Dangote wen dey play with Politicians. Walahi we need do more in manufacturing ooo. |
Okay Sir, Next! Una never know wetin hit una. Una better run go join the coalition. Abi make una join ADA. |
Oga Akpabio, no let make those people catch you ooo, Dem go begin Balablu soonest ooo. Dem no dey ever see any good in whatever others are doing once it is not done by them ooo and the loss of 2023 still dey affect their reasoning ooo. |
Oboy. The speed is dope but everything wen get advantage get... Laslas make dem reinvent another one wen go dey more safe. |
Atleast He get AI for one side. No worry, He go redo the second one too, come get A1. So that the Grade go balance |
Okay, next? Mallam Ndume, Abeg shift for one corner. You are part of the issue. |
Make una upload picture of rough and refined ones so incase we see am for our compound, we no go loud am. |
Abeg, make everybody part well joor. Na who no like him papa house dey claim Lagos is "no man's land". Lagos, get owner. If you enter Ipodo area for Ikeja, look closely and you see shrine by the road. If you enter Bariga well beside this lodging owned by Anglican, there is a Traditional Forest. Abeg make dem leave matter for Matthias. |
But all is well in the coalition abi? But all is well in your camp abi? Ogbeni, you better face your work and keep face straight. |
Stay absolutely. I enjoy the Family, communal life, and I love Agrarian environment. |
You are doing chochocho too much. Oga, go and rest. Your work as Governor for Kaduna show say you be real Damaged goods. |
The serious states have start acting while the Unserious ones are still wasting time and waiting for handout from FG |
That one self he good. If your handlers are irresponsible, it better to change them. Very soon they will learn the cost of being irresponsible. |
Story dey sweet if you don make am but if you never make am, na make you still dey gather the storyline ooo. Me like this still dey gather the storyline. Until when Baba GOD, go carry my Ogo enter International Levels. But make Oshimen, give us details of the work wen him do for Pst. Chris naw |
Penguin2:Una go just talk somethings like say una reasoning... Anybody can resign any appointment for any reason. But if you resign political assignments for political reasons then no comment. |
When people are more concern about their outlook than the inner things. No wonder Brown Roofers get better economy pass the whole 5... |
This is why the coalition can never work. Everyone wants their own personal interest to prevail instead of letting common interest decide the direction. Well, PBAT will even get a Third Term if he desires it. |