Theripper's Posts
Nairaland Forum › Theripper's Profile › Theripper's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
Their yeye mouth go soon change, See them see them. |
Igbo girls and beauty queens no b new thing, e dey strange to some pple sha. Nwa di okay. Ga niru. Happy New year. |
baby_mama:Nne, leave dat useless tout, wetin u expect from someone wey drink Alomo pass water. He go vex last last commot for Nairaland go commit suicide. Who d hell cares? A tout is always a tout. Onye eberibe. |
torkaka: It's just a matter of time before the heat will make him scamper to ivory coast like your god(manhood lives on)At least, he no commit suicide with otapiapia, he was buried like a 5-star general, smtin ur full generation no go ever get. No dey too take nairaland serious, u go just die early for no reason,no b 8-unit course. Thank u for ur cooperation. |
Hmmmmm, Jona neva begin campaign, pple don dey swear and curse. If he come win last last nko? |
MegaMan2020: Afam the conquer has been settling old scores with the Yorubas ever since Seun made him a mod. Banning people left, right, and center. He banned me for an hour just because I called him sensitive and posted evidence that he was a bigot. And now you see why there can never be an Igbo president in Nigeria. Imagine how an Igbo will start looking to settle old scores as soon as get gets in office. That isn't a triablistic statement either, it's just the truth. I know Afam will probably ban me again for saying something about his precious tribe whilst letting his tribesman get away with snide remarks against mine. Disgusting. I know Seun will replace this bigot soon enough. It's just a matter of time.Close ur mouth and sleep. E don pass 24hrs u dey whine like sissy. Why dis pple dey talk women so? Deactivate ur account pls. Afterall, nobody go miss u. |
So some MuMU never still stop to cry over dis tin? Is nairaland ur Papa house? Go home pls. |
Afam, dem no make u MOD to learn engrrrish o, ban dem Modafukkkkers wey no well. Simple. Thanks for ur cooperation. |
torkaka: Alas we don't need any encyclopedia to know why the presidency keeps eluding igbos!Chairman, shattap na, why u dey complain pass woman wey get belle for twins, simply close ur account, some of ur sisters and band of MUMU's dey do d same tin, na ur Papa get Nairaland or seun borrow money from ur hand to learn Programming, if u no fit abide wit d new rules, GO Home and Die or commit suicide and send us pix before u breath ur last. |
Crayola1: Thank God. If Jarus packing his bags gets you to shut the hell up I am for it x10U can imagine o, person wey get gonorrhea dey yap person wey get g-e-ni-tal warts. Wetin person no go hear for nairaland. |
I wan speak my mind before but I go shut up sha. Happy New year. |
Soldier Go, soldier come, Nairaland no b ur Papa house. If u no like the new rules, deactivate ur nairaland account or DIE, all this pity party no go work. Even conc bigots here sef dey call person bigot, eeediots wey 90% of their post na to yap anoda tribe. Ndi ara. @jarus, make u continue to soar higher and for d haters , make una continue to sink deeper. Afam don come to stay, if u no like am, DIEEEEEE. |
If u no like nairaland again, begin use 2go or badoo. Hope some pple no die for sleep becos of Afam.? Ndi ara. Goodmorning in Eddy Murphy's voice. |
O boy, see as pple dey beg Afam to ban dem, una wan set trap for am abi? Afam , jump am pass like Timaya, if Afam dey piss u off, go wee wee before ur bladder burst, no nairalander go contribute kobo to save u o. We dey help pple wey need help no bi pple wey cause their death by demselves. . Oya make una go sleep. Work don start. |
Any power, or join join power or juju power anywhere from any shrine in certain places, wey don swear se afam no go b beta Mod, oya fall down and DIE. Oya Make una Gbadura.... Amem. |
Afam, go listen to Rooftop MC's song. Or make I help u with some part of the song. Silence , silence, silence is the best answer for a ----- Anoda part of d song na When a f-o---o-lish man is talking , ----------. U fit still get the full song sha, u go like the "rylics" wela. U suppose sabi fill in d blanks. Thank u for ur cooperation. |
So Afam become Mod now, some pple face spoil like Goat wey chop lime, Nairaland na una papa house? Wen u post finish, u commot for another person to post. If u no like politics section, go meet senior men like Siena make dem teach una hw to buy better motor . Afam, congrts jare and no let any useless earthworm make u change ur mind. Some don dey open anoda thread, leave dem, elephantiasis of d mouth go catch dem last last. Meanwhile happy new year jare, and if u no like Afam as Mod, u can fit to delete ur nairaland account or simply DIE. Thank u for cooperation in advance. Up 2013. |
Which kind yeye gist b dis na? Make she no wash for me and me sef no send wetin do her PUTU. |
Hmmmmmm. |
FSU: Yoruba and their hooliganism. Even religion is not spared their hooliganismBefore nko? We like it dat way. U dey jealous becos una no sabi tear una shirt dey jump up and down like who soldier ant dey torment? |
Ebuka na fine boy sha. All others na kparuf |
I don sabi say most Yoruba pple b zombie, dem wire all of dem (home and abroad) (iilliterate or literate) to hate Jonathan I also sabi say all the Yoruba bigots na LASTMA workers, Alomo and Ogidiga dey their system most times. Yoruba mods worse pass the tribalists I also sabi se dem like Elephant grass of 20 naira and oil of 50 naira. All in all, Nairaland dey beneficial to me in plenty ways. Seun, God go bless u and u go continue to increase cuz u b correct Yoruba boy. Happy Boxing day to all Nairalanders. None of us go die dis year or next year. |
Na only one team dey dis full Life . Man U and others, Chicharito. Na God go bless ur papa, Happy Boxing day to Man U fans, na perfect gift for Boxing Day b dis. |
[quote author=geeez]And all you Biafrans should quit taking Procold for Fashola's catarrh Okay we don hear u, se u go sleep now? |
Jonathan thank u for the xmas message but u Bleep up sha. This 2012 no smile at all. |
geeez: And attending 17 out of 111 official functions which is barely 15% is impressive to you for a serving public officer? Bake another storyWorry about ya headache chairman. No need to drink alabukun for anoda person headche. Thank u in advance. |
Nna ehn, ndi Yoruba a. Unu gisi ke. Hw many tins gbenga daniel and oyinlola do , shebi over agility b dey worry dem? Dese elephant grass and gure pple should go and sleep jare. Ndi apari . |
