Theripper's Posts
Nairaland Forum › Theripper's Profile › Theripper's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
Omo, dose lions dey straff abi na war. See anger for d face, which kind emotion b dat na? |
I b think se na only hooligans and agberos dey like dis guy music, so pple wey get number 6 follow join. Wahala dey o. |
Hw old she dey born dis pikin, e b like one chance o. See as mama dress for pikin side. Nsogbu di. |
Eberibe raised to the Power of 2000. |
Cloth for craze pple. |
The guy on native look like Ibori codedly o abi he don escape? |
Una dey use Benin babes play? Una no ask why landlords scarce and landladies full errwhere, d worst na Esan people. Even fellow Edo pple dey fear dem. |
Wife of a thief. |
brownlolly: It is so obvious that Nigeria's problems are mostly caused by her citizens - not the politicians. The progressive ones see positive changes in their environment. The retards come on Nairaland and talk trash. The politics we play will affect our future and the coming generations. Can we all see that?Progressive for ur mind abi? Every governor for SW except Mimiko na employee under the Asiwaju Company of Nigeria. ACN can never b opposite of PDP, both na thieves party, na just level different. |
Una wan save Nigeria with Tifnubu? Craze dey worry all of dem sef. When una tire, una go go continue to thief from where una stop. |
I b think se d merger na family tins o, him daughter wan marry tinubu son kind of tin. Well, Youth Corper killer, if u enter anywhere, no b aso rock o, na 6feet under. So ready to cry tire till u go kpeme cuz no vacancy for Aso rock though I wish Jona perform better sha. |
So Fashola sef dey thief money, I think se na only GEJ like d ACN agberos dey make us believe. Na God go punish all of una wey dey make dis country go down o, and dose wey dey see bad thing but no talk am because of small small egunje una dey see, na Sango go finish u. |
Na black or white man head? Cuz white man head no go yield better money for Shrine o. |
I remember when one policeman beg me for 200 naira to chop se dem never pay am for 2 months, he show me him badge, tell me say na only 2 choices remain for am, beg or go rob. I just pity d man . Naija police dey suffer o, see dis kind zoo wey person stay and we expect dem to turn Supercops after, e no dey work like dat o. Na Garbage in Garbage out. |
Heavy Jazz |
Imo State grinding o. No time for story |
ThanK God I no kuku ma sabi English. My broken pay me. Pple I dey talk to dey understand sef, na d koko for communication b dat. I fit learn OYibo one day sha. |
World Bank don dey collect bribe again upon all the money for una storehouse? Abeg, we wey dey here dey tell una say Naija no b am at all. |
Wetin b our own inside, Azazi and Yakowa mud for helicopter crash, dem send us? Abeg commot dis tin for front page abeg. We get more pressing issues. |
Which youths? |
Tubaba dey strike pass Torres o. |
Make dem include Supreme Islamic Council of Sharia gbotbotigbo sef. Dat one supposed dey scrapped ASAP. Na beehive of terrorists b dose ones o. |
Just ban JNI and ACF- those ones na coded terrorists, then we fit start with other bans. |
Dese pple and fear sef, war never start, d fear don make am dey faint, na him b say wen gbege burst now, she fit die like 8 times. |
US, abeg , una fit make am next week. No need to ask Jona anytin, just locate Borno and Yobe first for our map. Then una fit start with d oda Boko states. |
Na d same Rambo wey dey follow davido? |
I b dey hunt these modafucckers down dat time, choi, I miss shinge o, my digestive system no fit accept dem again. Man don old sha. |
Make dem go sidon jare, which of dem no b thief. Dese heediot governors suppose dey swear beside shrine before dem assume office. Them 2 wicked. Haba, Soso ofu madu, 62billion. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)