Theripper's Posts
Nairaland Forum › Theripper's Profile › Theripper's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
God, bless me sef so dat I go buy d one wey pass dis one for my Oyoyo, my tomato Jos o. Amem |
Hopeless omo oniles,area boys and pick pockets like oko ole, eko-atlantic, mumu negro suppose dey happy, na ur brother dem kuku kill, wetin concern me? Eko o ni baje o, if e spoil , make e spoil for all d sycophant Yoruba head and their papa head. Ndi ara. |
See christmas groove o, make una share with una neighbours o, no shop d shicken alone o. |
OsunOriginal: Stop that trash... Did we South Westerners(the largest ethnic group in the south) told you we have any issue with Buhari? Don't lumb Yorubas with Igbos, we are not the same and we dont think like villagers from South East. I dont know what you meant by Southerners...Cleanse ur oyibo first, Yoruba. 20naira gure leaf and 100 naira oil and no meat. |
buhari supporters don dey codedly campaign too much for nairaland o, make una let 2014 reach first na, d mumu fit die before then sef, shebi he get terminal disease? @osun original, ur own na diarrhoea of the mouth, na to make mouth up and down, go help ur mama dem wey dey protest half n-ak-e-d for Ogun, aboki wan straff dem die. By the way, Aregbesola don pay d wages he dey owe osun pple? U know wetin dem say about empty barrels? |
The tyrant no dey disappoint, meanwhile Eko o ni baje, if e baje, make e spoil for all the syncophants and their papa head. Ndi ara. |
Christians dey celebrate Jesus not Boko Haram, when eid- anytin come, put d terrorist aboki abeg. Merry Xmas abeg. |
Lastma na good example dem b. Agberos in Uniform. |
dayokanu: Wouldnt You rather be unknown as you are now than be known like Adam Lanza, Mutallab or Clifford Orji?A whole 5star general na him u relegate to Joshua Akindele wey dey sell human preek and booo*by for 1500. Dayo u get mind o. Anyways , eye don dey scratch me. Torture Ikebe-idi wela, don't dull. Merry Xmas to u all. |
Ileke-IdI:Oyoyo Ikebe-idi, I no get idea of wetin happen o, knack me d tori small. Wetin she do wey married Yoruba women never do before? |
dayokanu: At least Ojuku respected himself and died deaf dumb and lonely and took his cursed self to Hell. What about this Senile cripple called AchebeBut dayo ehn, no lie o, ur pale or grandpale or great grand pale read book reach am or dey half as renowned as Achebe. U sef know se till u go mud, nobody go sabi u? Shey u agree? |
T9ksy: What a pity, indeed!!! He was quite close though but achebe just beat oju-iku to it, by a whiskerU mean am? So e for b draw? |
dayokanu: I dey straff am o. If you see the Ikebe wey she package you sef go wan straff unlike one useless hag wey dem call Hoesisi. Wey get flat nyansh like slate and breast be like bathroom slippersEhn ehn , Talk true? |
Ileke-IdI:As long as ur papa go b first. I no mind. Why dayo go dey help u, unu two get similar sickness? |
dayokanu: Ojuku is also a child molester, A coward who fled warfrontDayo dayo, d most mumu tribal warlord, wetin u call Awolowo suicide? Harakiri abi? Chairman, na u dey straff Ikebe -idi ? Why u carry my matter na? |
Ileke-IdI:Wetin dis Awilo sharp sharp product for Ekiti beer parlour dey yarn? Wetin Ojukwu do wey ur pops man no do? He give ur mama belle, he run, ojukwu sense se he dey lose , he run. By the way, hw Nanny bizness for US? Hope d next gun maniac there no go scatter dat ur Ekiti wide mouth. |
Ileke-IdI:Madam, put ur fada there afterall he run away when ur mama get belle abi I lie? Which kind shame pass dat one? |
Person dey him own jeli jeli, anoda person dey drink panadol for him headache, Ndi Yoruba pple sef. No b say any of dem papa go school reach am. Unu wu ndi ara . |
Hmmmm, Oluwole in action. Ecuador get huge population of Yoruba community |
abdulkayus: Hehehehe, 9ja oooooo.Thank u jare my sincere Yoruba brother, Allah bless u. Pls we need more yoruba confessions o make e no b say we dey frame dem up out of bigotry. |
Yorubaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa. Una do well give us this medal o. More grease to una anus o. |
lagcity: My granny is much safer in ogun than in nyamiriland where u cannibals rape ur own grandmas in enugu. I am not Abija for internet, that title shld go to okoros who fought internet war on Nov. 5Hmmmmm, tell me something. So u no get old granny for ogun? Choi. |
lagcity: Ha, igbos are getting orgasm from rape news and they wonder why we consider them enemies instead of northerners. The fact is that both of you are enemies. The igbo heart is dark and evil; thats why God punished them in biafra and constantly punishes them till date in the north. If you ppl, do not repent, God will send more kwashiorkor your way.Close ur mouth Mumu, by the way, ur papa dey bleach? Na u wan fight or the area boys or OPC? U better pray se ur granny no dey one village for Ogun, aboki go use am learn doggy style. Dey there dey claim "Abija" for internet, u and ur fear fear brothers wey drive kabukabu for UK and US |
Awo dis Awo dat, the man don commit suicide, him own don finish. Abegi, make I hear new sometin jare. |
Meanwhile, the youruba ajanoku dem full as illegal immigrants for UK and US dey yap igbos while aboki dey use their mama play Champions league and FA Cup for naija. Yoruba and mouth ehn. Na only make their men bleach and sleep with anoda person wife dem sabi. Fight don start now, dem don run go Benin republic. Some go dey fan d aboki sef as e dey kolobi him wife. Dis kind oily soup pple ehn. Laff wan kill me. Tufiakwa unu. |
Yoruba go kill person o. Hahahahahaahahahahaha. This tribe get comedy die. 3 gbosa for una. |
