Theripper's Posts
Nairaland Forum › Theripper's Profile › Theripper's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 19 pages)
aglomar: Nothing here in Ogun StateWetin Obasanjo d monkey do for Ogun state? |
Parnassuss: As opposed to PDP?CPC is a lesser evil ANY day, at least they are led by a man with morals and proven intergrityMorals Indeed. |
The same party wey specialize in killing Youth corpers wen dem lose. Buhari, go and die peacefully. U no dey smell Aso Rock, if u like cry blood. |
Na when all of dem fall out of favour wit Government dem dey get gist wey we don sabi since. Craze pple. Thunder fire all of una. |
All dis Indians and Pakistanis sef, dey too like book jare. |
Time never reach for women to dey propose to man? Make dem dey there, dis men of nowadays no wan marry again o. |
Why Hitler no see Fulani pple sef? D holocaust for fit dem. Their wahala too much, dey don fight wit virtually every tribe for naija. Useless tins. |
My laps b like Jay Jay Okocha own, where dis one wan enter na? |
Azeezat the singer, Zeal and Obasanjo na strong contenders o. |
CyberG: 1. This is a calculated attempt to embarrass the retardeen GEJ government.Wetin b d criteria Hausa dey use vote if not tribe and religion. Ogbeni, close mouth jare and enter bush. No b ur broda dey head d ministry, he don say anytin since dis gbege start?. Obasanjo no see am before he commot. Everytin aboki and "Gure" tribe spoil since time immemorial na him Jona go cleanse in 2yrs. Odechukwu, clap for ur self. |
Caleb Caleb, where all d money wey Government dey give ur Ministry. |
O boy, ACN don break record o. |
Which day b d funeral ceremony? |
Wetin come happen as he carry him pikin, na me suppose carry am ni ? |
One popular TUNDE for my area mud last 2yrs, na magun kill am, he just dey use blade tear him body, he come somersault till he die, d guy show babes pepper for dat area, see as babes dey happy se he die. |
Ileke-IdI:Na my paddy name for school back den. Me no sabi d meaning sef. |
Yewande, Babarosa and aluwe. |
I dey do 20 PRESS-UPs once every 6months, after dat one, na to finish half tin of Bournvita to replenish calories wey lost. E dey work like jazz for my body and pple say i get Daniel Craig body. |
Hazard for bust him balls, stoopid boy. Dem dey pay am to waste time? Hazard sef show some restraint, person like Balotelli for give am round house kick for head. |
okeyxyz: Christianity is hard. It is not easy, It is not meant to appeal to our human sentiments and anybody who believes otherwise, like I'd said before, You don't need to be christian if what you are looking for is comfort in your own sentiments. Christianity is not secular, though it respects secularity but keeps it outside of doctrine(ie: for non-christians). The new-testament is replete with these emphasis.Nna, u have dat grey matter plenty. |
tha_originator: wetin happen na? Abi the nigga ffuck your mama ni?The nigga na bisexual, plenty abokis are. U b aboki or u b homo? Which one? |
Useless tyrannical thief with him over bleached wife. He suppose don decay finish for ground now, make he go meet him virgins for hell. Dan iska. |
Make Jona cram him answers well o, dat woman sabi ask "pesky" questions. I remember wen he interview equitorial guinea president, d man just dey gaffe up and down. The woman get A1 for whining questions o. |
Drone abi Kite. But Army can lie o. |
So our bothers from the "gure" tribe dey thief fuel. I no know se dem get liver reach am o. Kudos to una. |
Those same market I sabi? Except dem go need to dey pay heavy fine, d pple there don code dirtiness to their genes. |
Alingo ke? Wetin dey d song? Even goldie skibobo no too get wahala. Timaya bum bum and flavour shake supposed dey banned for life, make dem ban Ruggedman ft terry G sef PUSH. Though I don get dem for my Lappy sha. |
Country 5 boy. Onye Eze . |
Na wa for northern Version of islam, e just dey resemble iraq and pakistan daily. |
Aliona na which tribe name? |
Ficeo: I doubt ooooo weda Almighty God is Allah. Who is Allah?allah na fallen angel. Well, d matter no concern me. Wen u join Islam, u suppose know wetin u enter. So sorry d innocent hunters die like dis. RIP. |
