Theripper's Posts
Nairaland Forum › Theripper's Profile › Theripper's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
Na una sabi where una dey see dis kind food. I no fit o. Worm na worm abeg. Earthworm, roundworm or tapeworm. D name don disqualify am already for me. |
So Uche Jumbo na Abia person, me think se na PH babe o, which one b Jumbo na? |
achi4u: correct guyNo loud am o, I hear se na fallen angel, all dis ones wey Baba God troway wit Devil after their rebellion. No tell anybody o. |
Aboki side aboki side. |
I believe dis story LESS. RIP bro. |
Fix wetin, my sister too fine for 10k. Dat one na for rochas pocket o. The list I go give am sef as Onye Eze sef go make am run. |
U sure say dis tin no dey exclusive to whitie dem, Akata and Naija babes no pure enter dis kind levels o. |
E b like say d woman just dey collect bribe up and down. Talk here, talk there, 2mao now , she go change mouth again. Mama, u don try, go meet ur hussy for wherever him dey. |
toluleke: Imagine a full blown sowi grown up Man living in his GF's apartment.Area boys need love too. Why u dey wicked like dis? |
And so waht? She b Genevive ,Rita Dominic or Stephanie Okereke ni? Make she dress jare. I no sabi am. |
danny301: Tribal bigot like you, when he was rigging election and destroying the beauty of democracy in Nigeria you did not bring tribe into it but now that something good is being attached to his name you are talking rubbish.....He b just dey answer wetin una broda OBJ tell am. |
Una no serious o , u sabi d kind harmattan wey dey North now, dis former BH wives need to change gear oil o. Me sef wan convert for 1 week go get my own share for the Promo. |
~Bluetooth:Before u start to make noise like typical SW agbero wey u b, check our police reports for ritualist hotspots and why osun state wan begin slice una men preek. Mumu fowl. |
SouthWest Boko tins? Bushmeat and "gure" over Education. |
See as Annie dey laugh like person wey win Baba Ijebu 3 direct, just pray make God keep 2 baba o, for ur mind, u think se na only u marry am abi? When shit hits d fan, u go know se Okro no b better soup. |
Man wey no get money for dis world don commit big sin o. Get it by HooK or Crook. Nobody cares. |
All na better Wash with Hypo bleach |
Wetin dem dey use loaded gun do sef? Dis oyibo pple don too chop belleful sotey e dey affect some part of dem head. MUCHACHO sorri o, RIP. |
In-house promiscuity too much for our Nollywood and Yollywood actors and actresses. Sorry dear, RIP. |
Abeg Ifa and JuJu na d same tin? |
lacasa: Where is he from?Sheikh Gumi broda? Hw market? Hope the bombs dey gel wela ? |
Nna ehn, dis is wicked o. I fit pay make dem kill dis kind person sef. |
alj harem: Jarus here is my adviceSee dis snakish and slimy terrorist dey talk about bigotry, time never reach u to go bomb person? Wetin u dey wait for abi u never read dat part for ur Book? |
See all dem tribalists on Afam's dickkkkkk, choi, democracy make sense, when their broda dey there, dem b dey run mouth like say dem get diarrhoea, now Afam don show, some MuMU dey complain pass pregnant woman. The last rule still stand sha, if u no like politics section because of afam, go meet sexkillz, justwise or siena and other wonderful mods, na by force to dey here. Afam, no need to dey warn any bagger, whoever mess up, send am ban, if I mess up sef, ban me. Though I no consider here as workshop like some Jobless Mumu for here sha. Kachi fo. |

