Thundafire's Posts
Nairaland Forum › Thundafire's Profile › Thundafire's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 207 208 209 210 211 212 213 214 215 (of 222 pages)
amaechi will declare half of PH is assets,lekki some parts nt too talk of abj wer na dem get maitama nd asokoro |
dnt worry keep nacking na ur neighbour go dy giv ur wife wetin u dy giv person outsyd karma always pays back harder nd better |
lai mohammed dn get mawt nw cs dy confirm am as minister APC na una dy go remove watch nd c |
una sure say something no dy behind dis everyday container falling cs sacrifice is goin on dis ember month |
come one come all after all wen u c am big 4 cloth u cum c am dy other side then u judge |
maybe na room wer all those baddoo bitches dy use as dier rent finish dy go out |
dnt knw y unizik keep on insulting us with wack invention called projects cs its nt road worthy even dy person dat made it is even scared 2 drive it on high way i laff nd dy professors will say dy re teaching their students foolish stupid project |
go dat duara backyard 4 katsina nd i bet u will c some of dem staying der,dy re finding a way 2 giv dem amnesty dy way militants fought bought dy re quick 2 4get cs of their cow brains dat militants fought 4 wrong to be right but wat is BH fighting 4 buhari dy tourist knws more to this |
i wonder what mugabe will say cs we all knw dat our dulardinho presido willb talking abt feffle,kwaruption nd nothing else cs na our estacode mny him dy flex,mayb 4rm there na russia him go visit other african leaders dat love power will just be claiming hw dy re empowering their countries by changing constitution at will |
dats wat we shall be cin 4 dy next 4 years cs na their broda dy power nd dy can misbehave who knws if some part of aso rock na oga cows dy especially dat syd wer bush full wer dy close 2 army generals quaters along kubwa express way |
1.1 cs dat guy na failure nd all members |
only in dis country one sees nonsense y will a former governor aspire 2 die just 2 become minister(amaechi) one time presidential aspirant becoming a governor(okorocha),4rm a higher position 2 a lower one cs of no shame saraki na greed will bring his downfall |
cs buhari go soon appoint herdsmen 2 head all dy department so make dem go b4 embarrasment |
i dint c anything in which UI contributed 2 dy cure of sickle cell so bcus retreat was held in dy skool dy re nw claiming part of dy team dnt knw y Africans dnt learn nd wnt 2 work hard 2 do something without inteference cs am waiting 4 a UNIVERSITY in naija 2 claim 2 single handedly cure disease with prove nt on media nd later claim neva said such |
mny dn cum dy family yanfu yanfu nw dy papa go travel at will |
bayelsa is swamp nd nothing anybody could do abt it apc e-rats dn dy smell mawt say him knw do anything 4 him town |
i trust black man na 2 keep am make dy tin grow mature well come chop |
Admiralty616:its APC nt ADC cs its a mistake 4rm dy OP is it nt APC dat contested with PDP in a tight race |
judiciary dn turn APC stalwarts dy could have annulled all elecetion won by APC nd appoint dier members winners na cs dy wnt trouble dts y dy pple re regretting it even dy foolish ones dat shouted 4 change re confused PDP is better than APC |
3,5 nd 12 dnt mean with dis u have a bad roommate,cs i can accept others |
so dis mofos called soldiers dnt have a website 2 publish it or send same 2 media outlets nw i c y USA nd other countries re nt doin anything 2 help cs dy army re nt serious in their fight chai wat a shame but soon dy will deny dy deadline cs dy government is made 4 lies nd 2 deceive dier e-rats on dis forum |
beat deadline hahahaahahahahhaah APC nd buratai greatest clowns of dy 21st century |
dis wat he nd his entourage knws travelling round dy globe 2 take gifts nd selfies nd cum bck 2 dy country with body odour |
dy former marry upto 6 wives dis one wer na real young man wer no wats up go marry reach 20,pray he rules well cs i doubt if he will rule with God wisdom cs dy will bath him with all sort of juju cs i trust him dy will proclaim Christ 4 day but do all sort of fetish tins in dy nyt,but wer dy abobaku |
so wat do u expect wen dy government of body odour cnt investigate their own broda,IMAGINE TELLING A DOG TO GIV U DY BONE HE IS KEEPIN EFCC 2 investigate their oga nd wat will b dy outcome of dy result |
Phame:seun c one 4 dis place oo call police 2 arrest am cs dnt knw y dy love entering rubbish |
azeez fit dy hell fire dy toast u dy hear dy form rambo police carry am giv sars make dy send am 2 travel cs dy youths in dis naija re being stupid each day u gain nothing 4rm dy cult yet u re longin 2 join and as 4 those aspiring i pray as u get initiated dat same day u get killed yes say amen dy fellow below me if u got brains like buhari dy body language person |
the man in suit speaking : ur excellency we came 2 knw more abt ur body language perfume cs buhari dnt knw sumhmm buhari : feffle talk small small ooo remember am sitting close 2 dy president mahatma gandhi agbada man : talk fast remember we neva visit some places 2 take pictures ooo |
tell President Buhari dat one he thinks na him smelling body language go change dy tides wen he dy appoint aboki man wer knw nothing abt governance only rearing cows i wonder y dint the british encourage dy north 2 be cattle rearers cs dats dier profession nd separate dem 4rm dy other part of dy countries ''i cnt stay comfortable without my cows'' |
hope he no go call india president Mahatma Gandhi he should be thought well ooo dis year alone so many errors nd broke GEJ nd OBJ record during dier 1st years in office while he is busy pursuing kwaruption nd claiming 2 fight boko haram with deadline 4 his mofos with out brains 2 hail him |
it could have been very funny with dis number 5.Islamic Caliphate of Nigeria (the remaining parts of present Northern Nigeria). almajiris will full dy caliphate nd polio will roll back cs kwankwaso mawt will shut up biafra will be only 4 dy eastern part nd finally dis hw it will b 1 south south richest based on resource control i wonder wer amaechi will run too 2 biafra 2nd richest based on business 3 west will still be deluded cs dy cnt think straight with all their education but lagos will b their saving grace 4 middle belters dis one will b third cs dy dnt knw anything cnt manage resources 5 home of almajiris cs nw dy will bring bck polio nd the rest of dy new countries will nt b seen some strange illness nd dy can eat dier born 2 rule mentality nd |
south africa dy indirectly try 2 smuggle homo in naija nd if i catch dem |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 207 208 209 210 211 212 213 214 215 (of 222 pages)