Thunderbabs's Posts
Nairaland Forum › Thunderbabs's Profile › Thunderbabs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 196 pages)
Seriously? ![]() |
Why ppl dey criticise d girl for d virginity tin na abi e dey pain dem say no b dem do d shooku shooku ni? And d gals criticizing her too, u knw hw urs was taken too....now, do u remember? Lol ![]() |
Oga Seun, go enter deep freezer to help u in ur blogging too |
RIPEnglish:You murdered it ![]() |
If yu still seeking for more signs to the end of the world, here is another one. Violence, crime , will be on the increase....No more human feelings...destruction n death everywhere.......terrorists, floods, etc |
Hold up. Is it in Africa or everywhere that if u get a gurl deflowered, the onus is on d guy to marry the girl? What verse is that found, plz? I dont bliv in dt shit. What if dey r nt fit for each oda in marriage? Often time our curiosity into girls' thighs often put guys into sm difficult situations. Here is one of such. Girls, stay away, plz |
Trump go vex call am fake tweet now.... ![]() |
Na bobrisky slay anytin pass. What re u tellin me? ![]() |
Nigeria always wallowing in the same shit everytime.... ![]() |
Becoz we no dey snap the terrible notes we dey collect bah? Dt note up dere is better compared to some i ve collected |
This age palava Vs stupid school calendar Vs The Nigeria factor (Nepotism) palava after graduation that adds to ur age makin you less qualified Vs if you ve, ur village people that dont want you to do better than their children Vs all other odds in Nigeria.... It can only be God, trust me. Meanwhile, never ever give up |
Lol.....O mystical! ![]() |
That same corruption is killing buhari in London. Nonsense....Y'all be deceiving yourselves there....after d protest nw, dey go go one corner go dey share money. Corruption my ass |
mcmark04:Scammer limited |
OkuFaba:Abegi, has nothing to do with colour.....d black dude was just fortunate to have it and mourinho didnt give it out coz of his like for anyone, its jus bcoz he lost.....mk una stop adding salt n sugar to his act |
This endtime, lots of shit has been coming up under different guise. Wanna know, will this church always skip the books of Malachi, Matthew etc |
Finally, Freeze found his kinda church ![]() |
This thing called puli.......can make you or mar you. This marred the cheats....puuli |
Bridgeti oooo, i like ur mini skirti ooo ![]() |
Abegi, he should go n ko si gutter jare....african leaders and power b like children nd indomie noodles |
Oyibo wey better pass her sef dey use whatsapp to call when necessry. I dont know why nigerian ladies will b forming posh over everything. So, she prefers skype to whatsapp video call, abi where is this girls sense for heavens sake... It is ds m too big for this n that dt pushes them into materialistic tendencies, doing olosho and d likes. Gerrrahhiiaaaaa, duckling |
This dude is a real nigga..he serves them as e dey hot |
Aaaaatikuuuuuu You can make me laughhhhhh ![]() |
Craze don dey worry somebori for dt east side.. Shey na Jews he wan follow go now abi na still biafra...if dey test my afonja blood too, dey go realise me am one of d sons of David. What nonsense? ![]() |
Dz guy is such a dickhead ![]() |
Waris dz wan saying |
Often time, i wonder why it pains a thief when his items or properties get stolen.....all due respect, i mean... Jus+like a yahoo boy scamming people angry at someone who scams him...i just dont get that part of nature. Shouldnt you just see it as the game ![]() |
What puli will cause in dz world ehn......but will service still hold on sunday, pastor? ![]() |
For the first time, i really wish buhari was around. Kanu would ve gone back to base. |
Fela smoked weed for the Federal Republic of Kalakutta |
Whatz d essence of a tattoo on ma dark chocolate skin ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 196 pages)





