Timawoku's Posts
Nairaland Forum › Timawoku's Profile › Timawoku's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 33 pages)
Who dey go interview this one sef? Person wey dem suppose forget inside pit latrine |
Ode people...na this type go marry now come go join that useless FIN group or dey disturb that lawyer for Facebook dey post pictures of battered face. ..mumu somebody |
My brother please does one need a license to start a bitcoin trading website? What are the requirements? Sorry for deviating |
If you use an android phone then you will know that she probably made a typo, too many kids on nairaland Many of those commenting don't have credit passes In English, jamb score self na English finish them, dem go come dey form don 1 for here, olodos |
Wetin lalasticlala go cause ehn! Na so I see one snake for my popsie fish farm, for my mind 'na front page be this o', when I close up come carry fone make I snap, I done forget say the fone dey auto zoom ...as I look into the fone screen na him I see the snake very close to me, I run throway fone, opelope screen guard, na so I begin dey curse lala o...just becos of FP wey no EPP anybody... This one self dey use black mamba dey play, if that one bite now he go say na devil cos am |
Del her no and move on, many fishes in the sea bro |
May God protect us especially as election is coming. This badoo of a gang are most likely sponsored by politicians, olamide better change his name cos boys dey ves |
Wetin we no dey see for ikorodu? Normally na kegs we dey see, after dem burst bunkering dem enter cables, now na construction. Police I dey hail o |
Is he not 18+? All these bloggers done dey mad aswear. |
Ori mi o |
Ours is not the dumbest after all! ![]() |
As for me I would choose Egypt ,Libya, Morocco self go sweet, lalasticlala you nko? |
Sorry op, I genuinely believe the fault is yours... Do you really expect her to return the money when it is not a store or registered outlet you patronised? The cream might cause skin reaction to you probably because your skin is allergic to some of the chemicals there, not necessarily that the cream is fake and concocted with chemicals she cleverly came up with. With 14k you would have gone to see a good dermatologist and spare us all these. Forget about the woman and goan see a derma now |
BuariCopyPaste:another jamb candidate spotted. Hello kid, after uni I bet your thinking faculty will change, for now we will tolerate you |
What is the answer?
|
See her face, she would still go back to leg spreading in few days time. Her head reminds me of a right pointer on the compass., 8 yr old go still born under this presidentless regime |
Who would you chose as your best in the trio? |
Anything that liar talks is a lie Meanwhile When you slept with her for the first time yesterday and she tell's you she is 2 months pregnant:
|
First of all I am a Nigerian, am Yoruba by tribe ... I am a las gidian and I have lots of igbo friends... in Lagos we are one. If the government wouldn't do what they are suppose to then we will... Today ordinarily should be a hiday...please put your lighters up /' drop flowers / pour a liquor to the fallen biafran soldiers here
|
lenghtinny:the brain named everything including itself,u dig ![]() |
Wetin lalasticlala go cause ehn! Na so I see one snake for my popsie fish farm, for my mind 'na front page be this o', when I close up come carry fone make I snap, I done forget say the fone dey auto zoom ...as I look into the fone screen na him I see the snake very close to me, I run throway fone, opelope screen guard, na so I begin dey curse lala o...just becos of FP wey no EPP anybody... Meanwhile.... I am not understanding this man
|
Na wah o, see as oshiomhole siddon wit half yansh...we no even hear pim from am since, na him buhari sickness go pain pass...he go dey pray make baba try shook am for one minister before he kpeme. May we remain relevant in all our endeavors in Jesu's name |
Awon eniyan mayweather! Na that female footballer (chichi egho) na him for fit this man, we for just dey buy tickets go watch bouts for their house |
the thief caught himself all by himself! |
dont click...unprofessional bloggers everywhere! here it is
|
20k and am so damn c rius |
25k ready to pay |
they have salient points...who cares if she is born again |
AJ must reallybe passionate about the sort, na wa o, who gets passionate about throwing/receiving punches? Wetin consign me self? |
He should also be charged for terrorism...(Grammatically) |
Believing in extra-ordinary source of evil is quite irrelevant, man alone is capable of all wickedness (Joseph Conrad) |

... When and where did the naming ceremony take place 