Timsbee's Posts
Nairaland Forum › Timsbee's Profile › Timsbee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 15 pages)
We av one in our compound at d backyard wher all d women of d fifteen face me i jail u rooms, always use to do quick grinding. If dat one surface spoil, anoda woman go bring her own comout.... Oh sweet memories, gone are those days.... |
Spicylate: indomie+bread+mayonaise+boiled egg+teaNow dis wat am talkin abt. Try dat wit fried beans and sweet potatoes mixd togeda. |
merieam16: Fried rice nd saladDis is a normal combo na. I mean foods combo lyk akpu(fufu) with butter and chilld soft drink. |
JeffreyJamez: Eba and beansAre u frm Ijebu igbo?? |
Blood of jesus!!! So dem get shoka near d place ![]() |
I was just havin a nice combination of Hot pap nd Agege Bread, an it just occur to me dat someone somewhere might be doing dsame. I did Akara nd boild yam once rice nd garri in skul days...... Just share urs too nd lets hav some healthy laughs wit dat. Abeg una o, NO INSALTS OR SUGARS Lol. |
How many blocked head naija guy fit do am Dis guy has just displayd d act of d movies he has been watchin..... I hop d girl go marry am. |
rihana wore it betta na y d fuss! |
I prefer to DO IT MY SELF.... My mum is very troublesome so am not comfy around her atall. But on the contrary, MIL is very understanding nd caring(i guess dats individual differences)... I prefer Mil but for my first nd second kid, my mum came nd after naming, i send her back NB: dis omugwo dey are shouting especially dose wife mothers, na d hollandies or real nigerian wax nd 30k wey dem wan collect afta d show na im dey make dem compete for d person who wan com siddan. So IMO, just go after namin. |
so what shld d aso-ebi folks do? Cos i dont see d sense in dis ques. Shld pple who pick aso-ebi start pickin different types so as to please pple or i dont gerrit..... |
I did N O E C. Dat book is un forgetable. Mr Ropoto finds a hole. Alawiye koku baboni thers a very longlist for all dis. Buh being married wit kids nd a husband to care about, will not let me rememba dem. Good old days of tanfirin eekano gowon baleewa eyin alangba akara elepo........ Add urs. Lest i forget INDOJI..... |
W T F!!! Dis nairaland sef na wa o..... E don turn public place to notice underage girls wey nor knw how den take com lyf.. because dey can operate a small java fone now, world nor go rest.......... Abeg show pix C or delete. |
jnrbayano: Is it not "Planta" margarine?I was a kid den. Na wetin i dey call am be dat. I even tot it was som kind of beverage drink. PLANTA sounds gud. |
jnrbayano: Is it not "Planta" margarine?I was a kid den. Na wetin i dey call am be dat. PLANTA sounds gud. |
jnrbayano: I wanna download them all.Nahhh i dont fink so. |
gud old days.... Children is break fast time!!! The children starts workin down d stairs singin........ Breakfast time is blah blah blah, everyone yells!!! PRONTO. |
Being pregnant is not d end of d world nd besides, from d story above, it s very obvious dat ther s smtin hidden in d story by d girl, she is just openin up because of d belle wey she carry. As d mum, i will find tins out for myself bfor i knw d measures to take. |
I av heard of it too o.... How true is it? But doing it will make what happen? I go do am sha. Maybe pple wey nor do am go be d ones wey go com catch d tin begin spread. |
II just heard of it too o... Sebi i bag of dangote salt will do because i nor wan catch dis tin o. |
I just heard it dis mornin o, nd i dont knw how tru it is. But i hope i bag of dangote salt will do me nd my hubby nd kids ? |
KiddaBlingzz: nkem, your name should be in contention for worlds longest name in the Guiness Book of World RecordsREALLY ![]() I dont mind o. |
Arrant Nonsense!!! ! |
Foto container..... |
My name goes thus: Nkechukwunyemuka- short form: Nkemka. Meaning: My portion of God's gift is d greatest. 2nd name goes thus: Chizoba Meanin: God Continues to save me. |
My papa. He did more than a mother can do in my life....i cant trade him for anytin. |
Hop dis will not influence naija kids to start donating their organs bfor dey die too ![]() Make dem nor go donate EBOLA organs o. |
I got goose bumps at d site of dis. Eewww!!! |
My hubby just opened d site on his phone, nd i sneaked a peek nd.... Viola, here me are. |
What a way to die. Sh*it happens..... |
What a way to die. Shit happens..... |
dipotech: timsbee, please forgive your mum and pray more for him. I know what and how you feel but for God to forgive you and for her to realize her mistake make effort to do everything to assist her. |


