Tinney104's Posts
Nairaland Forum › Tinney104's Profile › Tinney104's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Streetdoctor:NOOOOOOO! Pls |
Someone pls help me out am hungry pls God will never shame you all pls 912029346 7 OPay |
Someone pls help me out am hungry pls God will never shame you all pls 912029346 7 OPay |
Someone pls help me out am hungry pls God will never shame you all pls 912029346 7 OPay |
Someone pls help me out am hungry pls God will never shame you all pls 9120293467 OPay |
Who let this criminal still Dey sit down ? ![]() Una just Dey waste people time 🗣️
|
![]()
|
Ezemarcel:The deepest, truest fellowship is showing up when people are in pain...... I don't want to insult u or trying to create attention to your post that statement somehow Cumbersome for to understand your concern Moreover wetin Peter obi find come this kind matter wey dey sup? ![]() You mention drug boy ![]() Have you ever sell drug for him??
|
![]() |
Some dey laugh and some dey cry And time just dey pass us by from the bottom of my heart i want government should give them second chance by giving them jingle justice or hypo drink immediately before is too late
|
UmbrateethO4:How about this. You must have a very large brain to hold such a vast amount of sheer ignorance. Reading your post makes blindness a wonderful thing to look forward to. You make me believe in reincarnation. Nobody can be as stupid as you in one lifetime. You are so dumb, you stand on a chair to raise your IQ. If I ever need a brain transplant, I'd choose yours because I'd want a brain that had never been used. Yo momma's so big they had to paint a stripe down her back to see if she was walking or rolling. Yo momma's so slow she is still back in 1999. Yo momma's so dumb I found her peaking over a glass wall to see what was on the other side. Yo momma's so old I looked in her year book and saw jesus. Yo momma's feet so fat her sneakers need license plates. Had enough 🤦💔💔
|
Still waiting !!!
|
I can't believe this story for real
|
Good afternoon nairaland..... i know say reasonable person go calm down read this careful and understand me � Because I no too Sabi type........ This scene happen for Adiyan gasline Agbado wey Dem catch confidence last month I went out with my twins brother yesterday morning Base on football team level I was just listening to music with earpiece Someone just come and cut my earphone straight up Saying shey I don't use to greet person Na Dem jorgo, and buga with some gang I do remember Nana field when someone just come and collect one small boy phone Wey I stand up and shout at people to help the poor boy collect his phone back, ever since then... Dem don get me for mind He call some gang around like 15 chasing me and twins bro with kinfe I have already report to Sango otta immediately after that shit happen but those police know most of them, and I was shocking I can't hold this anymore But why people don't know there right in this country People run comot read your bible Peter loose guard Jesus Christ Upon the way them tight reach e deny am thrice The reason I drop this shit this afternoon na make area for wise Dem no fit talk but I stand for my freedom When suspects turn victims it's on purpose I've done bird with long-termers, wrong turners Stop starters, cop burners, we're not learners
|
A ship doesn't sink because of water around
|
![]() This family pierce my soul. I am half agony, half hope…I have loved none but you this family I'm not sure of wetin this young lady do ![]() But na still bad character she get before family gether beat only you ... Dem know want make she spoil family name I LOVE THIS FAMILY ONCE AGAIN !!!!
|
Nigeria don turn to another thing When suspects turn victims it's on purpose I've done bird with long-termers, wrong turners Stop starters, cop burners, we're not learners Different people just dey yarn about tribe ![]() So much struggle . For a life that can be taken without your consent, moreover Life is a dream And I know now where I came from Suspense is when, where I'll return From the dark we came From the dark we'll return
|
![]() operation feed the Nation!!!
|
![]() Vote for right person my sister and stop complain fooollll |
Omg Bruv ![]() Not that Fair no matter
|
Wọn L'awọn Omidan ló m'àiyé lè Wọn Fe Jeka, Wọn Fẹ Roso but for real Oko ló m'àiyé Ọkùnrin Lè ![]() I'm not PREFECT
|
![]() Adelabi Abayomi °™ Afonja ™° !!!
|
![]() Ngozi Akaeme Vs Chinyere Nwozu Igbo people with different method of stealing baby Dem two be those witch wey dey inside Koto Aiye !!!
|

...