₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,602 members, 8,422,768 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 07:02 PM

Toggle theme

Tinney104's Posts

Nairaland ForumTinney104's ProfileTinney104's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)

CrimeRe: Goodluck Esegi Beaten To Death By Police In Bayelsa (Graphic Photo) by Tinney104(m): 8:54pm On Sep 25, 2021
undecided undecided

Why our country force so draft with low mentality

Make Dem hold that stupid man wey kill well sad sad
CrimeRe: Police Arrest Dog After Biting AAUA Student's Scrotum [graphic Pictures] by Tinney104(m):
@fuckingAyaya
Many people dey catch Cruise with this issue � � and you still there form holy
Why be say wetin talk concern your family member? Abi wetin don happen don happen

Abi you want make your family dey cry on another person materr nii?
I never understand why you dey para ?




Something dey go round town
People dey go downtown
The world is spinning round round
The world is going downtown
Something dey go round town
People dey slam head for ground
Dem say garri still cost for town
Few people dey smile
More dey frown

You're very draft with those statement...... I will never exchange words with you or comment about this issue again

CrimeRe: Salesgirl Steals Her Employer's ATM Card In Lagos, Withdraws Over N100k by Tinney104(m): 8:52pm On Sep 24, 2021
Agba
Real Madrid fan grin grin
I dey hail o
But make we view am another way
It very possible maybe her No dey pay am?
Or maybe her boss still dey hold am money
Everything about Social media is fake behind sometime so be wise man
CrimeRe: Police Arrest Dog After Biting AAUA Student's Scrotum [graphic Pictures] by Tinney104(m): 8:47pm On Sep 24, 2021
@fuckingAyaya

Na una family?
Because d matter concern una family abi?
Secondly I just dey catch Cruise
Never take any too serious only if you want to live long in life....... Abeg too much yarns no dey full basket
Never you comment about wetin I dey post ok or else you will meet yourself in Oklahoma shortly
CelebritiesRe: Prince Kpokpogri To Tonto Dikeh: You Gave Me A 2nd Hand Hilux With No Receipts by Tinney104(m): 8:40pm On Sep 24, 2021
grin grin
R.I.P

Mr Prince Kpokpogri and Mrs Tonto Dikeh
Wetin concern Nigeria's with una issue
When una dey laugh nobody hear
Small matter house Material don dey upload online Na wa oooo
CelebritiesRe: Burna Boy Shares Video Of His House And Fela's Vintage Records And Instruments by Tinney104(m): 8:25pm On Sep 24, 2021
Once person get experience about how baba fela lives his lifestyle, surely d person go make impact in this industry straight up

No stress Oluwaburna

Give am chance Malcolm X

Get experience and trend like baba fela

CrimeRe: Police Arrest Dog After Biting AAUA Student's Scrotum [graphic Pictures] by Tinney104(m): 7:02pm On Sep 24, 2021
grin grin

OMG that Dog bleeped up make E comot d two balls with passion straight up
CelebritiesRe: I Have Not Had Sex Since Crown As Miss Nollywood 2020. Sonia Sunday by Tinney104(m): 3:33pm On Sep 24, 2021
cool grin
I'm not surprised bcoz Dem still dey shoot video skit
CrimeRe: UNIPORT Student Goes Missing Moments After Suggesting Suicide (photos) by Tinney104(m): 3:17pm On Sep 24, 2021
grin angry
No evidence
Yet
CrimeRe: Couple Kill Their 'Stubborn' 28-Year-Old Son In Imo (Photos) by Tinney104(m): 3:14pm On Sep 24, 2021
shocked shocked
People think negative sometime
CelebritiesRe: Burna Boy: “You Know What, No Album Till Further Notice” by Tinney104(m): 8:39am On Sep 22, 2021
shocked shocked

I never see any comment wey support burna boy hmmmmm

Well can't blame anyone beside burna don talk am before........

Mo se temi die die die die die die die die die
People wey no see dem go hear
Na man wey dey reason dey scratch beard beard make you dey hear so wetin una don talk Again!!!
Because the rhythm e plenty gani
Please give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretendi gan ni
No to defend them from me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them won po bi
But emi kilo kan mi
I go be all I can be
Oluwaburna to d World

Some of una just dey listen to music fun beside they're all passing message through every music in Nigeria..... Check am well burna boy no be problem of una financial
Awon people Hypocrite leave him alone make he give himself rest and drop another hit

CrimeRe: A Fake Soldier Apprehended In Nasarawa State By The Nigeria Police Force (photo) by Tinney104(m):
I warn am when I catch him 1yr ago
If dem dey sell fortunate for ₦50 you can't see am buy




Fake soldier I don too have mercy on una too much Na why I dey leave make government catch una red hand
Allah walai

CrimeRe: Okada Man Who Broke The Story Of Glory Okolie Is Thrown Into Keffi Prison by Tinney104(m): 3:16pm On Sep 17, 2021
Dem exchange am with another person
Omg shocked shocked
CelebritiesRe: DJ Cuppy And Her Dog In Tongue-To-Tongue Kissing (Pictures, Video) by Tinney104(m): 12:33pm On Sep 17, 2021
Hmmmmm
I can't blame you
Your father don use your brain exchange
You supposed don dey give birth oponu dey follow TM Joshua up and down

CrimeRe: 4 Masquerades Arrested For Attempting To Assassinate Baba Alado by Tinney104(m): 1:35pm On Sep 16, 2021
KI A MA TORI NKAN TI A MAA JE KI A BA NKAN TI A MAA JEJE cry kiss cry

CelebritiesRe: Davido Hanging On A Moving Keke In London (Video) by Tinney104(m): 9:48am On Sep 16, 2021
I'm sick and tired of people wey just dey jump to conclusions without having anything,
Amount of wetin Davido get for bank account
Biko all Una veterans Never get half

So please shut up OK

CelebritiesRe: Davido Hanging On A Moving Keke In London (Video) by Tinney104(m): 3:08pm On Sep 15, 2021
Get Money
I'm sure you will trend like baba fela

CelebritiesRe: Don’t Ever Compare Wizkid To Fela – Woli Arole Warns Nigerians by Tinney104(m): 5:45pm On Sep 13, 2021
I want to correct some stupid people here!!

All musical is talented as well

Legend is different from person wey dey look for money on one hit


Some people will never go online and check those interview wey fela kuti don do with white people

E Clear pass DSTV
CelebritiesRe: Davido's Girlfriend Chioma Spotted With "Rubber Penis" In Public: Pics & Video by Tinney104(m): 5:33pm On Sep 13, 2021
Na be chioma fault abeg


I can't blame her bcoz she's lack of manner and I'm sure her family members dey Nairaland dey see wetin they're love ones dey do here



Make una try comport am

CelebritiesRe: Don’t Ever Compare Wizkid To Fela – Woli Arole Warns Nigerians by Tinney104(m): 5:23pm On Sep 13, 2021
cool cool
E clear pass DSTV
Even brymo dey hail am

Baba fela



Na burna still dey give am chance base on when he finish drop baba NLa there's nothing wizkid won sing again, Ginger boost am back
If una remember

CrimeRe: Man, 30, Docked Over S*x With Girl, 14, For 3 Years by Tinney104(m): 1:11pm On Sep 13, 2021
I'm tired of this nonsense happening in Nigeria
Person wey dey right sense will never rape





Justice for victim

CelebritiesRe: Angel And Yousef Caught In The Act Having Sex by Tinney104(m): 9:57pm On Sep 12, 2021
Angel Na game
She frustrate BOMA
If una remember when she had misunderstanding with BOMA
Dem comot am straight up
Notice one more thing again
When Michael dey try operation with her
Dem comot Micheal as well
Jokes EtcRe: Get 20k If No One Likes Your Comment by Tinney104(m): 3:58am On Sep 11, 2021
Like And did angry
CelebritiesRe: Expensive Wine Worth N3.4million Obi Cubana Was Seen Drinking With Davido by Tinney104(m): 10:15pm On Sep 06, 2021
shocked shocked

Ogun will kill of una

Make una dey here post for social media up and down
Alcohol 3.7M or whatsoever cry

I'm sure many Nigeria's never eat 3time in a day
complete una dey wast Money up and down

Am straight forward person not trying to jealous anyone success
Make we just get little brain naw

CelebritiesRe: Breast Cancer: Sarah Harding Is Dead (Pictures) by Tinney104(m): 12:49am On Sep 06, 2021
Due Respect to those kids
Wey dem use 100 data to talk anyhow for here
None of my business but at a time make we check balance am
Some people memory be like makeup
E dey erase before woman go sleep at night

Tell me how bahari matter take enter this undecided undecided
If una won reason him matter
Make una go Aso Rock
I greet una

CelebritiesRe: Breast Cancer: Sarah Harding Is Dead (Pictures) by Tinney104(m): 10:36pm On Sep 05, 2021
shocked shocked

CelebritiesRe: Comedian Nedu: DNA Result Exposed Uzoamaka Ohiri, My Ex Wife's Cheating by Tinney104(m): 10:43am On Sep 05, 2021
grin grin

No karma for that brus grin

CelebritiesRe: Annie Replies Charles Idibia, 2Baba Brother: Stop Sucking Your Brother Dry by Tinney104(m): 2:21pm On Sep 03, 2021
If anyone mention Igbo
Name
Ogun kill am because we're different from each other I'm who I'm
Nothing can't change it

Any small news we go dey mention tribal say dem wicked


Hmmmmm some of people don't know (World) is different from (Word)
Oro_ word
But white people put L to confused us
In short make anybod, No dey mention tribal for here

CelebritiesRe: Annie Replies Charles Idibia, 2Baba Brother: Stop Sucking Your Brother Dry by Tinney104(m):
2face legend FOREVER

When una two dey enjoy money together
Nigeria no hear that one Biko undecided

Juju dey game brus cool cool
You be legend FOREVER !!!

CelebritiesRe: Fancy Acholonu: A Bad Attitude Is Like A Flat Tire - Alexx Ekubo's Ex Fiancée by Tinney104(m): 1:34pm On Sep 02, 2021
Aunty waka waka
Your memory be like makeup
E dey erase before you sleep at night shocked grin

CelebritiesRe: BBNaija 2021: This is the most boring season – Uche Jombo by Tinney104(m): 1:26pm On Sep 02, 2021
Aunty waka waka
Your memory be like makeup
E dey erase before you sleep at night undecided undecided

CrimeRe: Herdsmen Post Photos On Woman’s Facebook Page After Robbing Her by Tinney104(m): 9:16am On Sep 02, 2021
shocked shocked

Aboki if dem dey sell fortunate for ₦20
Una two No Fit see am buy Allah walai

Awon Alagbako Aboki undecided undecided

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)