Tochi3's Posts
Nairaland Forum › Tochi3's Profile › Tochi3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 240 241 242 243 244 245 246 247 248 (of 286 pages)
Committed ko, farewell ni. |
@saboteurs Lol ![]() Infact where is dat rocket science Einstein Fashole. All mouths, no substance Clowns everywhere. Spits |
Blowing useless grammer..... as a snake and coward he is, he has started throwing jabs at poo'hari from the back Simple question.... Wetin happen to the independent Power project when you be governor. You remember one electricity company wey you thief the money pursue them commot from Lagos?? Dis one the cocain wey him dey sniff dey disturb am |
Ethics of Agberoism you mean. |
Tinubuadvocate:But come bros, when him dey do this so called eye service, i remember vividly say u be one of the advocate wey be dey hail this Amechi as one of the greatest acheivers of your darling daddy poo'hari. To the extent say you dey even call am Bastard. Bros wetin come change na, because ayam no more understandinng.. How you go come for broad Day light korokoro deny Ameachi dey fear me I no wan ask you which Part of the country you come from but your moniker alone confirm am for me. Even Ffk get sense small Bros, abeg forget dat tin, no dey argue again u be real Agbero ![]() |
Useless savages. When election dey approach you start hearing reasonable sensible sensations from filthy scumbags who pretended to be carcasses almost in the last 7yrs suddenly waking up and realising that one thing does not need to be done and their is first, need for security. Nonentities |
Bandits or no bandits, make a choice or declare for war When "flat"head okoro "president take over make e do him own. When "afonja skull miners" take over make e do e him own The "drunken fisherman from otueke" Don do e own dey please the caliphate. You do me i do you Allah no vex So everybody should stopp crying and stop hating the acheivements of our darling daddy, the greattest General poo'hari. Zombies i hope i did very well. God blesss nigga area Sai Baba |
[quote author=Truvelisback post=110326340][/quote] ![]() |
MASTAkiLLAh: excluding also the Baale of Oluwole |
Bobo Chicago, chicago needs u more |
RIP to all the dead mothers, fathers, children, boys and girls, men and women who lost their lives under the irresponsible maladministration of poo'hari and Osunbande. |
This House nigga got his tongue deep down in Tinubu 's ass movving bullion vans. |
Faller:All this grammer are for what exactly. The tin tire me honestly Speaking grammer and doing absolutely nothing. Nigerians are special breed |
Hell No. The one giving de-motivational speechees in the misery Nigerians are experiencing ? Hell No, not in this World, not in the world thereafter. If you are in doubt, check the statistics of his maladministration together with the disaster he is working with poo'hari The disasters are failures of mega proportion who are mutually inseperable from the pains and agony Facing Nigerians presently |
@1867nv, Wow, u doing a very nice job. I commend you |
See nigerians lamenting all over the place After several warnings. Well it is good to pour out the dissatisfaction on the disaster of government of poo'hari and Osunbande. Despite all this realities and revelations in the mist of all this lamentations, there are people who wantts the Iragbiji cocain sniffer and Osunbande to continue where "it all stopped". I don't really understand the logic behind supporting a criminal who brought the disaster in and one who worked with the disaster all thrrough Nigerians don't want to help themselves. Who am I to cry more than the bereaved. |
Fooling themselves and their zombies as Usual. And Osunbande wants to continue where "it Stopped" RIP to the dead. |
Dey talk say na 5%er, inconsequential. How clowns dey take dey get headache for dot in a circle na major wonder of the World. I no understand again Haters ignore 5%, they are inconsequential na |
![]() |
Gambaris will just be smiling.... ![]() |
Bullion van just dey stroll for streets People just dey schugk hands dey grab their own, come online dey yarn opata ![]() |
Campaign season never start oo. ![]() Ok. Grabs Popcorn |
Ndimkpurummiri:Normally, i don't quote...... Pls do not derail this thread. Thank you |
"Anointed or no annointed". Na matured people wey perhaps Don born pikin plenty dey even dey discuss who dis disaster go annoint. the Situation wey dey face nigerians no still reach as report card to warn people to teach people say , person wey useless for him whole tenure as commander in chief no fit annoint person wey better Pass am? some nigerianns still dey expect say a clueless,useless, good for nothing person like poo'hari fit bring better person take over from am despite wetin the country dey witness under am. Na wa for some people sha. So una no want make these country even breath small? Person wey no go school, person wey give nigerians this type of sorry state wey we all dey take our two korokoro eyes dey see everything live and direct na him some people dey fight themselves who dis same person go bring come when him comot. From wetin i dey see here nigerians can never make that right decision anytime it matters most. SMDH |
The warning have started. People will not listen now. Tommorrow After making a disastrous decision as a result of tribalism, dem go come online dey "form everything is ok" Nigerians should make the right choice this time but i really doubt if that would be the case. Nigerians love to live in suffering sha and extreme pains while hoping that "one day e go better" SMDH |
Since Amnesty did not come, another Format must pay ![]() Our oil crew oya over to..... E no go Eva better for zombies insha Allah |
HardMirror:@ex-girlfriends Lol ![]() Aber add some ex-girlfriends from Nairaland. Dem plenty oo. Is it now a case of Bullion van vs Trader moni. Am not understanding Grabs Popcorn very slowly. ![]() |
![]() |
Racoon:Where are the "we are building bridge" crew ![]() After buliding those long long bridges. Chai. Bridge builders ![]() It shall never be well with those who punished Nigerians with poo'hari and Osunbande. Insha allah |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 240 241 242 243 244 245 246 247 248 (of 286 pages)

