Tolustx's Posts
Nairaland Forum › Tolustx's Profile › Tolustx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 88 pages)
Nakarey:Ehnehn... U say wetin ![]()
|
pixey:Good day Mr Pexey. Na olori omonile be dis. Emi o gb'oyinbo o. Oya whr ur owo ile sharp sharp. |
doublezero7:AaaaaaaaaaAh!!! No comment yet. I dey come...
|
sparkleRed:Chai...U nd dis ur agonyin
|
doublezero7:Me I sabi 3 meanings of 'ride' 1. To operate a bike or bicycle. That is ride a bike or ride a bicycle 2. To cheat (informal). E.g. U wan ride me abi? Meaning 'u want to cheat me right?' 3 I no fit explain dat last one o. Buh pple like Nicki minaj, Amber rose, maybe Rihanna, etc go fit explain beta
|
haibe:Chai. Dat tin can vex...esp for bursar office, dsa, where again sef... Even hall wardens, wen u dey do clearance and lab attendants sef Chai students dey suffer o. For my own school whr I graduate sef, some cleaners go dey do shakara 4 u. A swear. Aye ti baje! |
haibe:Lol. No be her fault na. Abi? She sabi say una no fit vex go. Pple using dr own ost to intimidate odas since 2304BC Imagine. Even filling station attendant sef go dey do shakara. Chai! I don die... |
Abeg! Pple wey dey d bbm channel / whatsapp etc. Abeg how many ba3s una get. Me dey fear for dos ba3s o. because if posts dey bombard dis thread like dis, I wonder as comments go dey flood that channel |
Owliver:Hmmm. They no go wan try any foolish stream 2 with me because hmmm... Hmm...hm...I go go ijebu because of dem. I go swear for dr destiny. Harpic, jik and hypo all join, no go fit wash d swear comot |
Queue for banks dis days ehn, na DIE and d banks tellers be like...
|
mayorsweet:LoL. Baba shey u be pastor ni ![]() |
mayorsweet:Oga love na very crazy thing o. Insyd love, person fit kiss anytym. No mata how soon or how frequently. Thank God say no be woman make d first comment sef. Na anoda tin pple for say abt me and haibe.lol |
Mr Mayorsweet. Hope all is well. Looks lyk u woke up on d wrong syd of d bed today. U just dey vex. Abeg na. Wetin happen. Me and haibe dey joke wit u, u jez turn d joke to somtin else. |
Thanks Sleekyonyx. Good morning. Hope ur nyt was sweet. Just like speed of light, d day is getting nearer and nearer. #GreatAnticipation BTW: My siggy |
Hello Cherieberry. Good morning. I spot u 2day... |
mayorsweet:Lol. I can see dat sombori is jealous. ![]() |
erisegun:Na wetin I dey take high be dat. |
erisegun:Na I'm sure pass o |
Omo, na yoruba stew sure pass o...
|
Omo na yoruba stew sure pass o... |
ENEMUS:In my own opinion bro, I don't think d course is so important now. I believe d important things are dat u ve a jamb reg numba and jamb also confirms dat u were offered admission. Dos are just my tots tho. Don't know if someone else has a more precise answer. |
Hunger don come o...
|
sparkleRed:Lol. Me sha don tell u my own sha o. because if month end now, I no wan hear story abt our sharing formular of ur salary o. |
sparkleRed:[font=Lucida Sans Unicode]U beta look ur back. She don come wey u no know. U no sabi anything. Month go soon end.lol |
Hey miss 2teepcee. Ve I seen ur post on dis thread b4? I'm not just sure. But u sabi observe sha. |
sparkleRed:Ur boss dey ur back dey look u.
|
Abeg, who go help dis guy out with wetin he dey find o. Help a friend...
|
Kingnap:Good day bro. U're welcom to d club. We are one big family
|
Hey. Me dey find e-babe for dis thread o. Ahnahn. Wetin sef, I go just dey read convo abt oda e-couples. Single e-babes ! Where art thou? Or e-devorcees. lol ![]() |
I just got to knw what it feels like to read abt 8 - 10 pages on dis thread. Interesting tho. BTW. Good job SparkleRed for dat info. Buh omo that list long o. Shey na inside moon d nysc camp dey ni. Nawa o #A15Party #July4. Gonna be #Spluphic #MassiveTurnup |
sodiqyinka:Wow. If batch B will be goin in october, I guess it means dr is no batch C dis year. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 88 pages)


