Tolustx's Posts
Nairaland Forum › Tolustx's Profile › Tolustx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 88 pages)
SparkleRed. Ti o ba fun mi, mi o ni gbaa ( I no go collect am) |
Sleep ko, slippers ni. #A'15Party #dontDull #TurnUp #AriyaRepete Oya pakurumo jor...
|
credibleq:Lips sealed. Make I no mis-yarn |
richybanky:In Rambo's voice... [size=16pt]I am invincible!!![/size] E pain me o. I no c d pix wey I dey find to complement dat. |
Owliver:U fit laf o. We no get anti-lafta police. But I go remind u wen u start to post ur biography for dis forum. I go tell u say sebi I talk am. Let us cobet it... ![]() |
richybanky:Oga just pay me d money and d job is done. That's all u nid to know. I'm a living witness of dat process. I dint post anything on page 300 but my monicker appears there. That's because I did my homework well. Waiting for transaction alert. No tym |
richybanky:Lol but Richy. A o mo ise esu o. D rate @ which pple dey bombard dis post, anything fit happen o. Ppl like owliver and erisegun. E fit be biography owliver go post next afta moment he wld neva forget. ;d |
richybanky:I can help with dat. Just dat notin is free. Even in freetown. U wanna knw why u wil pay? A lot of work has to be put into dis: 1. We will bride a (or some) mod(s). 2. We will consult a fortune teller to knw what will be trending @ d tym d pages will get to 400 so as to be able to post a relevant thing then 3. I ve to use some of my programming skills to tweak d forum ahnahn...and u dey read dey go. Must I tell u everything Nawa 4 u o |
sheyman4phy:LoL. Sheyman. Shey u wan dey post punch newspaper for dis forum ni? Abi how u wan make 100 pages b4 monday. ![]() |
queensmith:I still don't understand it wen pple say d presence of soldiers intimidate dem as voters. Soldiers were also @ Osun but we hear no noise dat they were used for rigging because APC won. 2 oda states held elections b4 Ekiti and soldiers were also used. APC won in both states and we heard no noise. Why is it d one dat PDP won dat now brought all dis noise and reference. Let's point to d word of d soldiers in d state elections dat APC won too and let's balance dis discussion. Cheers #LongLiveFederalRepublicOfNigeria |
credibleq:Oh...oº°˚˚°k. I no know before o. Welcom to d club bro But dat line dull small. I rep #GreatIfe - For learning and culture.
|
queensmith:as much as what u jst said is correct, it only applies to ideal situations. Take note of d word "ideal". Nigeria as a country is however nothing close to being in an ideal state. So it is a Yes YEs YES for me! |
Irrelevant. How dis one take affect my vote? Ehn? Moju |
credibleq:Ur welcome broda... But that university...Shey na new university? Cos I no sure say I don hear dat motto b4. |
Walkopet:Shey Seun don dey pay pple for likes and shares ni. Abi why dis pple dey always struggle for cheap likes and shares for NL lyk dis. |
PhockPhockMan:bros u funny o...but come to think of it, it is true o! |
Chai. Wetin b Fayose problem sef. Must he always talk sh1t? He's just destroying d image of d president by doing dis always. I'm having a feeling he might be working for d opposition and may even debunk to APC soon |
[size=20pt]When the pastors says "Not By power, nor by might"[/size] ![]() ![]() ![]()
|
richybanky:na ur biznes o. D gen noise go dey disturb u dey go ni ![]() |
richybanky:LoL. Abi na. But he try small sha. He no injure d hand wey d guy go dey take write. LoL. |
Owliver:Lol. Oya let's do diz...
|
Owliver:Are we competing for numba of pages now? Lol |
richybanky:Ok. Tnx. Just wanted to clarify dat wen I saw an attendance limit of 500 pple. |
sodiqyinka:ƛȋ̝̊̅ȋ̝̊̅†ε. Tnx bro. |
This #A15Party. Is it for any interested A15 corper or just for A'15 nairalanders Cc richybanky Cc electronzeez |
oracle009:Thanks jare. Na unisex names I dey bear. Tolulope Seun. But d person wey write female, he no get sense. Shey na wetin u feel u go just put dr? Sebi record dey dr. Dos ppl for dsa useless o. Dem just dey collect fed. Govt money ni. If online reg go correct am, fyn. Tnx Sheyman4phy. Tnx. U too Richybanky. |
richybanky:Oh. I see. Thanks jawe. I don fear o. because na just last nyt I get d info frm d person wey check for me. |
Noordean, richybanky, sheyman4phy. E ma gba mi ke, dsa wan do me strong tin again. They go put female for my sex for dat list wey dem paste for dsa ni sha. I no know which wahala dat schl get wit me o |
LaRoyalHighness:We won't believe dis news until we c proof. Audio recording of proceedings, pics of cheque, transaction alert, whatever proof they ve, they shud bring his forward. It does no gud when people jst come out to spill shlt without proof, tarnishing d image of clerics. Is dis all because Nigerians asked for dr oga's certificate ![]() |
@Op. No source? Can't waste my tym reading dat if it has no source. |
Audio tape of koro's confession to d senators or adonbelievit. There no proof dat d story is true until we hear him confess. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 88 pages)
MayD bawo

