Tolustx's Posts
Nairaland Forum › Tolustx's Profile › Tolustx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 88 pages)
Nice one doublezero7. Buh wetin do ogun and rivers check am. |
Electronzeez:Nice... Thank u. So there's no new info dr abi? Just d same things we know. |
forreelinc:Oh. That's serious. But u shud still ve friends in d school who can go to d office for u. If u ve dat admission letter for example, u can scan and send to d person's mail to print for u and submit if need be. In oau, de students ve an admission confirmation page on d portal, which they print out like oda jambites. It also contains d jamb reg no. If u ve such, u can send it to. |
forreelinc:Hello. My advice 4 u is to just take all relevant docs: ur ume result, admission letter, etc. All dat has ur jamb reg no and matric number. Maybe dr was an error wen inputing ur jamb reg no. I'm not sure of particular unilag students here, I cld ve copied dem. Richybanky u shud knw unilag students here. |
erisegun:lol. No o. Dem be lazy workers. Dem wan dey sleep for house for monday morning. |
HEY!!! Electronzeez owliver mzjaney richybanky zenopee chidexsmokey sleekyonyx walexsammy. Una go work abi una dey sleep. Abeg who buy punch newspaper today nysc put notice dr for A'15 o. Person don post d page but e too tiny. Any oda person don c am? |
zeekleo:Good move but d letters are way to tiny for me to read. Can u just paraphrase d major points to note dr |
A typical monday morning.
|
priskelly:Good morning Schools ve been sending dr students data to nysc. So some of dos schls also paste dat list in d schl so dat people dat are to be mobilized can see it. Note dat d list is d school's generated one. Not that nysc has confirmed it Cheers. |
tunex23:So u com dey form familiarity. So u sabi her wen she dey school abi? Weda u dey take luch 2geda. Lol. Bring ur own certificate sef make we scrutinize am. I suspect say ur own sef na oluwole. |
Hello great people. Happy Sunday. I hope u guys are enjoying d day... I wanna say dat derailing dis thread is absolutely inevitable. For example, because people like me no wan die of boredom. In dat sense, I will suggest dat whenever anyone has an info abt nysc or wanna ask any question, s/he shud type d question and copy som people. With dat, s/he will be able to get responses and people may not need to be reading to find out info from all d pages they misd wen they were away unless such a reader just wanna catch fun reading. What do u think abt dat suggestion... Owliver electronzeez richybanky rusa zenopee noordean sparklered chidexsmokey rmfunky sleekyonyx sodiqyinka sheyman4phy babatawa pretty3 damiesan. Abeg no vex, etc BTW...I almost forgot... #A15Party. U don't wanna miss it cos it's gonna be #Spluphic. Abeg no ask me d meaning |
Odaaro Ooº°˚˚°
|
Sambest2:Owk. Sounds like same as bodmas just dat bodmas is taught to elementary students (who don't make use of exponential functions). Thanks man. I've learnt somtin. |
Odunharry:That's d spirit bro! Hehehehehe... |
Owliver:Ooº°˚˚°h. Rara sir. No trespassing |
Sambest2:Uncle pls teach us. |
Abeg who be Pretty3's boo. Space dey for boo snatching o, esp for ppl like me wey dey serch desperately. |
richybanky:Lol. Richy, abeg u sef no fall my hand na. Na d same Bodmas we dey use but u gats clear d bracket and everything wey concern am b4 u proceed. So u get am. Make Sheyman4phy go press am like dat for original calulator 6÷2(2+1) = 6÷2(3) = 6÷6 = 1 |
Sambar:Confirm!!! No shaking. I dey kampe for u because...
|
sheyman4phy:Answer is 1 na |
Sambar:LoL. I gave u a sure way, u reject am. D era is gone, wen we use physical power to get things done. Dis tym, we just think and take d easier way. That's d way I tot u. |
pretty3:LoL. Thank u jare. Na nysc alawee I dey hope to use buy gas. I go dey manage till den. |
Electronzeez:If d foundation be solid, d righteous need not be worried ![]() |
pretty3:Weekend dey go well well o but I no know wetin do my rice. E neva boil since 5pm wey I don dey cook am. I don tire o...
|
Sambar:No mind Electronzeez. Make he shock u. Me go give u antidote for d shock e no go affect u. I go gv u some salt water. E go increase ur body resistance. If u wan com strong and unshockable like stone, I go giv u Iron Chloride injection. U're safe. #A15Party |
Electronzeez:Konfam!!! |
Lol...So love is truly blind afterall? Hmmm but marriage perfoms d miracle of restoring dat sight. That is deep o. Very deep. It is a call to make all oda senses ultimately active. Cos afta u don join, na den ur eye go open, u go com face reality. Hmmm |
Electronzeez:just a tip of nkan to sele ni 1627...
|
Electronzeez: ![]() Everytym wey I go cheq my mumsi for d school wey she dey teach, na so dos pipils dey greet me. U know, as shairman now ![]() |
Electronzeez:Ah. Rara o. Iwo ma worry. Eni to ba gba mi leti lo ma mo kan to sele ni 1627. |
Stmiceel:Goº°˚˚°d Evening sir! We are happy to c u today. God Bless U sir! Amen! |
Electronzeez:Ti SparkleRed ba gba mi leti, there wil b two things involved. Either ki o fun mi lowo(gbmi leti ki n d'olowo o...) Or nkan to sele ni year 1627 lo ma tun happen. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 88 pages)
since den no ask pesin to use BODMAS method, na to do normal mathematics work
...tolustx lenu pa!!.