Tpapi's Posts
Nairaland Forum › Tpapi's Profile › Tpapi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 74 pages)
Dis happened right in d almighty US,20 children killed by one man despite all d secur,if dis had happened in naija,some monkeys wud av bin telling gej to resign |
dats good ,d dad is still looking young n healthy |
So na now dis news jus dey reach nairaland |
pekelepekele: N11m out of our money . It is we Nigerians that paid the kidnappers out of our tax money not Okonjo Iweala if not she would have wait on the police to rescue her mother after all a woman who gave birth to a woman of 50years old plus is good to die.c dis poorman wey dey make noise 4 nairaland,wen last u n ur papa pay tax |
O boy dis scam go make sense die |
Mtn currently has netwk problems |
Mtn na fufu |
I wil miss gej by d time he finishes his 2nd term in 2019 |
I said it,once d heat around dem bcoms too hot 4 dem,na dem go run leave grandma alone,don't mess wit nigerian army,they cud b rugged |
Promolysis: once bitten twice shy, hnmm... It seems raymond dokpesi has not learnt his lesson after this dude iquidate his company AIT in 2000source |
IYA NGBALI: Kenny is too lousy for my liking,at times he behaves like a baby,Dayo Adeneye D1 is the BOMB,he is my main man,cool,calm and simpleso which of d duo is makin waves |
Burger01: See ignorance at its peak.. SMH..u r a big fool,tel us y u protect urslef wen u make luv |
No mata d beefs,he deserves it,one of africa's best presenter both on radio n tv - maximum respect |
Beta to die of leukamia than to live in dis wicked world wit hiv |
SELFWORTH: Are military men gods. Why all these nonsense as if they are above the law. The boy was wrong but please stop worshipping all these men in uniform .wen last army hand touch ur soft cheeks |
Pep u beta look elsewhere because wenger will die on dat seat |
tellwisdom: Please no one should beg me for any money for donation !c dis poor man wey landlord don pursue commot for house |
B4 u go ask them d amount for registration fee |
bros i dey hail oo |
Tubaba u r blessed,nothing do u,carry go |
dos kidnappers r wastin their time,dem no go collect shishi,wen d heat around dem bcoms too hot 4 dem na dem go leave d grandma take off,make we dey watch |
I jus can't understand how a married woman wit 5 kids wil be comfortably n confidently hammering bottles of gulder |
BH thinks dat by bombin d north,it can push out gej by 2015,I dey laugh till 2019 wen gej wil confidently complete his 2nd term successfully |
Dos kidnappers just dey waste their time,dem no go collect shishi,wen d heat around dem bcoms too hot,na dem go run leave d grandma |
Wat about u,where will u like to work |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 74 pages)