Tuntheycr7's Posts
Nairaland Forum › Tuntheycr7's Profile › Tuntheycr7's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 53 pages)
At least naija de represent.. Good 2hear Bt make dem neva rate education aspect now o. |
nwekesimon68: I need a lady fair and tall a graduate age 22 to 26 4 a relationship. Am a corper.if u are intrested call 08152208045U no fit approach gals 4ya ppa? Even ya felow ajuwayas. Its a beta avenue 4u |
I de laff wt all thos guyz say optical imagination. De blow grammer. Even oyinbo dem knw say ghost de Mewa nsele o, eni to kan lomo. Meanin> things de happen, na person wey he hapnd to na im de know. |
Nezyjagz: Describe ur governor in two words :-DLets hear from u too or u de fear? Ma own FiGURE HEAD (KW/ST) |
glo12: Pls I need a customer care job or teaching job in gbagada. Have bsc computer science and also a masters degree.Eyah, make God hep us 4dis kontry o. Bt if u cud juxt sacrifice a day and walk around those private schools am sure u wud get 1. Am thinkin of doin d same on monday. I reside at Lagos island tho. Best wishes sis |
And thats Y u failed ya 1st SSCE. Ma own was wen i de 1yr old ma mama de always kissd mi |
I beg wetin concern us biko? |
DMainMan: For those applying for Shell,Tanx bro as u send me. My mail is tanx i wud b expetin |
This is 2013 4 goodnex sake and all of u wana kill yasef. May b most of dem wnt make it to 2015. Pls can all these joblex govrns concentrate on developin their states and leave d shoeless man faze him job. Perhapz i say NO TO RECYCLED LEADERS.. |
Imagine d foolish shooter. At 53yrs of age still coporal. I hope d useless oga at the top wnt say na accidental discharged. RIP Olusoji |
Somewhere in naija one man without shoe is fighting for 2015 election wen ASUU is on strike. The same fisherman pikin signd N600B 4 census. I hope de heard wetin killed d former malawi presido who bought d jet? |
Ashame gini? God bless Lasgidi. Wen ladies no de shame to weewee outside. Y me? |
Very hug-lee thing Omo ale jati jati.. 14yrs only? Why not add 1yr. 14+1=141yrs. Bombokla.t |
Na only in naija. Nobody has been born wt rosary or quaran 4rm d holy mecca.. Perhapz i dnt wana say d popular nairaland em em' END T...... |
Nawa 4 OP o. U no put d pics and u added photo. Infact u shud b charged 4 misleadin d public. Back to topic so how much dem police recoverd 4rm dem? |
I havnt seen any1 sayin tank you i gat d mail. Bt i wud aprci8 if i cud gat a copy too |
The Beam: SENT 2 U BOTH, KINDLY SHARE WITH OTHERS WHO MIGHT WANT THEMTanx as u send me too. t Wud b xpetin |
No wonda Abacha's wife said d family can neva b poor. Tank God de catchd dis looters 4 uk. If na 4naija, na anoda story. |
Lucky 4him Cud dt be a sign of .......... |
Eyah ! O ma se o. Wat a terible news. RIP |
Dpendz on ya skul bt am sure u cant 4rm science go medicals or engrin. U cud alwayz go 4rm higher to lower. Or 4rm 300l to 200l. See ya level or exam officer |
D issue is dt evrybody wana work 4 oil company wch is not possible. And most of dem as u said wud b lukin 4 at least 5yrs xperience. Even to xtablish a geophysics or borehole drillin company no b beanz. Am a geologist bt now am lookin 4any job available even teachin bcoz i once workd at a drillin company make i no lie u its not encouragin. God hep |
I used dis sms and i enjyd it. Am sure u wud lyk it. Affordable and effectiv. www.Smsinvitation.com |
China fone>N2500 7.2 mp camera Touch screen Radio Tv 2 xtra batteries 2gig ram 8gig m.card Kukere, alingo, personally, durosoke, etc come wt it Visafone sim >free wt N200 credit. Last week monday |
wt a bare hand? it must hav been 1 blow, 7 dies. lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 53 pages)