Uthman51's Posts
Nairaland Forum › Uthman51's Profile › Uthman51's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 (of 22 pages)
lekinz: The guy too like woman jawe..Maybe na because of where we put am....Na Ash**wo place e dey workI beg no carry comot dier I beg ....I go soon change......WOrKING mood activated ![]() |
Good save u say u gv excuse my boi 4 tear u ![]() Good morning hope say u no toast anoda nurse 4 d hospital ![]() |
Sexy Sapphire: Rock wia @ thou? Hw I wish you're bbm, so dat I can ping ur batt to death. Pls come and update jhur and if u don't wanna update tell us so dat we can go and sleep and we'll check back in the morningI wish he is on bbm toooo I swear my father u for don come update cuz I go ping and pin u and ur bat3 tire today...but don't worry my guy(B.H)are dier way... ![]() |
I dey send my BHtroop come ur syd now now if u no come update ![]() |
Jumizie13: Ok na, d thread don b.com operation Show Me Ur Pix abi? No wahalaHmmm.....speechless ![]() |
Na bcuz of d position wey I just get from ROCK make me dey eat like dis |
Sexy Sapphire: @Uduak, jst kip up wit the low profile so as to continue to be a role model to pple lookin up to uAll is well....... |
The rock5555: Jesusssss, abeg guy u don crase finish,if u go chop all those things na wetin me wey be man must wack go come chop.Only me go finish am |
@uduak I no go tell u ur weak point....u don start wit dis 5 seconds update ahbi Make I go chop jawee...... ahbeg make una join me oo
|
lekinz:Okay boss Uduak eeeeeeeeee wher u dey naa |
lekinz: Oga...I never make u full bouncer Oooooo cos u still dey owe me...U beta kon pay my balance b4 I bounce u comotNo worry if I don collect my junior sis bride price I go kom pay u,but u go wait for 22years oo ![]() |
Na me be d bosingwa as per body gaurd I gat to do ma job @miss/future mrs rock bribe me if u wan win dis case u knw say na me b d body guarf i knw ROCK weak point ![]() |
Ormorlehwah: Hmmmm....Original cobalizing ![]() |
@ormorlehwa and Ruthia make una dey replay mail naa |
Miss/ mrs rock I dey vex oo ![]() @mr rock i go soon sue you for dis small small update oo ahbi u want make i send BH come ur syd ![]() |
eyezik3: guy no go wan make dem do wetin he dey do for other girls for him own sister naa, but if u like make u turn to bouncer lekinz and started guidin her dem go still bleep her d guy ur sista go meet for studio dat day don knack her or so i tot maybe ruthia may av answer to dat.I go dey follow her anywhere she go,no b me yell those guy. Make dem no protect dier own sis ![]() |
Mutaino7: IGBO TRADER WRITING WAEC EXAM: Ebuka told his Oga at the shop to please wait at the gate and pick him up after his WAEC Commerce exam at the Commercial Secondary School where he registered. He was given Commerce Exam question paper and the only question he could answer was question number 3 and it says: "Differentiate between a Warehouse and a Shop" (20marks). After much thinking he smiled and wrote his answer as fast as he could: Warehouse is at Ojota while Shop is at Alaba market. Then he submitted his paper and went to meet his Oga at the gate: OGA: Ebuka, how far? How e be? EBUKA: E dey so simple Oga. Question number three say make we differentiate between a warehouse & a shop. OGA: Ehen- ehen...Wet in U come write? EBUKA: hmmm. I write say "warehouse dey for Ojota & shop dey for Alaba. OGA: So na the only thing wey U write be dat? EBUKA: Yes Oga. OGA: Chinekemee!!! U dey craze? Common go back & put the phone numbers & our complete address. silly boy! Na so dem take dey get customers.....Real business man |
[qoute authour Skykid1208] me neva bleep 4 my life b4 ,but i go like feel am as e b very soon,''seriously i b V ooo''.....[/quote]U be real V for ur dream @RITABABE d lord is ur muscle u don't need to gym @rock eee abeg ur update too short faa @ miss rock I dey feel ur signature ride on more fuel to ur stove ##peacefull rugged## |
Money Soldier: Badooo, u 4 no run nah, vvh¥ u no call me make i come help u?.Na u b d real baddo I just start to dey read ur story |
Jumizie13: Na wa o, no 1 noticed my absence. If to say i don die nw na so u go 4get me sote. Toor!!!U no see my mail....@rock more CD for ur bleeping... |
I swear she too much...only dis her eyes almost make me dey relea..... ![]() |
Dis ur update too dey short oo |
Make am 10 updates naa ![]() |
*Spread ma mat inside the moon waiting for ROCK to rock d oage tonyt* I beg if u update finish mail me dat stuff @the rock |
One gal down.... Mission one accomplished ![]() |
[quote author=The rock5555]Typing.... @Love counsellor Skyscraper aka Clemzy mehn i twale for u, i make u dey new secetary general of this thread. How u see am? [/qoute] Waiting..... D post fit am wella |
Winnie1950: @skyscraper: what is ur Facebook id? Maybe we could chart on Facebook.Skyscraper u don turn relationship counselor... But I dey watch u and winnie on 10D ooooo ![]() |
The rock5555: "Baddest guy |
Hmmmm.....I think I dey enjoi the comment than d story....make una no let dis debate stop here oo |
Uduak come update ooooooooooooooo!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
Uduak sorry oo I hope say ur head never get gallop cuz d beatin dey too much oo..... We dey wait for more update oo |
**@Uthman-if i tell u say i leave her for God wetin you go do?** I go send you later BOMB |


