Uthman51's Posts
Nairaland Forum › Uthman51's Profile › Uthman51's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 22 pages)
I leave d computer wey I wan repair come dey read......hmmm my boss don dey vex but i no care......uduak if him pursue me I dey come stay wit you oo ![]() |
I dey sure say na slap go b d next tin wey jummy go get from segun....... |
I missed twice @waslead her own post pass mine so I need to gv her small respect......good nyt ooooo |
.. |
Sexy Sapphire: B4 u bounce me, I will be the one to type ur termination/sack letter and hand it straight to uEehmmmm......you no dey among |
Come update naa |
Sexy Sapphire: I must be the one to win the next one ooo, cos I was the one dat requested for salary payment for ur workers#straight faceI go bounce all of una out so.dat I go fit Win d next one |
The rock5555: [color=orange]Heheheheh see as my pple dey line up for bonanaza, una 3much oo.Highly waiting.... |
Dancing makosa***@last we ar there... kunu go flow today.... |
.... |
Happy new month to you all.....before i remember(lol)I wan do mariage,I wan marry omolewa and jummy dis month .....am feeling thingz |
Ghost mode¶¶¶¶¶¶™ ahbi u dey see me?? ![]() |
My boss no let d gal usher u ooo....show her say u na confirm bleeper and u don collect certificate from M.S. ......cally on(carry on) ![]() Lekinz my oga u are sighted...I dey wait for my salary oo |
I dey feel you |
D9ty7: I'll try my best to drop 2 updates tonight to appreciate uthman & kingzpen.Waitingcally... |
D9ty7: Hello guys please, please and please try and drop ur comments. Because i can see that this thread is gradually loosing followers and to avoid drastic reduction in its value please drop your comments and hopefully we can hit frontpage one day.Don't worry d lord is ur muscle u don't need to gym ![]() Surely we go hit FP.... |
BOUNCER UTHMAN iz back wit 9packs I go soon go back for d remainin three... ![]() Uduak month don almost finish oo I wan marry OMOLEWA AND JUMIZIE OOO |
Hmmm.......SEGUN |
D9ty7: Na there him go see GloriaHow u take knw...I dey feel ur story too |
Watin b d suprise? ...... |
linpok: so dis bad boy bleep babes fr my state abi@RockLol....as ur state babes like make one dey enter dier zero... |
Come update naa b4 I vex again oo ... |
........waiting........ ![]() |
I dey fellow u jawee....meaning of dat ثثهط؟ |
*kida-berry#:U no knw say I be BOUNCER |
*setting my nucleear weapon...aiming uduak head.....in two hour tym una go hear d news ![]() |
........waiting....... ![]() |
I don REFRESH so teeeeyyyy d refresh icon no show again.......Uduak u are steping on my eyes uhmmm........ **burning heart**searching for ny nuclear bomb if Uduak no update b4 I sleep....something go happen**@yemlizzy u are sighted... ![]() |
If I hear Go.......hmmmm...no try me oo u knw who I be naa ![]() With dis kind of small update ......no let me start mike tyson style wit u oooooooo u better. Come update ASAP!!! |
Legally waiting.......ilegally patient......... ![]() |
Baddest guy....udua i beg remain small akamu for ur future wyf oo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 22 pages)

. So wat nxt?
**burning heart**searching for ny nuclear bomb if Uduak no update b4 I sleep....something go happen**