Uthman51's Posts
Nairaland Forum › Uthman51's Profile › Uthman51's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 (of 22 pages)
mr_born_todo_it: That Anna bad gan oooo, she even use ring hold you for workOmo d gal na real PLAYER OO |
No go tell me say u leave her for GOD oo |
Eyaaah sorry ooo...I no believe say d gal go fit play u like dis oo |
*a hot slap landed on my face, i was in big sh'it.* HOT SLAP AGAIN CUZ OF LoVE HMMM.....i wan believe say u bleep her cuz all dis surferness to much faa |
*holds his cheeks and sighs* Haba babe, you still remain my number 1 sorry 2. Abeg no vex, oya come near. *looks round, miss Rock no dey* Grabs her waist and begans smooching her ![]() [/quote]MISS ROCK DEY WATCH YOU ON HD OOOOO |
Iduak oooo..... We are waiting.... |
Thanks 4 dz post, u made my day! I was starting to miss ur stories. Many people have said it but I'll say it again, Chistar you would go places with this your writing. U get mouth |
Hmmm.....thinkin of how to kidnap Anna So dat I go fit check her phone my self since uduak no wan tell me watin him See. ![]() |
I dey feel boss |
I beg make una come update naa |
The ROCK I don send u pm I beg send d thing naa |
May own vacation don start too as u no wan tell us watin u see for her gallery ![]() |
Spactacle: shebi i fit join u??Sure ![]() |
Spactacle: shebi i fit join u??Sure |
Spread my mat ubder d mango tree waiting fir MR ROCK TO UPDATE.. ![]() |
Attai plow and udsuak I dey waitin u faa |
Uduakin I zee wait am por you faa make I come telle wat I seeing un dha pone.... |
Still wairing for more update......my galread finish start to dey love me more ![]() |
Still wairing for more update......my galread finish start to dey love me more ![]() |
I swear my father I go sue una for DELAY..if I no sue una make my mama buy new bulletproof car today ![]() |
Mr casanova now mr lover boi ... truly change is constant ![]() |
Una never repent from dis delay wey una like to dey delay ahbi |
ROCK U OWN ME 7DAYS VIGIL...cuz of u I no sleep yesternyt.make I no see u sleep from 2day ooo |
I don read preacher son finish ooo make una come update naa.. |
I don read preacher son finish ooo make una come update naa..ahbi uduak don masturbate till him JT comot |
Thank GOD I meet up atlast.....I no dey carry last again |
I can't add send or recieve essage on my bbm am using techno d5. wat is d solution please |
my teeth no complete again paaa oga plow I dhon lap tire paa |
As una no wAn update mak I go dey read [b]PREACHRR SON[/b]jawee |
Waiting oo |
الله اكبر اللهُ اكْبَر لااله الا اللهُ |
************************** ''Uduak, see ur own phone Oga u be professional thief faa u suppose dey grant theft auto 6 o ![]() |



