Uthman51's Posts
Nairaland Forum › Uthman51's Profile › Uthman51's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 22 pages)
Oga ade...take am easy naa |
Come update naaaaaaaa |
Mimisboygreat: ah! Oga lekinz e be like say u know that i like chicken lap well well. Abeg give me fresh one o!Village boi lekinz I beg diz guy no knw watin b chicken lap I beg pity am ![]() |
**do you want it to end?** I mean if doc david drug can not revive d person,.......dat is THE END of dat person life |
U for join mike tyson so dat u go learn more skills |
oruchechuks: mehn!!!!! scientist can be very crazy! who on earth will want to die for qn hour just to cure hiv? what if the antidote for reviving didn't work ........keep it coming bro!THE END |
D.Ella.luv:Ur last updates are very short |
adegwurulez: rock better come update o. i hate suspenseUr own suspense pass him own so u better no complain @jaywon..start |
Who are those making noise!!!!!!! ![]() |
adegwurulez: lol... make una take am easy with ella na. una go do she go the fear to start story next time.U don almost gv me h@ attack for ur own thread i beg go update ooo b4 I tell doc.david to gv u him urine |
... |
>>>following>>>><>> ![]() |
D.Ella.luv:Na morning prayer be diz or breaking news ![]() |
I dey wait oo |
U say na short story but suspense don make am dey long.....I dey feel you |
The rock5555: Ur running away from them does not mean they wont run back to you. Its better you just allow them mind their own business while u mind ursTrue talk brother... |
In huasa man voice*Afology accefted**.. |
Thank GOD am here...... |
![]() |
Another bleeping again ![]() |
aso ebi: sochistar, i really like the idea of Taofeek playing along but he should please thread carefully cos Lagos is not like Canada.Make dem catch you, u go knw say na R R dem b.. @mr chistar...more fuel to ur stove ![]() |
I think we shouldn't run away from them but limit our friendship with dem and help dem out by telling dem dat wat dey are doing is very bad. |
U better sensor am cuz of my babes(omolewa$jummy )make u no go spoil dem to avoid story dat touch.. ![]() |
I go use rock style press phn for mosque today . I dey enjoi una like opa |
The rock5555: My hand no break ooo, i just get dislocation for teethU better type wit jaguar speed b4 I change am for u ![]() |
Clemzy16: I'm not suprised thoughTyping wit his di°°^ck......uhmmm I pray u ni go carry trojan virus cuz I no get tym to dey rrload ur system oo and nurse ngozi no dey again... |
√π |
The rock5555: Vickie zion and Uncanny genuis-i dey watch una ooo.Uhmm.....ROCK I NO B HAUSA BOI OOOOOO I BE CONFIRM YORUBA BOY!!!!!...I dey wit you na my boss no gree me comment again... ®BOUNCER UTHMAN™ the only guy wey marry twins ![]() |
Waiting... |
**grab a sit between two gorgeous ladiez trying to scope dem b4 story start**(babe gv me ur number naa) ![]() |
waslead300: wat... Dis guy na real badooo ![]() |
Opeoluwah01: update!update!update! I amLol..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 22 pages)
lekinz I beg diz guy no knw watin b chicken lap I beg pity am 
