Valdes00's Posts
Nairaland Forum › Valdes00's Profile › Valdes00's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 (of 92 pages)
chistar01: @valdes Wait oh!! Baba flow was here?? Asin he viewed this topicsee dis guy ooo, so u no dey check ur profile. Go check ur profile and see those that are following dis interesting story, baba flow is among dem |
Chistar, i just check ur profile now. Guess what ---- no need to guess again. Mr flow1759 is following ur story also, sign of better things to com. U don get mouth for nairaland, them go hear am |
@chistar Nice one there, i think u made it up to me. Waiting for nxt update |
PetDancer: ***tongues out*** goodnight jareso u sef been dey wait, na wa ooo. Chistar com break our heart just lik d way wey him been break sandra own. ****goes back to sleep 'zzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz*** |
So dis guy run without updating abi, no p. The battle line has been drawn, make i go sleep jare ****walks out of thread with frown face*** |
Trouble of not updating abi, no try devil oooo. See me open eye til dis moment lik vigilante, he go pain me if u no drop oo |
***yawns*** prepares d bed for a gud night sleep, but still keepin fingers crossed for late update*** |
Chistar, God don catch u dis night. So you still dey online viewing d topic, abeg drop jara for us so we can hhav a nice sleep bt no suspense go dey dis one ooo |
Make una wait ooo. Shey na only me abi we plenty, cos me no like d way wey chistar dey end every update. Dis guy wan finish person with suspense, he just be lik say mak i see am now make he just dey narrate am for me |
I wont say u are the bomb, make u no go blow. Let me just say, u are one of the best. SIMPLE |
Chai, my nairaland writer ranking don dey shake ooo. Every update na him chistar dey use gather marks. |
Chai, chistar, u no go kill me for here. This particular update is the bomb, i love it. Abeg try drop 2 more bfor u sleep ooo, forget about the 2 update daily things. U can break record today |
Chistar no do dis na, my bread and coke neva finish ooo. Abeg drop one more make i use am finish dis combination |
Hen en, make i rush wash dis cloth jare. ***come sule, buy me one bottle of coke make i use down diis bread bfor chistar finish dis typing** |
5 books ke, see chistar ooo. Everybody get him talent na, my own no be writing. Abeg try update bfor u sleep today ooo cos u wan breach our contract, and u no say that na gbege for u. U promise at least 2 updates daily but na 1 i still see ooo |
Oga chiistar, where u dey oooo. Today na sunday, so work no dey today. Or are ukinda busy today, as in realy busy **winks**, u know wat i meant. Cos u na bad nigga |
Omo, see gbege. How i wish am a magician, i will just control chistar mind to continue writing this story till it ends non stop cos this suspense is damn too much |
Chai chistar01, where u run charge ur fone na. So u take charger go church....hahhahaha, dats wat we call charging in his presence |
Mr chistar01, you and dis ur suspense. Abeg stop am ooo, or else me and u go settle our rift for court and i hop u hav a gud lawyer cos am about to sue u for puttingg me in suspense |
Stiilo baba, where u dey. No nairaland bankers vs national today |
My guy, u too much jooo. For my nairaland writer list, flow1759 na 1st, blueeyes1 na 2nd, chistar01 na 3rd. After u, na U. Well done, my guy |
((58)) live banker for national Pls perm dis event also 58 - 75 - 76 - 17 - 28 pls dnt underrate oooo |
National .......... (((LOADING))) |
**grabs a sit with popcorn** |
More groundnut oil to ur elbow, nice write-up. Am loving it |
Am realy serious **stoned face**, just incase u dont know me, i am valdes A.K.A '' THE MARKSMAN '' ... ... ... ... ... ... Abeg, na joke ooo, make you no becos of am quit the story. |
Chiistar01, pls update this interesting story and get 2 marks sharp sharp. If you dont, i will deduct 2 marks from ur scores. |
Ok oga mi, but me no dey play any game today sha cos i no hold enof bar. I dey reserve for tomoro, NATIONAL here i come |
Chai, see as national banker just set. Who go carry am, na sure banker. I just want make stiilo baba try add am for tomoro nairaland vs national banker, abeg no underate am ooo |
Dont really know which section of the forum this should be, but i believe the mods will help me out. Sometimes in life, due to some circumstances, different thoughts comes through someones mind. If i may ask nairalanders, what is the worst idea/thought that has ever come through your mind. Lets start with mine, i have once thought about commiting suicide once, but i did a rethink sharp sharp cos life is too sweet to tamper with. |
*faints* ...