Valdes00's Posts
Nairaland Forum › Valdes00's Profile › Valdes00's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 (of 92 pages)
I even tink say u get mind, common to say AMEN na him ur mind cut lik dat. Abeg drop one update for us jare, before we help u talk the amen |
Chistar, i want make you say amen to dis prayer if wetin u dey do girls good - may ur daughters be treated the same way you treat other girls. Can i hear a SOUNDING AMEN from u chistar |
Chistar, wetin happen today na. Just one update since morin, u don dey dull ur ppl ooo. |
showmanakosa: Dont worry guys, i have a game for u people to play and win. Just call me when is 6pm. 08035583221shey if you drop d game here, nairaland go close. Shey if na so stiilo baba, future king, unstoppable, mart 2 dey do, u for dey see happy faces here. Naija bois no lik to dey carry last. Omo pack well jare. |
You guys dont need to waste your time droppin email addresses cos he is just gonna tell you to pay 50$ first before anything, and if you are too dumb to smell scam here, just pay him. *****spits on thread***walks out*** |
marrsender04: email me,i can do private loads on itguys can be so funny sumtimes, imagine this guys claiming to be a real hacker asking me to pay him 50$ first before he can do private load for me., i look like fally ipupa for him eye |
arbitrage: Just go to Payoneer website and load it by yourself from your Naira card. Simple! Have you tried it once and it did not go through?hav tried it several times bt its nt goin tru |
marrsender04: email me,i can do private loads on iti mailed u already bt u aint replyin, i sent it to marrysender04@gmail. Even tried calling ur number bt its nt goin tru. |
At least u shuld av ask me d reason y i got d card bfor jumping into conclusion. If u wuld lik 2 knw, a hacker friend of mine advice me 2 get it cos we had wantd 2 use it for sum online yahoo runs bt we lost contact bfor i receive d card. So dats it |
And i got it from payoneer directly, not from any partner site |
I tried doing a private load earlier this year but its not going through so i was told i need to earn money into it first before anything |
arbitrage: I wouldn't know how to make money into the card but to put money into the card, you can transfer from your naira visa or mastercard. search nairaland for other business threads where they explained how to load/fund the card and another one on how to make money into the card.thanks for ur advice but payoneer concept states that you must earn from any of their partner site first before you can do private load urself. I hope you knw wat i mean |
I received my payoneer card not too long after many days of hussling to get it, now have gotten it but its kinda useless to me cos i dont know how to make money into it. Have seen many ways to make money into it ranging from odesk to freelancing e.t.c but this options seems too hard to me, so i assume d card is useless but i knw there are some easy ways out there i can make money into it. Anybody with good and easy ideas to make money into it should help out. Thanks |
Am interested, please mail me on victoremiebi@yahoo.com so we can talk more cos i didnt see any of ur contact details here |
Of cos you can get a place in lagos, just holla me - victoremiebi@yahoo.com Dont worry, i aint collecting a dime frm u |
marrsender04: POST OFFICE WIL SEIZE IT COS THATS EFCC NEW RULEDis aint true, i just collected my payoneer card through regular mail from nipost, its just gonna take time lik up to 3 wks and its free |
Godhelpus: National national 32.36.90.9.69.66.6.(1bk) to early but u can play naw n kip d ticket....(gmp)ghana must pay....I feel dis ur banker, i go carry am |
No worry me don calm down as i see ur post, so hw today go be na |
Well thank God say him don free u, i been don dey prepare my small shrine. Na ayilala i been wan use send msg to those haters ***** starts incantation to calm ayilala down**** |
Come chistar, wetin u do wey MOD ban u. Hop no be say u and am dey drag babe abi u don scam am also cos me no trust u reach dat side ooo |
Chistar, abeg if dem no ban u. Com talk now bfor we use ayilala swear for al dem haters for nairaland |
yemi2plus2: BREAKING NEWSRight from time na him i no say bad belle full nairaland, people wey no want other people progress. Just becos d guy rush blow lik messi, some pple mind no rest. Weda una lik am or not, we go end dis story. All haters shuld go to hell |
If him no put 2 jara join dis one wey him drop today, na me and am. Abeg make una no beg me oooo *****goes inside to borrow p-man shotgun, cocks it. Waiting for chistar to fuckup***** |
See dis boi ooo, him don start dis him suspense trick again. Abeg mak una warn am ooo |
New update in a bit so ****waiting mode activated*** |
Thanks for the new update, u too get mouth |
chistar01: new update in a bit, #TypingU said in a bit, its over an hour now wey i sit down wit my fone dey wait. Dis one no be bit again oo. Abeg try change, maybe in 2 hours time will be better. |
So where dem dey, 1st to comment freaks |
Youngzicco: Hahahahahaoga mi, just because u wan post ***hahahahaha*** na him mak u com quote d whole lenght of the update. Na space u chop sooo, al d same u get mouth |
Dis story is getting more interesting with every update |
chistar01: lol, ok, now i know what you mean, the names of people you saw under 'following' arent people that are following the story, but people i am following.ok i understand now, but i can bet mr flow has heard or even read about dis story. Maybe he is keepin his comment for d right moment |