Valdes00's Posts
Nairaland Forum › Valdes00's Profile › Valdes00's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 92 pages)
U can download nigerian movies frm her also NOLLYTUBE.TK |
U dnt need to panic, it has happened 2 me on several occasions wen i started as a cashier newly. With tym u wil get over d tension of money countin |
***walks into thread*** Abeg mak una shift ooo....hen en dats gud ***space reserved*** |
Hia....na wa ooo. Dis kind tin no fit happen 4 we country |
pafra: guys, in forum like this we should learn to respect each other intellectual and grammatical abilities, for sure we are not all of the same academic qualification. the most important thing is that we understand the message he/she is trying to pass across no need for insult. the internet is suppose to be for all category of individual.i fear ooo, cos sum ppl jus dey forums to dey check grammartical error. Nonsense @op, just wait till next wk |
Lmao....lwkmd cant stop laughin
|
Hahaha, funny u. Lets wait and see hw it goes |
The super eagle ( that will not ordinarily beat c.m.s grammer school team) won the african nations cup. Tuface idibia (father of all nation) finally got married to one woman (not many). And just yesterday, wenger ( a franco-ijebu man dat will never buy groundnut to enjoy his garri) forked out a whooping £42.5million on a player ( n not an entire team. Oh lord are all this signs of END TYME |
cockroach ke, chai |
cardio_bim: Bonanza!Bonanza!! Bonanza!!!which kind tin b dis na, u no knw d advert section. I see bonanza bonanza, i tink say ur key don set for nxt bonanza. I been don dey plan money wey i go use....mtcheww |
Arbitrage baba, u get mouth. |
Am interested oooooooooo, dis is the thread have been searching for since. |
chistar01: Ɣõu̶̲̥̅̊ are highly welcomed sir.. I saved a front seat row sit for Ɣõu̶̲̥̅̊ selfthanks chistar ****whispers*** but abeg wey d sit na, ppl don full d front row ooo. |
***walks back in*** Omo everywhere dry ooo, he be lik say chistar don go sleep. No update til tomoro b dat, well o ba ni, ko baje. TIME TO KIP MYSELF BUSY ELSEWHERE |
***just strollin on nairaland street, sees ppl commenting on a post. Let me take a peep*** EEEEEEEWWWWWWWWOOOOOO, i don dull oooooo. My guy don start new story and i dey waste my mb untop scrap stories for frontpage, chai.... Chistar bobo, no V 4 me ooo. Nobody alert me, al d same i don reach here. Lets go there, this story don dey mak sense dey go. *****walks out of thread to buy bread and beans*** |
I no knw ooo |
***walks into thread, sees chistar tellin eniqurl something in a low tone and clemzy eavesdroping. Lets me join clemzy, i might be lucky to grab somthing***** |
Jamji: dont be sellshark, please tell me how.make una leave am, him go still run come back cos him neva knw say many things dey involve before payoneer go activate private load for im card |
This is gonna be interesing, nairabet don wreck me. |
***walks into thread, sees chistar droppin comment**** this guy no still go church today, omo esu:::::: |
I talk am... Say urch dey knack dat chichic girl, i don knw. Chistar don twist everytin for dis last update, but d guy 4ckup sha. Omo dis last update pain me well well, cos urch fuckup and to crown it all the story ends. ***** in sobber mood****** |
Do u need to quote the whole lenght of the post bfore u drop a comment........mtchew, naija ppl sha |
Which kind gbege be dis na, na God go punish al dos ogbanje wey enter chistar to end dis story tomoro. See bad news..... Oro buruku toun erin |
Pheww..... U got me there chistar. Towards d ending of dis last update, u sounded as if u are gonna end d story. My mind don cut, i tot u were gonna write the end....thank God is TO BE CONTINUED |
ximarro: U r annoying me. Instead of clicking d link 2 ur blog, i'l buy it.haaaaaaaa |
Cr 7 at it again |
Which main forum, i dont knw d forum u r talkin abt |
Am a new punter, can you help me with sure picks |
Na mumu u call us ni, the person no knw where buyvirtay.tk dey make him go buy......mtchewww nonsense |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 92 pages)


