Valdes00's Posts
Nairaland Forum › Valdes00's Profile › Valdes00's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 92 pages)
How some people take dey mumu na him i no understand... If you cant send him away urself, why do you need our advice... Let him keep doing it till ur sense tells you wat to do |
PerfectStranger:No shout abeg |
Babe don use that scope for you... She Dropped an xplanation and left, she knws that scope will haunt ur mindset ... And she was right Since you blivd her explanation, unblock her and beg na... ![]() Wait... Were you expecting her to admit that she left you cos her other guy was there |
KiNg0G:You dey even reason to bliv her small... Love don cover ya eyes.. You go learn the hard way, jus wait for it... E no go tey again |
Them no dey even debate this kind matter... You sef knw the truth say na one bobo no make ur babe near yoy but e dey hard you to accept |
eventainment:Every body cant lack balls lik you.. I am a married man... Been married for yrs nw so i knw what i am talking about.. Come try am na |
I dnt knw how some people dey take enter marriage when they lack balls... Imagine a grown adult asking strangers for clue on hw to eject someone from his ouse.. I am sure its his wife paying the rents, so sure... Even my brother no fit do anyhw, talk more of brother in law... |
Always resist the urge to shalaye.... U gerrit..? |
The moment she enters lagos, thats the end of ur relationship... No Cap Just like someone said above, you grew tired of her due to the fact that she turned in a live in lover... So you needed the space for fresh air but at the expense of ur relationship... |
kay29000:You sha wan hear, i av dated married women bfor |
Senomi:No be our fault |
Ximenez:When we taalk abt cleanest, its not all about hygiene... STDs to be specific |
Benki003:Theybare everywhere... Jus look clean and try to up your conversation skill |
Benki003:They are everywhere... Jus look clean and try to up your conversation skill |
Daniel7543:On this bro, you are 101% right.. Married women are the cleanest, more cleaner than the average single girls out there... Based on my own experience too |
I dnt understand oo So some people dey forgive cheating wives.. Na wa oo |
The matter dey pain you because na she discard you instead of you discarding her... You felt used ![]() Shes in a relationship, try and understand... You both played ur selves |
69.... That badoo style ![]() Na only crazy girls dey gree that style... Most of the gurls nowadays dnt like adventure... Blessing bad girl, her 69 is top notch |
BigRocky:Yea my wife... Mother of my kids |
Abeg this one no follow... Nothing go change 2500 monthly sub for my Wife.... Mak she enjoy my Money |
Maybe she was an olosho in her past life |
You talk story finish, you come end am with - Should i marry her Is sense now scarce this days, i tort its only petrol and power that is scarce... You saw all this red flags, yet you want to do mumu and marry her as if you will evem open a super market for her |
Lekan1o1:Yes na lag all of us dey ... But she no dey close to me sha.. |
Lekan1o1:Gold mind ke.. Its tiring.. I am even looking for a way to end it all... ... She has a son already so shes nt bothered abt a new marriage.. Maybe na me dey confuse her |
Na mumu guys dey outside this days, is there a virus turning guys into mumu cos i dont understand all this whinning and crying of dudes over their girlfriends |
Lekan1o1:���... I am Taken doesnt concern her, she said she came first |


