Valdes00's Posts
Nairaland Forum › Valdes00's Profile › Valdes00's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 92 pages)
Femi, u no serious. Com na new yr we dey oo, u don start abi |
avanda1: Call me for MSP live 2sure... ( 08133186244 )no be only call, na callertune u go see. Ur mate dey post game openly, u wan mak dem cal u so u fit beg for recharge card na wa oo. Many of una jus wan open business center 4 una area |
I don die, femi don kill me wit suspense...... Thumbs up my guy |
**Trying 2 calm myself, while waitin 4 d nxt update** |
Femi, no let me swear 4 u ooo. Which kind tin b dis na........ Again again |
Na wetin i hate b dis, story go dey swt me dey go, d nxt tin na mak u jus hang me wit suspense. Which day u go jus close eye type long update |
Nice job guys bt dis is wat i hate most, its beta u dnt start wat u cant end. U guys left everybody in d middle of d bridge........ **walks out of thread in disappointment** |
I hardly comment on stories, i prefer to be a ghost reader bt am breakin my rules 4 u pls dnt disappoint me |
Following, bumper to bumper |
Woooo, brilliant. What a smart guy, so al dis story is jus to catch sum1. U r realy an intelligent guy, u av done a gr8 job. |
Wey d story na.... But wait ooo, chai am d first 2 comment. I broke d record 4 d first tyme, ride on bro |
Super success: 76*57*51*78*28 |
gbengs44: Its only when u people have one leg that u wil post result but when u all enter canal u wont post result.bull shit....make una post super result naa a a.lolzzz bro, its nt lik dat ooo. Dey do post result either one leg or no leg |
Am sorry guys, its 4 national |
I dnt usually post games here cos of reasons best known to me but today i want us to win big on national.......(((((((((44bk)))))))))) is an unfailing banker dat wil blow national machine. Anybody wit anoda banker so we can blow d machine wit live 2sure. Pls dnt drop any hw numbers ooo. Am very sure of it. |
Thumbs up felnino, u ar doin a gr8 job. Thanks 4 kipin me awake wit ur story. The problem i notice wit nairaland writers is dat wen d story is jus startin, they drop continuous updat bt wen d story hits frontpage, d update turns 2 once in a day or even once in 2days usin workin schedule as an xcuse. I hop urs wnt b lik dat, wel done bro. Kip it up |
Royal money 10bk 60bk mak una no downgrade ooo |
06 ((((((68BK live))))) 1 - 90 |
Very sad |
Brb |
Hmm |
Victoremiebi@yahoo.com chistar, am waiting oo, thanks in advance |
Zuchomarnia: Yestadya we recorded 4legs in both premier peoples nd International. We has started today..GC JAMBOREEdis guy gan, na wa for am. Upon say market no move for nairaland, him no giv up. Shey me wey dey find money for permin go cum go register. |
chistar01: I'm honoured sir. #Bless.so u don even forget me since al dis days, i dont usually coment again cos of reasons best known to me but i do follow ur story closely |
I dont really give a Bleep about what anybody thinks or say abt dis but I BELIEVE YOU ARE THE BEST THING THAT EVER HAPPENED TO NAIRALAND.....U R D BOMD ***GHOST MODE ACTIVATED** DONE N DUSTED |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 92 pages)
