Vybe's Posts
Nairaland Forum › Vybe's Profile › Vybe's Posts
1 (of 1 pages)
why would they lazy when they brain wash them that they have oil .... and bockery is available. bagar
|
PC government is like Nigeria film Before it starts u already know d outcome APC = legalized failure; na u sabi director the movie (the APC and their promise) |
all naija celebrity make una help them pay part .abi all the million wey them dey collect .if them go na them go lose. MTN but sha pay |
na wa oo dis
guy wan die abo na hangry |
take the 1k give group of beggar them go pray for you next year rob bank and do it big |
why the dey show Yankee airport now make be careful if them like them destroy the airport ko kun aye |
PinkBarbie: Maximus85: PinkBarbie: |
We all knw say igbo girl no fine na moni them fine for well he no surprise me ndi igbo kuwe nu |
Wetin press dey find there find na wa oooo!them just wan look yash. |
Hey....ya!dinto i petty the chick o not do the weed or crack,y they wan jail am,when tu face talk him own them jail am i beg,but u self tonto y u go post am.much love.tonto dick k. |
that nice next time she should set time boom and lay on it wit the boyfriend or husband,then post the fresh on face book.idiot i knw she did it on purpost. |
wetin them dey ajurn i beg make them place am on bail make she go jore,hahahahha.na watin peolple wey tift 9billion wetin them do them,the woman wey she rob sorry oo na hungry cos am :-Xi rest my cast |
if he pay am make him commot hhhha na waooooooooooo na us him do,oga go open ur own for ur room ![]() |
oga go do illuminati make ur money but knw say u go soon die it a most |
someone plase tell what wrong wit wizkid goin back to e.m.e |
Is that wizkid boy he want form familiarity so the way forward is to kill him self and be so popular,na only we for nairaland know the story, the whole naija for k now now no album inthe gain,him mama need to hold him is too young to drive. |
it is good cos u are help them by protect them from dying |
guy why u wan dump a woman after u don bey am to be ur girl friend finish u come want dump am god punish u if no get watin to talk |
witch craft are powerful no daugth but oga his always oga,real witch only have power over the weak at nigth,but if you know you are stronge come out day time and stand in front of b r t line and comand it to stop on motion,no mata what jesus is lord,every name shall baw at the mention of is name |
any way thank GOD his life,but those boys have insider let them cheack well, |
na poeple just dey talk,you most lie to cover up |
|
itv becouse it has to do wit number,and caculation |
Wizkid does not have any lyrics it the help of samklif banky that why he is doin do well,but itis bad if he has done the to the poor girls let him companciate her or do colabo wit |
It a big shame to country like london you can image someone stealin a tiny bag of rice,wit the act the government still pamper them let them come and use naija mopol for help |
If dat story is true so which be roggedman whole,wey dey cos fight between him and 9ice,na waoo so deffrend story we just dey hear |
1 (of 1 pages)
take the 1k give group of beggar them go pray for you next year rob bank and do it big
Wetin press dey find there find na wa oooo!them just wan look yash.