WarfyBoy's Posts
Nairaland Forum › WarfyBoy's Profile › WarfyBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)
GOALLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL |
abeg were i fit watch the match live ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() e no gree show again |
no signalllll d match still show for una side ![]() ![]() ![]() ![]() c fork up |
Germany! hey i take God ehn take beg una, make una pity us small, at least 1-0 or 2-1 go stil dey okay, abeg make una no digrace us at least if we lose 1-0 we stil get hope to qualify to the nest round |
Bread n native tea kaikai |
ha ha ha ha i hiss i smile i laf in AK 47 young woman, u've better be very very careful sum pipo r sharin their xperience 6 foot under, its not a gud xperience, is it? |
guy abeg make u try visit hospital for london |
if the girl realy love u like she claims, then she will not oppose to your progress. Wha if you get contract abroad, how will she take that? mem, any girl that wants to tie u down in the name of love is obviosly an enemy of progress |
@Cristalz d ref only add [b]3min, no be 7min if na Manu dem kno go add anytin less than 5min so the diff is clear enuf[/b] |
DROGBA IS THE KING |
DROGBAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAA |
we need mo goalsssssssssssss |
I AM RELIEVED Nice play |
GOALLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL DROGBA IS A KING |
@nateevs at least we need to score as early as possible in d second period b4 e go kom turn to hurry hurry we are the better side tho |
we urgently need a goal right now its very urgent |
those boys fall siasia hand finish, c how many chances wey dem miss, King Osanga was the major prob. He is a good baller no doubt, but he missed most chances than any other player We could have scored up to 15 goals in that match. with the way they played u could c that siasia did a good job, but the players are the major problem, how person go c net as d net wide reach play ball enter corner?? I kno pray make we qualify at all. those crawling eagles have to learn their lessons. they must kom back home on monday I LOVE SIA |
@presido bam yarn I kno pray make my enemy deliver on october 1st, |
Danger ko, Bangar ni I am highly disapiapian with this fake track |
, If i remember say na independence dem dey celebrate today i dey vess |
i pity for people wey dem born for OCT. 1st, |
i fink they feature him on one of their songs and not all the songs |
@George n debomb I TAKE GOD EHN TAKE BEG UNA WELL WELL, MAKE UNA PUT ME FOR GRAND O, MAKE UNA NO USE ME PLAY KALO KALO O, I KNO WEAR PANT |
LOL, I AM NOT GAY, BUT I JUST LOVE THE GUY, NOT THE WAY YOU GUYS FINK |
DRAKE ===Best I ever Had |
MUDIAGA!!! |
I LUVE JIM WITH PASSION |
YES! SHE DEY BLEACH WETIN KOM HAPPEN ![]() |
i think a lot of Lagos Based so-called regae/dancehall artiste hate timaya with passion. The reason is simple. Becuase he has stolen the show from them. I have not heard of Mavelous Benji for a long time, African is just being stupid, Nico Gravity is as good as dead, Timaya can sing the way he wants, there is not govt law against such. All you haters leave Timaya alone, and allow him to enjoy his time Bad belle pipo wanka wanka oooooooooooooopsssssssss CHELSEA DID WELL TODAY!!!! LOL |
chic2pimp:WHO CARES IF HE IS 999 YEARS OLD UP CHELSEA UP MIKEL |

