WarfyBoy's Posts
Nairaland Forum › WarfyBoy's Profile › WarfyBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 24 pages)
IF PERSON TALK TRUTH 4 9JA, EVERYBODY GO WAN SWALOW AM WEEEETIN ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() wetin seemama talk wey bad now?? even tosin self dey join dem dey yarn opata, na wa ohhh everybody for this 9ja kno say all those award na arrangeee level, which one be say 1 tin 1 tin, i say c father, u say see whiteman, wetin be the diferent Soundcity award na rubbish, hip hop award self na rubbish, infact i never see any award wey dem do for this 9ja wey get head them go put song wey kno by regae dem go nominate am for regae, dem go put RnB for Hip Hip, which kain dulin award 4Q em all |
@lobinoxebe Please do you know the cut off mark for Comp. Sc. my guy scored 194 in Jamb, is there any chance that he might be able to go through? I scored 222 and i going Eng. Lang/Law UNILAG AS MY FIRST N SECOND CHOICE Please let me know the cut off mark for both course thanks |
MEM I AM VERY HAPPY, I SCORED 222, i chose ENG. LAND/LAW UNILAG By the way, is there any chance for me ![]() ![]() ![]() ![]() ?MY GUY GOT 194 AND HE IS GOING FOR COMP. SC. UNILAG, please is there any chance for him Please whats the cut off mark for COMP. SC. in UNILAG ? |
UP CHELEA BLUE IS THE COLOUR, FUTBALL IS THE GAME i know say na ASSANAL go suffer am, Loserpool go kiilll them for wikend CHELSEA RULES THE GAME bye bye to Manure tomoro STAND UP FOR THE CHAMPION!!!!!!!!! |
lol, i used to be a fan of Funke, infact i am still a fan of hers only when she act in 9ja english film and not some noisy yoruba films few yaz back she sed to act in I NEED 2 KNO, a nigerian soap and i realy like her then, she is big now and doing her own tin in were she feel she will be appreciated, wining AMAA award as a Lead Actress is a mistake how many pipo get tym for dos yoruba noisy films |
THIS IS JUST THE BEGINING OF THE ENDING OF LIFAPU Chelsea til air scarce |
Kefee ft Timaya "Kokoroko", mem i love this song "Kokoroko" Timaya got style and he is getting better each day, Kefee on the other hand is sumtin else, E b like say she get engine wey dey help her sharp her voice everyday gawwwwwwwwwwwwwwwwwwwddddd what do you guys think, i am playing the song on Utube rite now, link below https://www.youtube.com/watch?v=T6hj5uIQg28 https://www.youtube.com/watch?v=T6hj5uIQg28&feature=related |
mem the Jamb Baard na only God go help person sha I wrote my Jamb at Ota, i dont pray to return to that place ever again, it haz notin to do with tribe or sort, i went thru hell today, that Town its crazy mem i never tire like this for my life before I thankGod for everytin tho |
i cant wait to see it |
RITA DOMINIC n JIM RMD n Stella |
raw is better a mille times |
thank you Lord for your kindness towards me, i appreciate your love and continous blessings, i am so happy right now and i am glad you are my father |
i love you Jesus, thank you for saving my soul |
I kno even see wetin una dey talk for here self, Blood of Jesus, Blood of Jesus, Blood of Jesus, Wetin concern una if anybody plead Blood of Jesus, na una blood, abi una hear say Jesus dey complain, I kno say i wish na 9JA Jesus for come, the Blood for scarce for market, but now its for free, please dont condemn those that use it for free, let God be the judge of that, ah ah I AM COVERED WITH THE BLOOD OF JESUS |
The link below will give you mo knowledge https://www.nairaland.com/nigeria/topic-249805.64.html#msg3626875 |
@poster i am realy sorry about all what u r going through now, i am bumdfounded, do we still av such men in our society ?I do not believe its the Xtian way you took that led to this, You as a christan have ur own powers, u dont av to depend fully on what your pastor, xtian sista or brother says, I believe u did not fast and pray on ur own, its very necessary u pray on ur own for God to giv u divine direction, to me i dont think that man is your hussy, please re-trace ur step and let God help u |
so, of all the pipo for africa, na OBJ them see call ![]() Wetin im get to even talk selffff ?that guy f, uk up don 2 much, if i get were i go lite am i go lite am |
ABEG MAKE UNA KNO VESS OH WHO BE ENYA ![]() |
WHatever U do, Whereever You are, Whereva u Go and whatever situation u find urself, ALWAYS GIVE THANKS TO GOD, for without him no man can make it thru |
If kno be God, i for no kno were i for dey oh Thank u God for your love and gift of life All glory, Honor and adoration be unto u oh Lord |
IT HZ TO BE FAZE! FAZE!! FAZE!!! then P2 hmmmm |
if she like make she smoke Igbo, na for her pocket |
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm na wa oh if Uche carry Agege or Oshodi Bread wetin kom concern Agbero with Overload abi na bomb she put inside ![]() Abeg make una dey find mo interesting news instead of this fake jist |
thanks you Lord for your love and protection thank you for the gift of life |
I am sorry about al u r going thru bro, but you should have known this from beginning i know some women do pretent to be good when they have not tied the knot, but wen everything is done with, then they will sho their real self God help me and give me my own wife, sent from you |
IF THIS IS TRUE, THEN R KELLY must be OUT OF HIS MIND phuck R Kelly, wetin concern am |
CHELSEA 4-CITY 1 Period, DD, Lamp, Kalu n Qua to do the biz CHELSEA TILL AIR SCARCE |
ISAIAH 54 VS 10 For the mountains shall depart, and the hills be removed; but my kindness shall not depart from thee, neither shall the covenant of my peace be removed, saith the LORD that hath mercy on thee |
ISAIAH 54 vs 7-8 vs7. For a small moment have I forsaken thee; but with great mercies will I gather thee. vs8. In a little wrath I hid my face from thee for a moment; but with everlasting kindness will I have mercy on thee, saith the LORD thy Redeemer. |
Upon Me sha no evil fall |
