WarfyBoy's Posts
Nairaland Forum › WarfyBoy's Profile › WarfyBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)
CHELSEA TILL AIR SCARCE |
I NEED TO INVITE DROGBA KOM NIGER DELTA, HE MUST BE CHIEF OF MILITAN WHEN HE IS DONE WITH FOOTBALL. HE SUCH A GALANT AND STRONG WARRI PIKIN,LOL, na joke i dey o, lol MEM, WE RULE THIS TOOWWWWWNNNNN WE RUN THE GAME |
ABEG, WERE UNA FOR THE WATCH THE MATCH, I NEEED LINK |
Jay Won ft Slizee E---- File be Mo'Cheddah---- If You want me Banky W--------- Strong thing |
i laf, i laf @ d same time shed tears for nigeria. A whole IG open im mouth talk say Ribaba kno enter dis country THAT MEANS, na only God dey protect us for dis country, the IG n al the police r useless |
make una kno blame d guy too much, if kno be this disss track wey im drop, me for one for kno no wether person like Nico Gravity dey exist, To be candid Nico Gravity and African China are JEALOUS of Timaya, I heard what AC said about Timaya and its alll bullshit. Nico Gravity shld remain were he is, bkos of Timaya catch am! hmmmmm Timaya i love u so much, kip on doin what u kno hw to do best, dem go soon kill theirself |
na wa ooooooo |
i wan take over nairaland I want to be the site admin, if una no give me this post, i no do anytin |
akinsadeez:Just what i was about to say, the video is nice, but i dont know what to say about the song Wahala dey, I go c danger, u go c danger as for me, i kno wan c any danger ooooooo, n by Gods grace i kno get wahala I fink the video is a mesg to Busta Rhymes, the guy fall their hand the last time now, so dem wan tell am say dem still dey alive, dem wan let am kno say dem go fit do like am |
Immediately i saw the following; words Abnegation Aqua, Puritanically, Cosmopolitan and Tomahawks i knew it was from P. Obahiagbon himself, though the english is correct, its sometimes unecessary, no be wetin we need be this now, we need development. I can remember back then in Benin, this guy speak grammar for state house, the then house leader fel from his seat and he was still lafin on the floor |
funny enuf i did not do such tin when i was younger, but i do pray now b4 i eat anytin, even water |
Ike Uche plays for Real Zaragoza and not Gatafe, nigerian press should have known that by now btw f.uk Amodu |
Mo'Cheddah "If You Want Me" MC Loph "Osondi Owendi" |
u r rite Julian wetin dey vess me pass be say if person sing bettter song for dis our country na by d grace of God e take dey sell., But if person sing good song nobody go buy, so dem go continue to dey sing nonsense just to make de bar |
I WISH DEM USE BLOW TEAR DIS IDIOT MOUTH YESTERDAY, IM FOR NOT FIT DET TALK THAT RUBBISH WEY IM DEY TALK NOW |
adahna:ME I NO SABI FORM O, NA EKPOMA I FOR GROW UP, I DEY REP THE TOWN, MY BLOVED TOWN,LOL whats up |
candylips:Emodo of cause |
John Terry, Mr Chelsea Anelka, Nneka Drogba, DD, Double D Nasri, Indomie Bentnder, Spaghetti Almunia, Aluminium Malouda, Malu, Cow Messi, JuJu Ronaldinho, E Pa, Bros, Father Fabregas, FabreFuel Ribery, Born Crying Rooney, Bad Pikin C. Ronaldo, Queen Elizabeth Pikin Tevez, Hot Temper Vidic, Minister Of Defence Evra, Wall Steven G, General Nani, Nanny Adebayor, Adebaba Robinho, Omomo Alex, Giant |
When this man wan enter as Gov, i support am hoping he is going to change the fortune of Edo State. I even support am pass Osunbor wey i dey very close to. Now now now im don turn imself to another Abacha, If Adams with all im Promises and xperience kno fit do anytin for Edo Pipo, then We certainly need JESUS CHRIST TO COME DOWN FROM UPSTAIR BEFORE THIS COUNTRY GO C GUUD LEADERSHIP |
@chatupkay WE GO RENEW YOUR CONTRACT NEST WEEK, U SABI THE WORK thumbs up |
Hello People, i just want to know what is going on with our Pikin Obina Nsofor, the Italian league has resumed and i dont know if he is an Inter Milan, Chievo or Everton Player, Did any of you have any info about this guy or the current Club he plays for me? I am realy worried about him, he is one of our future player and i dont want him to waste his time and life sitting behind the bench |
I smile in tarshish |
I PITY FOR LIVER POOL[/color] SHA, played 3 lose 2 [dem never even play against Gr8 Manu[color=#990000], the Mighty Chelsea or even Indomie Arsenal] |
@lalaboi, mem the link kno work o please anyone with a fast link were i can watch the match online |
PLEASE, IS THERE ANY SITE WERE I CAN WATCH THIS MATCH LIVE ![]() ![]() ?? |
MEM, IF DEM GIVE THIS BROS CHANCE IM GO MAKE MAKE EBA FOR BOTTLE |
pipo wey get head them no see cap, pipo wey get cap, no head what a world!!!!!!!! |
[center]This Movie is Produced by Tchidi Chikere Directed by Tchidi Chikere Writting by Emeka Chikere WATCH OUT FOR PART 2 In God we Trust[/center] |
I AM REALLY HAPPY UCHE, MELVIN WAS THE FAV, BUT I ALWAYS HAVE THE FEELIN THAT HIS SHORT SIGHTEDNESS WILL COST HIM THE CROWN, UCHE, GOOD LUCK |
I AM REALLY HAPPY UCHE, MELVIN WAS THE FAV, BUT I ALWAYS HAVE THE FEELIN THAT HIS SHORT SIGHTEDNESS WILL COST HIM THE CROWN, UCHE, GOOD LUCK |
u be real warfy boy
come wetin u dey do for here.which class u dey sef