WarfyBoy's Posts
Nairaland Forum › WarfyBoy's Profile › WarfyBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 24 pages)
IF NA MONEY OBAMA WAN KOM SHARE NOW, I GO DEY HAPPY, SINCE NA ONLY TALK IM WAN KOM TALK MAKE IM EVEN GO UGANDA SELF, NA THEIR PRO BE THAT, 9JA FOR LIFEEEE |
OVER FEEDING SOMETIMES DEY MAKE PERSON SPEAK IN TONGUES LOL THE END MUST TELL |
IF PERSON REALLY LOOK THIS DIN WELL, Y TG GO DEY USE D GUY MUSIC DEY MAKE MONI ![]() ![]() ![]() IM GET MO DAN ONE SONG, Y IM GO DEY USE ANOTHER PERSON SONG DEY MAKE MONI?? AT LEAST AY PAID HIM FOR EVERYTIN, WHY IM STILL DEY DEY GREEEDYYYYYY MAKE TG FREE THE GUY SONG jorrrrr monky dey work, babu dey chop, for this modern era ??AY make u kno gree oooo |
WHICH KAIN COUNTRY B THIS FOR CRYIN OUT LAUD!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! WHICH KAIN RUBBISH BE AL THIS ONE SELFFFFFFF AHHHHHHHHHHHH!!!!!!!!!!!!!!!!!! YEYE GOVT. WITH YEYE BRAIN |
I TIRE FRO THIS MAN O, WETIN IM DEY DO N.CASTLE, ABI DEM DON JAZZ AM ![]() IM WAN JUST WASTE IM TALEN WITH THOSE LAZY PLAYERS |
Mafia4life:MEM, U WAN KILL ME WITH LAFFFF OOOOOO |
I remember one day, my mom gave my elder sister rice and all other ingredients to prepare rice and stew for us, when my sister got home, myself n my younger brothers pretended as if we were not hungry, so she told us that she was going to cook the rice/stew then hawk it round the environ perhaps we can make moni, share amongst ourselves and still have enough rice to eat, we agreed though, unfortunatey my mom came back from market very early that day and did not meet our elder sister at home, and she asked, hav u eaten? we told her no, what happened to the rice she gave to J. she asked in dismay. and we replied she went to hawk the rice, Then my mom screamed, Hawk What!!! she prepared something for us to eat and when my sister came back, d floggin ehhnnn, i pity her that day, it was fun though, anytime i remember i dey laf like say n today d tin happen, lol funny old daysss |
[b]MEM, NA WA OOOOO I HAWK; FISH [my mom was a gr8 business woman, suprisingly today we mark her remembrance] i hawk fish even wen i was still in sec skool. i came back home one day with my result and the teachers remark was "clever, but very dirty"lol. the smoke from the dry fish gave my uniform a perpanent perfume, even if i have to wash the uniform every single day, as long as my mom dry her fish, the smoke much touch each n every corner of d house, PEAR [in highway were cars killed some of the hawkers and we were asked never to kom bak to hawk again.] MANGO ORANGE CASHEW I HAWK SO MANY THING I CANT EVEN REMEMBER NOW, I ALSO PUSH WHEEL BARROW, my dad bot me a Wheelbarrow so dt i can make moni for myself and to take care of my minor needs JUST LIKE MY PASTOR SAID IN ONE OF HIS SERMON, Some pipo are bone in2 WEALTH, some have to work very hard to acquire their WEALTH while some r gifted with it, I THANK GOD FOR WERE I AM TODAY, I wouldnt have remember all of this if not for this topic Nice one though, [/b] |
Thank you God for your kindness and unending love towards me, if not for you, i dont know were i would have been today, thank you thank you thank you thank you thank you thank you you are so wonderful |
change ur damn name and kom out with your style, G unit huh originality comes first |
MAY HIS SOUL REST IN PEACE |
I cant bliv he is realy dead, na wa oh my fav songs r Earth Song They dont care abt Heal the World |
they've not confirmed if he is dead or not, please God let this not be true |
gaawwwwwwwwwwdddddddddddddddddddd yyyyyyyyy ![]() ![]() ![]() i feel like cryin rite now RIP Michael, I lov uuuuuuuuuu |
bros, if u meet person for road, as in person wey e b say im eyes dey shook e don dey find job for five years e never c, u kom dey tell am dis kind joke, d way e go take run enter u ehnnnn if dem say make u kom work for church self u go go, |
Terry, i like this guy sooo much, i love "Only 2 9ja" that song is gbriiiiiiiiiii iiiii i am happy he is back now, giv us more Sample every, dem kno reach |
make dem BOMB that hospital |
I read somewhere that Clarence Peters, the guy that directed Omawumi's "In the Music" video is the son of Shina Peters "Musician" and Clarion Chukwurah "Actress". |
since wen i start to dey watch 9ja films, i never c any 9ja actor wey dey make happy other than Jim Iyke. He is just too much, im dressing dey turn my head, the guy dey gagde die, shoooo As fa as the lists goes, i kno c another person wey go take am if no b Jim Iyke, he is worth it, i dont kno y dey shld even included Emeka Ike on the list, Ashley Nwosu is mo handsome than dt guy JIM, MY GUY 4 LIFE |
they,d beta free my guy oh, or else , i will invade Katsina state with militant nonsense Jim u r my guy anytime |
thank u God for your mercy, love, protection, favour and all u av done for me |
Ken |
FOR WARRI WEY DEY CALL THIS KAIN TIN XPIRED SLANG I DON DEY HER LASGIDI SINCE 2002, NA VERY OLD SLANG |
back then when i still dey warri, if we can call lagos na Las-Gidi we dey kall am, anybody wan travel kom lagos im go say, " Guy i wan Discharge enter Las-Gidi i no kno were d word for kom sha, but na warri i for am and na there we dey spik am that year but rite nw me self i dey Las-gidi |
go to OYO and let them give you 32 tribal marks, 16 on the left and another 16 on the right then any chick wey see you go gbaga, dem kno go tell am first before she go piantey, as simple as that |
na wa oh at this modern day, when every pikin wan Branama |
@beningcitys how fa? |
LOVE IS INDEED BLIND!!! WICKED, FOOLISH AND CRUEL |
simple if u c person wey call pastor daddy, waka go meet am ask y im kall am daddy, very simple |
Baro Jesu Mr. Crackles FBS my guy Megastreet, u 2 much |
na tru this poster talk, shooooooooooooooooo c dey way dem wan swallo am sha but na truuuuuuuuuuuu im talk, we get anti 9ja and even uncle9ja |

. There is this song did by 2 short i think is called mama isiewu. It is crunkish in nature