₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,238 members, 8,449,319 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 03:26 PM

Toggle theme

WarfyBoy's Posts

Nairaland ForumWarfyBoy's ProfileWarfyBoy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)

Music/RadioRe: Don Jazzy Mo Hits & Rubbish Videos by WarfyBoy(m): 6:40pm On Oct 19, 2009
dem tink say na to travel go planet z go shoot video be everytin


dem no dey c P'sqaure videos?
FamilyRe: Proved,the Following Group Of Men Make Bad Husbands by WarfyBoy(m): 7:55pm On Oct 10, 2009
you for follow am up with example
CultureRe: What Is Your Name by WarfyBoy(m): 5:55pm On Oct 10, 2009
@mr.crackles

are you from Kwilikwili republic?
CultureRe: I Cried In My Dream by WarfyBoy(m): 5:42pm On Oct 10, 2009
U SHALL CRY NO MOR
SportsRe: Is Mikel The New Jj Okocha? by WarfyBoy(m): 5:32pm On Oct 10, 2009
mem, guys dey provoke for here oooo shoooooooooooooooooooo

make una pity Mikel small na
CelebritiesRe: Hollywood Rejects Actress Tonto Dikeh by WarfyBoy(m): 5:27pm On Oct 10, 2009
Tonto pls dont worrywood abt hollywood

when time reach na dem go find u kom

Sometime ago Gene had problems with some Hollywood producers, but she remain calm


no be few days ago the big O stil kall best actress from africa.
CelebritiesRe: Meet Nigeria's Most Bleached Governor! by WarfyBoy(m): 5:19pm On Oct 10, 2009
@poster

if u get beef with the man, u go go meet am make una sort am out

or make u invite the man kom nairaland make we kno were we go start from



i haven't heard of oyo state for a long time now
Music/RadioRe: Pasuma Alabi Arabambi Or Saheed Osupa Matagbamole by WarfyBoy(m): 5:03pm On Oct 10, 2009
@POSTER

na name be all those ones abi u dey speak in tongues?


btw are those guys musicians or native doctors?

horrible custome
PoliticsRe: I Love To See A Female President In Nigeria – Kemi Nelson by WarfyBoy(m): 4:58pm On Oct 10, 2009
YES OF CAUSE. A WOMAN WILL ONE DAY BEKOM THE PRESIDENT OF NIGERIA

IN YEAR 3210
SportsRe: Nigerians Dont Know Football By Amodu by WarfyBoy(m): 4:53pm On Oct 10, 2009
heeyyyooooo hmmmmmm

so bkos King Osanga, Ighalo, Uchechi etc etc fall SIaSIa hand for Egypt na im make this dead man dey open im mouth dey yarn.

Why im never talk since, since wey nigeria no komot for U20 world cup, why im no talk


heeyyoooo

Siasia i still believe you oooooo. na only u go fit do an undo
CelebritiesRe: P-Square Finally Opens Up About Landlord by WarfyBoy(m): 4:47pm On Oct 10, 2009
i no say p'square no fit do that kind thing before ah ah ah

landlord! landlord!!

make God help us for lagos ooo
PoliticsRe: Do You Support A 2 Party System For Nigeria? by WarfyBoy(m): 4:37pm On Oct 10, 2009
wether 1 party or 2, even 3 or 100 self if God no kom for our rescue, we are just wasting our damn time

the solution to the situation of NIGERIA is beyond human knowledge
PoliticsRe: Would You Vote For Yaradua To Be Re-elected? by WarfyBoy(m): 4:34pm On Oct 10, 2009
since when i dem born me, i never komot for my house say na one sulkin demon i wan go vote for, i dey tire for pipo wey go go line queue up bkos dem wan vote


bad rubbish to good riddance whatever
CultureRe: Yoruba Boys And Igbo Gals by WarfyBoy(m): 7:16pm On Oct 09, 2009
you need to change your environment
CultureRe: What Is Your Name by WarfyBoy(m): 7:16pm On Oct 09, 2009
this one wey e be say na name dem want so, hmmmmm. na wa ooo

wel sha my name na Suni Ajoci
CelebritiesRe: Basketmouth Vs Okey Bakassi by WarfyBoy(m): 7:05pm On Oct 09, 2009
Okay "MacAnthony" Bakassi Na big bros
Music/RadioRe: Rymzo & 3gga, Another Terry G-ay.com Saga! by WarfyBoy(m): 7:03pm On Oct 09, 2009
since wen dem born me, i nevr hear the person wey dem dey kall 3GGA, its good for him tho
Music/RadioRe: Jibola Ft Ruggedman Gbe Gbe Gbe Is Hot! by WarfyBoy(m): 6:54pm On Oct 09, 2009
khanye:
1 collabo in 4 yrs
it's a bleeping disgrace cool
Obviously u live in planet z
SportsRe: Bosso Attack Samson Siasia Regarding The U20 World Cup by WarfyBoy(m): 5:49pm On Oct 09, 2009
Ladan Bosso no suppose even kno wetin dem dey kall foot talkless of ball
SportsRe: Bosso Attack Samson Siasia Regarding The U20 World Cup by WarfyBoy(m): 5:47pm On Oct 09, 2009
THEM FOR GIVE BOSSO CHANCE MAKE IM USE IM JUJU WIN ALL THE MATCHES AND POSSIBLY BRING D DAMN TROPHY DOWN TO NIGERIAN

bad rubbish to good riddance     whatever
SportsRe: Haruna! Why Why! by WarfyBoy(m): 5:47pm On Oct 09, 2009
there is nothin wrong with Haruna,

Nigeria is cursed and God's intervention is needed urgently b4 e worst pass like this
SportsRe: Nigeria And Ten Men Curse by WarfyBoy(m): 5:46pm On Oct 09, 2009
IF THEM NEVER TELL U BEFORE, NOW I AM TELLING U.

THIS COUNTRY IS CURSED

AND OUR WOMEN/MEN OF GOD ARE PRETENDING AS IF EVERYTING IS FYNE, WHEN ITS OVBIOUS AND EVEN A BLIND DUMB PERSON CAN FEEL IT THAT THIS COUNTRY IS CURSED.

WE NEED GOD'S INTERVENTION, IF NOT, LOL E GO TOO BAD
SportsRe: What If Nigeria Did Not Qualify For World Cup? by WarfyBoy(m): 5:46pm On Oct 09, 2009
PLEASE GOD, DONT LET NIGERIA QUALIFY FOR 2010 FIFA WORLD CUP.
PLEASE GOD, WE DO NOT DESERVE TO BE THEIR.
PLEASE GOD, SAVE US FROM THE IMPENDIN HEARTBREAKS/DISGRACE.

I ASK THIS THRU CHRIST OUR SAVIOUR



AMEN
SportsRe: What If Nigeria Did Not Qualify For World Cup? by WarfyBoy(m): 2:40pm On Oct 09, 2009
PLEASE GOD, DONT LET NIGERIA QUALIFY FOR 2010 FIFA WORLD CUP.
PLEASE GOD, WE DO NOT DESERVE TO BE THEIR.
PLEASE GOD, SAVE US FROM THE IMPENDIN HEARTBREAKS/DISGRACE.

I ASK THIS THRU CHRIST OUR SAVIOUR



AMEN
FamilyRe: Unlucky Couple by WarfyBoy(m): 2:04am On Oct 08, 2009
na wa o
SportsRe: Germany Vs Nigeria (U-20 World Cup) [3 -2] Ouch! by WarfyBoy(m): 8:35pm On Oct 07, 2009
GERMANY SUPPOSE WIN US

INFACT I DON KOMOT MIND FOR THIS USELESS CHIKENS
SportsRe: Germany Vs Nigeria (U-20 World Cup) [3 -2] Ouch! by WarfyBoy(m): 8:34pm On Oct 07, 2009
IF GERMANY NO WIN THIS MATCH I GO VEXX
SportsRe: Germany Vs Nigeria (U-20 World Cup) [3 -2] Ouch! by WarfyBoy(m): 8:33pm On Oct 07, 2009
infact, make germany win this match
SportsRe: Germany Vs Nigeria (U-20 World Cup) [3 -2] Ouch! by WarfyBoy(m): 8:27pm On Oct 07, 2009
MORE GOALLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL
SportsRe: Germany Vs Nigeria (U-20 World Cup) [3 -2] Ouch! by WarfyBoy(m): 8:26pm On Oct 07, 2009
goalllllllllllllllllllllllll
SportsRe: Germany Vs Nigeria (U-20 World Cup) [3 -2] Ouch! by WarfyBoy(m): 8:23pm On Oct 07, 2009
even with 8 against 11 we kno go fit do anytin
SportsRe: Germany Vs Nigeria (U-20 World Cup) [3 -2] Ouch! by WarfyBoy(m): 8:12pm On Oct 07, 2009
ah ah ah ah ah ah

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)