WarfyBoy's Posts
Nairaland Forum › WarfyBoy's Profile › WarfyBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)
MAKE DEM KOM LEARN WORK FOR 9JA |
well sha, i am happy Chisom was evicted, her own self too much, bush girl with bad language |
potatooo:NA WETIN I DEY TINK SELF BE THIS, VIVIEN WEY KNO DEY LIKE GIVE UP ALL OF A SUDDEN JUST DECIDE TO GIVE UP EVEN WHEN THERE WAS STILL HOPE, ME SELF I KNO KOM UNDERSTAND THE GAME AGAIN OOOOOO n that Village girl [Chisom]was still talking rubbish, |
ABEG MAKE UNA PUT THIS GIRL FOR GRAND OOOO SHOOOOOOOOO |
NA THEIR SELVES THEM DE FOOOOLLLLL, We don pass this level, make dem kno de do like say we kno no as e dey go OFF OF THEM WILL GET THEIR POLICE ESCORTS BACK IN DOUBLE. |
I AM VERY SAD TO C VIVIEN GO, SHE WAS MY FAV, I know if its about physical strenght, she is always goin to kom last, they should have at least give them a task that will require the use of te brain, i kno Chidom would av kom last on that, she's dumb. She has never solved a riddle or kom first in anytin that require the use of brain, i believe that Chisom of a girl came from a remote village, i am very sad now, my Vivien u r my last girl standing, Chisom is just a cunning old mama. |
hi every 1, please i want to know how to format computer, i have HP 530 with Window Vista, i want to format it myself without taking it to any engineer, please |
25 systems, 2 ceiling fan ?i wonder if those computers of urs wil last lang abeg those ur computer need air |
the most simplest question Wacko Jacko |
pek:THATS WHY THEY WILL ALWAYS REMAIN THE MOST STUPID PIPO ON THIS PLANET!!!!!!!!!! They can never think straight or do things the rite way |
WHATS WITH THIS YARA FOOOL SELF?? IM NA PERSON SELF? ? I KNO BLAIM AM, NA NIGERIANS I BLAME, STUPID AXSSS HOLEbut naturaly Yoruba pipo sabi talk sha |
pek:THAT SHOWS HOW STUPID n MUMUISH THEY ARE! A reasonable person in his or her right senses will not say or post a Stupid and Annoying thread like this, they've also taken this madness to GUD6 official Website, You pipo should stop foolin urselves bkos of one greedy albino |
OBVIOUSLY NO! |
DOUBBLE CONGRAT TO HIM |
I Believe say wen dem dey do the screeening, Yoruba people plenty for their, GUS na for strong men, with Physical and Mental Abilities, Na only to talk talk talk talk Yoruba pipo sabi, this one na strenght matter, GUS kno be were dem dey make mouth, Politics, tribalis una for sue Gulder na, bkos na una wan pay the winner 7m, just bkos dem evict one self-centred abino |
@poster Effurun |
Yoruba vs Gulder okay, let see who win |
WHATS SO SPECIAL ABT THIS WALE OF A GUY SELF THESE YORUBA PIPO MAKE UNA LET PERSON HEAR word JORRRRtribalism! tribalism! tribalism!!!!! Wetin, wasnt Ada n Debby Evicted? whats so special abt Wale ![]() |
Because them just evict Wale now, person kno go hear word again, if Yoruba pipo wan gather beat person now, them kno go kall am tribalism ohhh @poster, i kno wan talk rubbish, but this post kno make any sense, wetin concern politics concern GUS? If you wan talk of tribalism, na Yoruba pipo dey top the league. As for Wale, to me Wale does not have the quality of a good Ultimate Man. He is selfish, Autocratic, Self Centred and overzelous. If i were to be among the council of elders, he would av been evicted b4 now. He have strenght yes, he is strong and lively, but he lacks what is needed in an Ultimate Man. He does not deserve to be there in the first place. So all these Yoruba pipo, make una let person hear word for here. E pain me as them evict DEBBY, but thats the game, one has to go, and the game has to kom to an end someday, lol Wether una like am or not the GUS will continue with or without Wale Chisom will soon folo Wale I miss u Debby |
; |
Mercy in her wildest imagination can NEVER say such a thing, @poster, abeg put this girl for grand o, she kno were she kom from, she kno go even tink to buy am even if she get the money, u want make her parents disown her ![]() ![]() ??She kno as e be wen she dey sell pure water, she kno go wan go back to that side of life again,lol, anybody wey test am kno go wan test am again |
WETIN THIS AJE WAN KILL HERSELF FOR NOW ![]() ![]() ![]() ?Imagine this small aje pikin dey folo Jaguda like chison dey drag bag, Vivien sweeety, y kno u kno kumuma leave d bag for her, Chison wey b like person wey dey smoke ganja Infact Chison is a replica of Madam Rita from KOKO Mansion
|
E PAIN ME AS DEM EVICT DEBBY I PITY FOR WALE SHA, BUT THE GUY OWN SELF TOO MUCH, TO ME HE DOES NOT HAV THE "GUUD" QUALITY OF GULDER ULTIMATE MAN |
e b like say na VITILIGO this guy get sooo |
Di Santo is a brilliant player i tink we shld keep himm |
mem, were i fit take watch this match ONLINE ? |
What about if these artiste meet Peter and Paul or maybe their elder brother to help them with a quality video, dos it hurt ![]() RUbbishhh video, e make me dislike d song self, , lots of half naked gurls, whats that for ![]() |
Hey guys, i myself have been waiting for this for soo long now, especially for FAZE fans. Faze has just released his new song/Video "I am in Love" , The the Video is offff the hoookkkkk, i dont think the video was shot here in 9ja tho, cos its Clean, Fantabulous, and Sisilious. Tank u FAZE, i ez almost gettin tired of waiting, lol BTW, hav any of u guys seen the video ![]() ![]() ?/ |
Cenral Primary School, Iruekpen, Ekpoma Edo State Foundation Nursery/Pri. School, Iruekpen, Ekpoma Edo State Foundation Secondary School, Iruekpen, Ekpoma Edo State Iruekpen Grammar School, Iruekpen, Ekpoma Edo State [4 my junior waec] |
if i use my own hard earned moni buy that video cd, mem my younga bro fit package me self |
Idowuh:wat exactly did he say? |
?