Wendyslim's Posts
Nairaland Forum › Wendyslim's Profile › Wendyslim's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 38 pages)
Hmmmmmmm. . |
As the power plant increases na so the power supply dey worse. Last ten years the power supply is far far better dan now when we have more power plant. Abegiiiii |
Ohhhhh it's so unfortunate.little poor orphan may ur soul rest in peace. I pray dey arrest dat fool and castrate him before passing his judgement. Smh ![]() |
3ace: The story later confirmed that the driver was a Nigerian so why "foreigner" in the headline again? These journalists sef-always deceiving people to buy papers.. You no hear the name? Na foreigner wey don Tay for 9ja so na automatic citizen him be. How I wish na so dem dey do 9ja for foreign country too. |
Let me go get mine. Android all the way ![]() |
Ok. Tnx |
I dey come back . |
Hmmmm natural zobo in the making . Oyinbo self na Wah ooooo |
3 years ago. |
tinuolababy: abeg waka pass make better people see [quote author=Arrosoft]And so? Wat nxt? Just passing[. Waka Waka how u no go dey Waka about as u no get work. |
Wah oooooo so nice |
Congrat lil boy. Nice cake ![]() |
I dey come back I no go Tay |
Ok we don hear. |
Where are your prove. Anyway season one on point |
Wonders will never seize to end. Dat 50 naira wey him dey collect too small be dat |
nedu2000: Its just coincidence. Seconded |
Dats politics . |
busar: These are some of the reasons i don't like islamic post in front page.. Den move on to the back page. Front is not meant for pple like you. |
everyday: Must everything come to the frontpage?. How dos dat affect you.. Masha ALLAH |
kamez: First time in almost 6 months wey my comment reach front page!! Hehehehehehehe. Dancing Azonto and singing no be mistake oooooo eeeeeeeeehh (9ice)!!! kamez: First time in almost 6 months wey my comment reach front page!! Hehehehehehehe. Dancing Azonto and singing no be mistake oooooo eeeeeeeeehh (9ice)!!!. U no get work nah, kip dancing. Am happy for u madam wishing u quick recovery |
Fingers crossed. ![]() |
Gbam |
Dem for allow am rest nah. Why dem dey suffer the lifeless body |
Ok. |
Lagos is moving. GOD bless fashola. |
They are two parallel lines dat can never meet.so dey are incomparable |
naptu2: I like that idea. If you are not allowed to distribute electricity, you can remove government agencies from the grid and thus free up electricity on the grid for other consumers (reducing demand).. True talk. Seconded |
I prefer someone new ![]() |
Eko ONI baje. He will do well if elected as the next president. |
No matter what the man is the head... Thank GOD for the culture. |
Ok oooo. It's better for dem ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 38 pages)