₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,142 members, 8,444,047 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 12:38 AM

Toggle theme

Whatever90's Posts

Nairaland ForumWhatever90's ProfileWhatever90's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 46 pages)

TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 3:51am On Nov 22, 2008
ode mumu ,make i tell u i no need proof my location to u,u wey dey oshodi naim u carry states put for ur location,who dash prof agbero states

didinrin

make u dey deceive yourself say i dey ajegunle,mumu
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 3:46am On Nov 22, 2008
jonyjay:
u don talk this one more than 100 times. if them throw ur underwear "pata" for river all the fish go die on time.
see am,i don talk wetin,i don mention jerusalem,kro-kro and co  before?u na 100 times u don mention pata


buhahaahahhaahah see when i travel go naija na my little cousin use this rivers and fish death curse her friend

so u no sabi anything,see am like feather wey them put inside water come use sperm stamp am kerosene
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 3:41am On Nov 22, 2008
jonyjay:
mrs. officer, u gat what am saying? street hawker! u aint gat no man to sleep with yah tonight because u are polluting the air with ur body odor. go take yah shower please, i know u do that ones in a week, but we can't bear it on today
see small pikin insult naim this pikin dey use,chaiiii,its a pity,comeon go shave that ur evil forest(pubic hair)into sahara desert,before u open mouth talk,and then use anti biotics cure dat kro-kro wey dey surround ur manliness like mountain wey surround jerusalem grin grin
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 3:33am On Nov 22, 2008
sexyLeamon:
you guys will seriously wound person here grin grin but why two vs one?
dont mind those gbomogberekete pple grin grin two men dey e-fight one woman,shameless boin boins
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 3:27am On Nov 22, 2008
jonyjay:
see this cheap prostitute ooooooo she no sell today come dey vent here wetin be my own with ur "kanga" "toto" go use the thing wey ur mama dey use to shrink am. dirty bitch.
e beta make u use pidgin english cos ur english na war,see who dey talk of toto,no be toto u dey find from white woman and papers,come go enlarge that ur tiny tiger battery manliness,make e fit enter woman hole well well

see am,comeon sharrappp diaa,ehen make i do amebo for u jare,no say i tell u oooo,but u see i hear say some group of men enter ur mama well abi na vagina after them do finish na dog them use clean her inside grin

come sef,u sure say u be product of human being abi na d dog? grin u man wt a short willy-willy
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 3:11am On Nov 22, 2008
jonyjay:
my brother i second that. wetin u expect from pikin wey them groom from ajegunle. "akuse radarada"
u,u no even get mouth,i for use ur 1inched manliness sweep d streets of oshodi,shameless mumu
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 3:10am On Nov 22, 2008
jonyjay:
since u are mentally disorder by ur personal confirmation, one will be needed before u go start to dey "bugije" olorun obirin.
see person wey dey states no sabi english,disordered mumu olodo,shameless cow


bigmodo:
Bigmodo and Jonyjay have won the rap battle. Whatever90 is the loser. You hereby sentenced to life in prison, with hard labor and no food.
*yawns* very boring,u sef u no sabi english

life imprisonment,see person wey wan travel,u r too dry,boring and childish for me abeg
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 3:01am On Nov 22, 2008
jonyjay:
see this "oponu" wey dey shout illegal! u no be lunatic, u have depressoin but u can't help yourself.since there is no medicine for depression that is why u came on here to say rubbish. ur brain is going down the drain.psychiatrist might help tho if u consult one.
see dis cartoon icon spewing his stupdity on here,buahahahahahahahahah psychiatrist ,dont u have any other insult to post apart from brain,psychia,ashewo?

sut up and use shame cover ur eyes,adventurous slowpoke
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 2:53am On Nov 22, 2008
bigmodo:
I have crucified and buried you at https://www.nairaland.com/nigeria/topic-198743.0.html . Anyone talking here is a ghost of whatever90. My guy Jony, da girl don murd oh. No just dey yan.
that place wey u dey speak aba made english abi na wetin,comot for road make i see human beings,look d mumu wey wan even speak english,english u no fit write,u think say me go come there to come enter that childish play wt u for that thread,na my little cousin of 3 years i go send


frustrated aba idiot

TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 2:46am On Nov 22, 2008
jonyjay:
i know say ur family get problem, them dumped for ajegunle under intesive care becuase u are suicide thought.if u re tired of life u know what to do, u are countless in the community.alainironu
hahahaah keep deceiving urself say i dey ajegunle,see am,nairalands certified lunatic,see even if una be 1 million,i go use hand squeeze una,just imagine dis fool wey never chop 3 square meals,dis illegal immigrant,dey open mouth talk like say him get brain

dumb assed bastard
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 2:38am On Nov 22, 2008
jonyjay:
see this stinky biache 'ashewo' it was white but now brown' God knows when was the last time u wash the underwear "pata" u are wearing. i pity guys wey dey sleep with you automatic disease.
no be ashewo ur mama do before she carry u come this world,that woman that even d head of a cow will enter her wide vagina

product of a careless sex naim u be


see u think say i go run for u,hahahahahahhahahahhhaa,u be shit wey i go use flush my toilet,look at d childish insults sef,post correct insult make i use sand paper scrub off ur unshaved pubic hairs
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 2:35am On Nov 22, 2008
bigmodo:
@whatever90

I aint gon say shit again to u. Bring it to the rap battle ground. I aint want to get kicked. Bring yo smelling ass at https://www.nairaland.com/nigeria/topic-198743.0.html
i said get a lyf,u think i will act like d childish coward u r and come on dat thread?idiot,come and meet me here and see me slam ur dry dumb ass here
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 2:31am On Nov 22, 2008
[quote author=Dark_Rxn link=topic=194581.msg3120875#msg3120875 date=1227317332]abegi, shut up. gbeborun. . . .have you seen her pix?
Hisss[/quote]dont mind d vulture da wants to travel abroad,no wonder he wants to go illegally,simple english he cant even type,tell me how he will be granted a visa if he keeps speaking dis jaggons from the thrashcan during his interview
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 2:29am On Nov 22, 2008
bigmodo:
@whatever90

Lets take it to the rap battle ground. You wann.a start some war on nairalandd? Posting it here ain't cool. Look at what i got for you at https://www.nairaland.com/nigeria/topic-198743.0.html . My guns r cocking better run.
oh shut up u low life ingrate looking for a camel to cros d atlantic ocean to get to europe just to avoid d stinking poverty calling upon ur head

get a lyf man,I'm here on this thread,both of u should come on here,look at smone that cannot even afford 300,000 naira for visa opening his cursed manliness to post shit here,impotent slowpoke
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 2:27am On Nov 22, 2008
bigmodo:
@whatever90

Gotta support my man Jonyjay. I have kept quiet for awhile. Now you going to get it hot. You've made me lose it. Hey whatever90, you look like you just dead yesterday. I saw ur momma carrying your gasket to your room. Your mouth stinks so bad, got the whole market running as if the rebels are coming. Girl, u r the worst kid in here, u should be ashamed u live in ajegunle. A place known by many as no-go-area. and hated by many. That defines you. U r a naughty child. People like you are the ones their parents wish they have no child at all. Am better than u babe. They call me Kingmodo and they call you my maid. Come into my house, i got a job for you. It's being my maid. You gon wash my toilet for me and matter of fact clean my ass after i go to toilet. Punk bitch, gay ass murdafucker, use and through away girl.
jesus christ,ive never read a more senseless post than this,is this how u want people to help u travel abroad?

sorry my dear,but all this rubbish u just typed ,were the insults i used in primary school,step up and insult like a man,and not like a bleeping gay



jonyjay:
there u go, alas, u be illegal immigrant for ur home country is a pity, so pathetic , i rebuked poverty come dey live for swamp, 20 of u in one room, line up to poop,oops i forget say na midnight u dey poop for street " akuse  lasanlasan"
look at this idiot that does not even know how to shave his pubic hairs is here typing rubbish,comeon go shave ur armpit,u smelling retarded monkey


jonyjay:
DITTO! this girl na biaaaaaaaaach.
u don get mouth because mumu don come help u,u see two of u togeda,i will squeeze u and throw u in d zoo,ur generation even to yet unborn will remain prostitutes
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 2:14am On Nov 22, 2008
jonyjay:
that stinky neighbourhood don dilute ur brain, this is 7pm here. u re a dump "o goooooooooooooooo gan"
while d green card wey u dey find don shove ur brain enter ur smelling anus abi?its better to live in d city i live in,dan u living in 20 houses in one week,all in d name of hiding from immigration

oloriburuku oshi
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 2:05am On Nov 22, 2008
jonyjay:
wetin ur 'akuse' dey do online by this time of the day? u call yah self woman or robot yee i forbid u.
u don tire abi,i think say u get mouth,wetin u dey do online by dis time too?polluted frog

asinwin ode,oloshi
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 1:54am On Nov 22, 2008
jonyjay:
see as u dey laff, wetin funny for the thing wey u say now wey dey make u aff? na u talk na u laff. o ti n ja eje die die. men ur  family attention is seriously needed. i bet yah
oh shat up u upturned fool,i dey use style dey ignore u,u no like am abi,u think say because i dey ignore u,i dey fear u or no get anything to post abi?since u no wan respect ur stupid brain dey follow woman exchange words then make i face u well,don't even cry foul or play d victim,even bigmodo is better off than u r,i can see that its only a jobless animal that will come exchanging words wt an invisible female online

oniranu oshi
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 1:47am On Nov 22, 2008
jonyjay:
u be 'igun' vulture. u still lurking on here wetin u dey find? u don fail woefully.
hahaaahahahahahahahah see dis two timing over riped ingrate dey use hand post shit,hahahahahahahhaahahahahahahahah make i laff first,prematured cow

since i dey use style ignore u,i don see say u want prob,oya im ready for u

malu
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 1:40am On Nov 22, 2008
jonyjay:
i talk say u be mumu for jumping up for tuface songs, u still add another mumu join dey sing.
if i be mumu,u be monkey

i no send i no send u oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 12:45am On Nov 22, 2008
singing timayas song *this is my story,this is my song,my mama told me,that ive got to be strong,i say this is my storyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy . . . . . . . *
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 12:36am On Nov 22, 2008
singing tuface's song  *as u see me soooooooooo,i no send,i no send u oooooooo*

singing faze's song *oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo kolomental,i say na mental crace,,heheheehhe,oya jonyjay start to dey crace. . . . . *
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 12:18am On Nov 22, 2008
jonyjay:
broken record u release album? why u dey like to wish people death?. u want own the whole planet earth. didinrin eda.
go and check ur health in d hospital,because d way u r going,u will end up wt heart attack,why not join bigmodo in hanging yourself to death? oniranu wink

singing tuface's song  *as u see me soooooooooo,i no send,i no send u oooooooo*
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 12:12am On Nov 22, 2008
jonyjay:
next candidate? election? God don dey punish u small small even u don meet yah waterloo.if u point one finger to ur fellow creature the rest nine belong to u.
make i go take my light coffee.
enter river niger and go take a bath,u r too boring and u r beginning to sound like a broken record wink
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 12:04am On Nov 22, 2008
jonyjay:
u called that a suggestion! u are so wicked and heartless for calling that a suggestion. can u suggest that to any member of yah family? if person see u person suppose to dey run ooo. u can poison someone. by the way this is 12am in nija wetin u dey do u no dey sleep wetin u dey find for now ?prey?.God go punish u.
mumu because u see ajegunle for my profile,u don conclude say na naija i dey live abi?u be mumu ooo,certified one at dat

God punish u and ur life,na u i curse,make una see me see wahala,person wey i curse no hala na one ,one asswipe dey drink panadol for head ache wey no concern am

yes i can poison smone and blive me ,u will be my next candidate

idiot
RomanceRe: Art Of Seduction by whatever90(f): 11:52pm On Nov 21, 2008
abeg its a long story @topic
TravelRe: Visa To Norway by whatever90(f): 11:50pm On Nov 21, 2008
jonyjay:
make i read my post or make u read yah post? u wey u dey wish someone death.u brain has gone nut and ur senses of bearing has liquidated.make ur family carry go mountain "ori-oke" for deliverance. until u apologize for ur impassive statement to an innocent fella u proclaimed death to.
idiot dis i proclaim death?i gave a suggestion which was left for him to follow,why pple wt dumb brains like u choose to wander around dis forum beats me

me apologize ,infact u r a fool for suggesting dat,a big born fool,wait for me to apologise,u will grow purple beards b4 i apologise

i post u carry my post for head,no be joblessness be dat?
RomanceRe: What Do You Love Most About Your Partner? by whatever90(f): 11:35pm On Nov 21, 2008
KarmaMod:
No one has hatred, just stop acting like an expert on Naija marriage/relationship UNTIL the day comes when he gets his greencard and he;'s still with you 10 years later. Then none of us will bother you  wink
youve said it all wink
RomanceRe: What Do You Love Most About Your Partner? by whatever90(f): 11:09pm On Nov 21, 2008
sistawoman:
Maybe because he has pikins
[s]na one pikin him get,still dat one no be guarantee,a man wey get 10 pikins fit marry woman,but woman wey get,e dey hard for d man to stay[/s]

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 46 pages)