Whatever90's Posts
Nairaland Forum › Whatever90's Profile › Whatever90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 46 pages)
[quote author=~Sauron~ link=topic=197499.msg3114082#msg3114082 date=1227205053]Where is the kiss and what type are u giving? French or Lagos??[/quote]whichever one u want ![]() |
chika98:not interested i'ke nwanyi'an adiro mu,oga kari ifunnanya onwere ebe di'ye no @sauron hello hon,still interested in dat kiss or have u grown cold feet already? ![]() |
chika98:and wats d info all about?my eyes are too sour to read them all ![]() |
i can see amaka is out to render our long throat useless ![]() |
come so y'all are still digging dis thread? ![]() |
snazzy82:oya come and join me in d ghost kingdom oya,but make sure u dont bring dat ur girlfriend t u |
oyato is my bday mate ![]() |
una don start,make una no make my saliva long reach naija now spike e be like say i see sthg wey resemble goat meat for dat ur soup |
snazzy82:come i think say u say u no get my time?why u dey reply me naaaa so u get my time sef?ehen how far dat ur babe with her leaking ass,she still dey piss for bed? |
snazzy82:oh u still dey reply me,u don attend to ur oga shop and ur wee-wee-wee-wee girfriend?common go buy drugs for ur babe make she stop to dey urinate for bed at old age ![]() |
[quote author=Busy_body link=topic=190075.msg3111010#msg3111010 date=1227149555]Plapplodge or Plappvilla or wetin you call that ya name sef, leave my whatever90 alone o if you don't want to incur my wrath ![]() Chei, see as Jenny table story like say butter no fit melt for hin mouth No be you Na today them dey send you comot for thread reminiscing; There was one I saw that made me fall of my chair laughing with water rolling down my eyes. The dude was like "Jenny can you leave my thread" and her response was "Make me" Jenny them don born una [/quote]buhahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahhaha iyalode don kill me oooooo iyalode so na me u dey expose for dis thread abi ,if i tell u how many pple wey don ask me to waka from their thread,today no go finish ![]() very soon seun go soon ask me to walk out of his forum ![]() |
tRoOE:if u read well u'd see that there was a qstion mark after d qstion,i asked it in a corny way to know if she also shares her family secret wt her husband,and then warn her against it |
chika98:don't deadedededed oo,i still need u for amebo ![]() @topic that is if u will answer me have u told ur hubby about d way he keeps asking u for money?is it that ur hubby does not find d numerous calls disturbing? |
chika98:na soooo,but for real i just post ooooo,even asked her wat her hubby was doing about the whole thing,she no answer dat one,na another thing she go answer,dat was when she told moi to walk out ![]() |
KarmaMod:i hear u if u go thru dis thread u'll see dat i only gave my own opinion ,wt a clear mind,she came on here and asked me to walk out of her thread,as if na her papa get nl,dat was where d prob started |
KarmaMod:Laps a.k.a thighs r two isnt it? if u remember i was angry cause she did not correct me,not for d typo there is nothing wrong in correcting mistakes,being sarcastic about it is d prob |
skfa1:Ehen naaa,join in d correction class,me dey talk am reach tomoro say,i live in a non speaking english country,where i speak english once in every 8 months ,so my own english sef no dey always correct,karma dey correct me sometimes,which i dey gladly accept and learn from,no be person go dey argue unnecessarily wt person about grammar |
skfa1:D same thing i tell poster ooo,i corrected her smplace with my church mind,d woman begin think say i dey laff am,na so we enter english class oooo,she correct,i correct |
ahn ahn d girl still dey urinate?oga ooooo |
plappville:But u still make am,how im i not sure say u correct am immediately i correct u,cos if u correct am b4 me,e for change before i post ![]() |
tRoOE:I tire oooo,country wey i do my university,dey work untop,naim person dey tell me say i dey fake am, no be german i use learn for school?this woman seriously needs sm medical check up |
plappville:Mistake not misteke ![]() Your marital status has got a lot to do with it,cos no mature married woman,go dey ask another person to come prove language for am via YIM E be like say d ajegunle city wey dey my location dey confuse u abi?madam french,i admit say i make mistake wtout any complaints,u gree?no way u dey argue,mistake wey u dey correct me,u sef do am,abeg go sit down |
This poster is a 419er |
tRoOE:The babe dey crace ooo,i been dey respect her cos of her marital status,but i don see say she no well,she dey tell me say make i come yahoomessenger to prove say i fit speak german,no be crace be dat one? ![]() |
plappville:Ok,yes one mistake,but remember i said sm mistakes shouldnt be compared to that of a child's By d way ur "w" in ur wetin should start wt a capital letter u know ![]() Come how old are u sef?u want me to come on yahoomessenger to prove what to u?that i speak german?why wont i speak german when i live in a german speaking country,grow up,u have embarassed yourself enough. |
plappville:Why u dey like to cry foul everytime?no be u dey find trouble?i replied ur thread u dey tell me to As for the english,i don tell u say we all make mistakes,i make mistakes too,search out my mistakes from my posts and tell me,no dey find wetin no be mistake just to post,because na yourself u dey embarass d more As for d space after comma,yes people make d same mistake too,that is why i said they r some mistakes that shouldnt be compared to a little child's own,u dey try to point out mistakes too that is why u talk of d space,not knowing say space no dey,dey after any mark Mistakes not mistake because i pointed out more than one ![]() |
plappville:stopped not stop and mind u i also write english,german and a little spanish too ![]() |
plappville:buahahahahahahahhah,my dear u don fall my hand this night hahahahahahahahahahahahahahaha oh gawdddd,abeg u sure say u do english for school?if u do english u for know say space no dey,dey after any mark,be it fullstop,comma,question mark and so on,abeggggg no embarass yourself oooo ejoooo, by d way no be commer but comma ![]() |
Rigor Mort:*yawns* childish attention seeker?look elsewhere ![]() |
snazzy82:ok what of when shes singing,dancing,watching movies,cooking,smiling,walkin,clapping her hands in church,jumping molue,does she urinate too? |
plappville:d same way i wont insult u ,oh u dey compare mistake for exam hall wt this kind mistake,ahh now i don sabi u now,u know say na only pikin go post like that? ![]() as for ur english ,its not "canditate" its "candidate" ![]() |
ehen poster does she also urinate during action? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 46 pages)





so u get my time sef?ehen how far dat ur babe with her leaking ass,she still dey piss for bed?
