Whatever90's Posts
Nairaland Forum › Whatever90's Profile › Whatever90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 46 pages)
maybe religion will be better,because its more like God using u to bless smone or romance because so many people post there |
d beauty of a woman lies in her brain,how well calculated and intelligent she is |
tope2000:tope comot for hiaa dis minute,bad belle ![]() |
tope2000:see all this bad belle people wan stop me from receiving cayon and my sweet osisi wt nice shape money u dey for london dey enjoy,me dey ajegunle dey suffer, comot from hiaaa before u go make them change their mind ![]() |
spike oya comot for this thread this minute jk jki don see sy na u them send to make me salivate reach nigeria,chaiiii see that amala ,e be like say na shaki i see for that ewedu,see d plantain and egg ![]() see gizzard oooooooooooo |
![]() @bigmodo ok,now wey u don cool down,make me sef cool down, wetin u wan go do for obodo oyibo?do u want to study?marry a white for papers?work ? wat exactly do u have in mind? ![]() |
jonyjay:oh shut ur trap u two timing ingrate wt no brain on ur head,why don't u visit a psychiatrist yourself ,for being a gay,castrated junkie ![]() |
bigmodo:oh sharapppppp diaaaa,u low life ewu i resemble person wey dey falll for rubbish threats?na to travel u know,money u no get,nothing and u wan travel,comeon go and sit down ,malu |
KarmaMod:i tot australia have their own dollars? ![]() @topic osisi and cayon ,im d stranger u pple r talking about ![]() |
snazzy82:time ko,time ni,u go hope and wait tire |
snazzy82:idiot post d pics and stop acting like a retarded monkey ![]() |
snazzy82:hahahahahahhahahahahah u see ehn,no make me face u ,cos my mouth na fire see am ,him wan die,asswipe like u sharapppp diaaa,u no get talk for mouth,person wey see u ,go know say na bloody phocking gay u betoad ![]() |
snazzy82:wetin dis mumu dey do?i think say u wan post picture,na another thread poll ur stupid brain go copy? me go shame for dirty looking malu like u wey d picture jooo?naim i dey wait for,born cursed fool like u ,idiot |
i dey go sleep,but if i come back tomoro and u never post am,i swear i go e-slap u and dat ur leaking ass of a girlfriend ![]() anu ofia gudnyt ![]() |
snazzy82:shut up abeg and stop making noise idiot,come how old r u?for real,tell me?because all this childish posts wont move me,if u like post hundred pics here,e concern u,i don tell u say,alot of people sabi me here well well,so make u post na yourself u go disgrace more ![]() post or sharappppppppp u prematured two timing fool |
DeepZone:d guy is a trillonaire my sister,I'm so surprised osisi does not know about him,we dey even hear of am here sef,his generation even to yet unborn will never suffer wt d pretty girls he uses for his "delta soup" advert |
KarmaMod:na wetin isnt dollar more than naira,i said im in ajegunle u r talking of euro,which one be euro ![]() |
osisi as u can see I'm living in the ghetto part of ajegunle city ![]() abeg give me d money ![]() |
snazzy82:buahahhahahahhaaahahahahaha obere nwa?buahahahahaha oya post naaa,mumu like u,u think people on this forum don't know me one on one?buahahahahahhaa a lot of them know me even to my room,so post,na yourself u go embarass d more u think say i go shake? hahahahahahhahhapost,mumu |
jonyjay:oh another retarded fool is here again welcome |
Lady osisi i think im d stranger u r talking about ![]() |
Dr Kitaun: Mr kadry is fine ojare,hope u r cool? ![]() |
kitaun,wait make i touch ur body first make i dey sure say na u haba kitaun why r u treating me like this? is it because i told u I'm inloff wt u,u decided to go off nl like that,wtout telling me its not fairu see ive not eaten since u left nl,infact ive lost so much weight,na skeleton remain for my body ![]() ![]() how r u doing jare,chaiiii i missed u ooooo |
na u sabi which one is orange drugshuh??osisi u no know orange drugs?i think hes from ur side sef another billonaire in igboland ![]() |
Dr Kitaun:kitaunnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn |
where is dat bigmodo let him come and read dis one,seh he wants to travel iilegally ![]() |
smtimes |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 46 pages)


wetin u wan go do for obodo oyibo?do u want to study?marry a white for papers?work ? wat exactly do u have in mind? 



