Whiteafrique's Posts
Nairaland Forum › Whiteafrique's Profile › Whiteafrique's Posts
u sure say them never kill her to collect the money nothing wey hunger no cause for naija.. |
Lagos gutter wey aboki don use shit finish nah their public toilet be dat.. |
Nah their way as usual,they don't care about the masses.. |
Too late to apologize..so u finally give up.. Even the apology self still dey hard am,no worry every rivers don place u where u belong. |
Since you have been advising him what has happened... A good leader is a good leader is unfortunate we have bunch of useless tribal bigot as leaders, It's just matter of time Nigerians will soon wake up from their slumber.. WAIT MAKE THE HUNGER TOO MUCH. |
At your own peril na you go become the suspect i trust naija police them go change am for your head.. Make i dey manage the small money wey dey my account i never want hammer this kind hammer,this freedom wey dey sweet die.. |
All our Forces now are bloody civilians because they have been compromised to the lowest level... egunje hv taken over their birthright.. |
so wetin make we do..make we sympathize with you Oga go look for another woman joor.. More better news jare...Abeg Buhari still dey ASO Rock? |
what a loss my condolence to the family,this country frustration alone pass suicide.. Not everyone can withstand pressure,always check out on your neighbour's u might be of help. |
Your papa u no go die better old fool.. |
Why una dey cry nah una wear am it's just a piece of cloth.. Na him be say one day we go see Lord chosen Apron for inside club too nothing these slay mama's no fit do.. |
You can't blame them how safe is the pedestrian bridge at late night..[b][/b] |
which chibok nah the ones wey don dey their husband house.. If u find them nah him be say nah u stage this drama from onset.. |
Love is blind... the good one. ![]() |
Oga Landlord travel and see..but him no dey see anything since him dey travel for 4 years.. |
You want to rule by all means,for 4 years no good legacy not about traveling all over the word seeking for investors when your house is dirty the insecurity in this country recently is too bad no one his safe here if foreign countries can spot this and yet our lifeless leaders all act like all is well then we are deceiving our selves cos we are going down the drain gradually and unknowingly.. |
Ok they know now the constitution is the problem, They are afraid that the dog will one day bite the master for all the ill treatment.. |
Human lives is worthless in this part of the world..every time tragic report.. who do us this thing? |
Our own nah to dey pursue politicians up and down for one mouth to buy SUV and fix nails.. ![]() |
Owambe and JuJu are like 5 & 6 na their birth right.. |
is Hijab going to make her pass? |
wahala dey when u dey climb e dey sweet u now ur product don appear u come dey run abi u no know say something go come out before, FG please we need your assistance with Abba Kyari to find this man.. |
And ashawo just dey waste for hotel.. |
is corruption our birthright...can't we just hear something good for once.. |
This one just go like that because of okpo matter, Efosa him boyfriend for benin go don commit suicide because the oil well don dry.. |
see ur dawadawa face,so make them dey fear u abi? |
suicide never an option.. |
Them dey fight for baba iyabo wey dey ontop roof with cigar for him mouth dey knack nail for zinc...wetin concern am. |
Na small thief he still get conscience.. |
Black Charcoal Africans and power drunk that's why they are always underdeveloped.. Baba God next life please ask me where i will like to be born to just begging.. |
Amechi will be like this Obi-akpor guy Wike just dey knock me out everywhere, Desperate APC please calm down and come back more prepared 2023.. |
unconfirmed report and you are posting it,since no news to post again. |

