Winnie1950's Posts
Nairaland Forum › Winnie1950's Profile › Winnie1950's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Good morning everyone! @prince: shey u think say i dey play with u abi? U allow me dey here dey wait for update when u don go sleep. No wahala i forgive u this time but if u try am again i go gather my fellow bouncers come destroy this thread. *straight face* |
I would have loved to predict Darasimi's real roots but i will just shut up because i don't want to spoil the fun. |
Clemzy16: hmmm, your picture looks innocent but you talk razz. I love razz girls and i wouldn't mind a female bouncer with chesting abs.i talk razz but i don't act razz. Only my close friends and classmates know that side of me. I'm usually reserved (melancholy) but i can act like an extrovert when i want to. |
D9ty7: Wetin i do sef. Shey person no fit eat again?(points my ak47 at him) if u move i shoot. How dare u challenge my oga? |
If i predict wetin happen now them go say i don spoil so make i just shut up dey wait. @prince: if u no come update i will personally destroy ur Jt with my AK47. * straight face* |
Uthman51: Na here u and d baba imagination go winnie I beg just gv am one ground nut for him JT dat'spoints danpersie31's jt with my AK47 and ready to destroy it. He notices it and begins to scream out his lungs and beg 'abeg winnie no destroy my jt abeg i still get plenty things wey i wan take am do abeg'. (removes the gun and notice hot tears flowing from his eyes and carttah flowing freely from his nose). 'I don leave u this time but next time i no go pity u again o. Oya use ur hand take pin ur mouth'. |
Somebody should please tell jummy not to consider that offer o because john certainly does not love her besides the children that they would produce would be at the receiving end of it all. |
Haba. Chistar it's not fair o. How can u turn john into a gay man? And i have already fallen for him o. My heart is broken. * sobs* |
Walks into thread with ak47. Oga lekinz abeg i need enough grounnut to load this my chicken lap because e be like say plenty people go mess up today and i go dey ready to send them six inches below this thread. |
360prince: typingtype am fast before i bounce u from your thread. |
lekinz: Oga i been dey wait OOOOO****Grabs d first chair on d first roll at d first seat****present sir!! ( comes into thread with AK47) i don upgrade o. If anybody try anything here i go just shoot am including oga the rock and oga lekinz. I no dey fear anybody again. Levels don change |
lekinz: Oga i been dey wait OOOOO****Grabs d first chair on d first roll at d first seat****present sir!! ( comes into thread with AK47) i don upgrade o. If anybody try anything here i go just shoot am including oga the rock and oga lekinz. I no dey fear anybody again |
Hmm. I knew it. Darasimi has royal blood. I wonder what Ruth would do when she finds out about her lost sister. |
@ lekinz: shuo! Na wa o. Na by force to see my abs? Forget say u my oga o. I go just chest u. |
Continue please. I don't like suspense o because it can kill. U beta update before person die o. |
kingphilip: hw far dem don begin de give the mb?them don give me o. I just dey pray make them no f**ck up again. |
Chai i don miss o. See wetin glo don cause with their bad belle. Any how sha we are waiting for season two. Make i ready to start full time bouncer work abi how una see am? |
The end? Oh no I'm missing the story already. The rock please start another one tomorrow morning u hear? Don't disappoint me o. The journey through this story was fun all the way. Thanks for this beautiful piece. Keep the flag flying |
Guy abeg continue. Segun is not serious. He is dating other girls but he does not want his sister to date anyone. Mtcheew!! |
Come update fast fast o. shey u know say i be bouncer ba? So no play with me o |
@ the rock, clemzy, uthman and king Philip: thanks guys for standing up for me. I'm very grateful. |
The rock5555: @Winnie- dont mind Wisdom Me, cus the guy is a customised idi'ot(all pun intended)like seriously i was surprised at his response. This is the first time I'm receiving this type of comment both on net and real life because i always avoid people like him. |
Wisdom-Me:na wa o. Don't u understand simple English? I asked a question and this is what u are saying. If u didn't want to answer it u should have just ignored it instead u are insulting me. Well i will not insult u back but seriously u need to work on ur manners (just an advice). I have never insulted anyone on NL and u won't be the first. |
This Ruth is another Tonia in making. She is so silly. Calling him love even after he slapped her. Enemy of progress mtscheeeeew!! |

all
?