Winnie1950's Posts
Nairaland Forum › Winnie1950's Profile › Winnie1950's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Wisdom-Me:moping at who? |
Oga lekinz make u no worry if u see my abs u go faint especially the one wey dey for my chest. Since yesterday na now i charge my battery. Nepa dey mad |
Wow this is beautiful. Does ur religion prohibit people from kissing mouth to mouth? I didn't see where aariz and zeest realy kissed. |
@lekinz: that ur assistant no dey do him work well. He too like women. Erm....erm...... Me go like wright application for the post of a bouncer. I get strong abs wey even pass john cena own sef. |
Tonia Would definitely see Raymond |
This olajumoke of a woman is just too desperate for my liking |
Ruby spice: Thanks to all that sent messages to check up on me while i was away. I appreciate. Ruby spice is back and you would be getting updates soon.u are welcome honey. We missed u very much |
Jumizie13: Oh my!!! Welcome back *gives him a hot welcome back kiss*erm.......erm,,,,, ruby is actually a female |
Ruthia: Me i knw say i fine, evn devil no fit change d fact!!!!! Cuz i no dey evn use make-up,babe u too much abeg. Natural beauty is the best any day any time. |
Hahahahahahaha i no fit laugh. See Tonia first indeed. Dan come and update o |
Na wa o. Just 10hrs of my absence na him all this things happen? Ok na i no dey go anywhere again. Erm...... Erm....... Make una stop dey post pishur for here abeg. If u wan post pishur make u upload am 4 ur profile. Make una vex o. |
I've been a silent reader for a while now but I've decided to repent. Well i guess he would see Tomisin first. I love ur story. Keep up the good work. |
MANGAM: A very tragic end Danielle and katalina diedomg how did you know? |
@uduak: guy i swear u no well. How person dick dey take wave flag again. About guys being raped: my male classmates used to say that if they find a place where boys are molested they would gladly go there. Even my form master said thesame thing. |
@ ritababe: the experience must have been realy traumatic for u. I'm sorry for what happened to u. I almost got raped twice but thank God they did not succeed. @skyscraper: i don show o @uduak: haba only one update since. |
Uduak abeg come update na. Even Ruthia sef dey beg u o. U beta update if u no want make she change her mind about u. |
We are waiting o |
chistar if i come check by 6pm and i no see Update anything wey i do u make just take am like that. |
dammygoody: winnie please correct the "you" in your signature,the message is so much important..uhthanks for pointing it out to me. I can't believe i didn't notice it all this while |
na wa o! See as everybody dey talk say i bad. Chai my mind too dey go far but i guessed right na. |
Hope say no be piss you piss for body |
Why is everybody watching me and clemzy? Abi is it wrong to chart with an e-friend? |
@skyscraper: what is ur Facebook id? Maybe we could chart on Facebook. |
Happy Sunday everyone. @ underage: i miss u and the characters of this story alot btw i wish u success in ur sister's wedding. |
ifyeky: Jz wondering wat ur mum gave to ushe gave him a con dom |
ifyeky: Jz wondering wat ur mum gave to u |
Wow! Skyscraper u are realy wise. The only problem is that those girls guilty of these acts won't change until it is too late then they will blame their innocent late grandma 4 their misfortunes. |
@ prince: u are improving greatly and if u can keep improving at this pace then u will get there soon. Oya come UPDATE!!! |
Good morning and happy Sunday to everyone. @ skyscraper: so u no go church. It is very bad try to attend next Sunday. Me i Don come back from church since 9:00 clock (first service things). |
chistar if i come check by 6pm and i no see Update anything wey i do u make just take am like that.
na wa o! See as everybody dey talk say i bad. Chai my mind too dey go far but i guessed right na.