WrittyWritter's Posts
Nairaland Forum › WrittyWritter's Profile › WrittyWritter's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 31 pages)
![]() |
Okay..thread seen ![]() |
Happy birthday...very confident woman..our SORE SOKO heroine..We Move |
Bring back our girls loading..d bandits ran away because of d military...and abandoned their mission but ran away with d victims..was that not their mission ...abi dey had another mission ...so d military was superior yet d bandits ran away with d victims ....D Northerns are d cause of their problems..dey started something because of their thirst 4 power now or as come to bite dem in their asses ![]() Say Bubu dey kastina..make bandits no go catch him ooo ![]() |
Fis girl again...always chasing clout on twitter..na she do d a man paid me 120k to go on a date on twitter and recently I can't date a man Dat doesn't have a house in lekki or banana island...With all d insults dey dey dash her she never learn ![]() |
H |
H |
H |
emrain:So dey will pretend he is a girl or what..his thing is there na ![]() |
samcolee:I don't even know one person dat has had Covid 19..talk less of died from covid 19 ![]() |
Acidosis:Remove Who is Laycon abeg..how will u be placing Who is Laycon with APOLLO and Carpe Diem..and comparing it with Twice as Tall ...D abulm no even reach Oman lay...Laycon is trying but d guy no good reach dat level |
..u na just dey drag d guy matter..2022 dey there na... |
H |
Dis Atiku sef..always fast to comment on everything..but we are tired of recycled politicians though like my mom I wonder if someone who does not have deep experience in politics and power can rule dis country...last last na recycled politician go rule us..sad but d plain truth... |
Did he use his money...is it not our money .y is dat most of d so called federal roads are nothing to write about..only God knows y till now dey have not teared d pipeline road... ![]() |
H |
G |
Dat is how dey start..he is turning to what he fought...as 4 PDP after collecting billions...dey think sey na dash e dash dem ![]() |
Bubu can't come out oo..make breeze no go mistakenly blow...make yansh no go open ![]() |
Happy birthday to her...wish her many more years..she is d one in Mr X family show na...Black beauty.. |
Still one of d cheapest Universities compared to other states uni and federal universities..d only thinw I wonder is y after many years of establishment no hostels..though dey are building ![]() |
Y can't dey just impeach dat fake Bubu ..I don't understand d last sentence..Buhari made a decision..his party made another..so he has to abide by his party..so dis so called party is supreme over d constitution..I thought it was d other way round..rule of law and all . |
If na d Bubu dat I know..sorry but he currently has hearing problem..even if u SORE SOKO he no go hear....he can release 'repentent' boko haram but not peaceful protesters..he can arrest peaceful protesters but not boko haram ![]() |
SocialJustice:We are not saying it is not real..but it is over exaggerated..plus u can't blame us in a country where our government for nothing but lie to us..how are we supposed to believe..when we know d numbers are fake and dey just want to cash out ![]() |
Nigeria and lie lie shaw..dey want to start giving us stupid numbers so dat dey will be able to justify d need to purchase d vaccine...dey want to cash out again ![]() |
I don't even see what guys see in him..he doesn't even have a feminine body ...if he was one of those guys dat have ass now..with a faminine look I will try to try to understand though I will still end up not understanding how a guy will pay his fellow guy millions to bleep him...but what I also still don't understand is if u are attracted to guys y bleep a guy dressing like a girl ...Let me leave their matter 4 God ![]() But mad ooo...d highest paid runs girl is a runs boy..wetin Bubu no go see 4 9ja ![]() |
Na so..675 ...dey want to cash out fast be4 vaccine do mistake and enter 9ja...because other countries are experiencing second wave we must also experience second wave..Nigeria and copy copy be like 5&6 |
SocialJustice:We are not evil oo..we are very kind oo ![]() |
Y does she look like a doll ..Edo state most what ..Edo women are d most endowed women Africa ..I'm Edo and even I know dat is not true |
And dis made fp ..he disappointed u..u be his brother abi sister..abi na u born am ..even if he sabi like Chris Brown or Drake...u guys will not still be satisfiedThough I get what u mean..D first tym I listened to his songs I was like what ![]() |
I laugh in my language..ban whatsapp groups ...Other countries are thinking of how to move forward all those people think about is how to move backward..very soon na to ban android phone for people below 18 ![]() Dey don't want their people to be enlightened so dat like cows whatever dey say dey will do without questioning.. Dey hate social media but na twitter bubu dey use communicate |


..u na just dey drag d guy matter..2022 dey there na...
