XDaBOSS's Posts
Nairaland Forum › XDaBOSS's Profile › XDaBOSS's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
Sometimes i wndr wat's d use of police in dis country.....cux even NSCDC beta pass dem... |
Wah doz dss did was wrng....buh it also serves d teacher ryt...i remember doz type of teachers den, wen junior boy misbahvz nd u wan punish am....dem go jst buy d matter nd try 4m james bond 4 u.....we use 2 deal wit such teachers den.... Purnishmnt xlf na prt of sch na.....Mr. Teacher nw c wah u've dn 2 ur xlf.....nd u de expct mk d wrld epp u?? Go try am nxt tym....na Buratai u go meet face 2 face..... |
Antidelay dn go small brk....mk una expect am bck on feb-14......na d talk weh de grwnd b dah ooo.... |
C ma prblm wif made in Naija tinz......e no de last at all.....dem go start am well buh later.....pesin go regret y him subscribe 2 der prdcts.....common story anti...wan shw himxlf....y u no go chop punch...wen enuf of us 4 here 2 wan follow punch d small teeth weh remain 4 ya mouth...... since sundy i jst de wait 4 ur update u no wan do us beta....c hw d fin dn b nw.....if 2 say na nepa no bring lyt 4 diz number of dayz so....ur curses 4 d toplist 4 der syd....buh nw u no wan do us good..... Bros i de beg u, try 4 us na..... |
yedidiah:she no wan mk una c her potbelly dah na y...... Hu wan cmpare.....d indian bae rocked it na....... Tiwa jst b lyk female bnsa...... |
Anti-y na?? Abi na da blow weh David giv u.....weh u still de recover 4rm?? Abg cm do update us na....gud9te dose de mk sense pass...nd finally u fall ma hnd ooo....u c d disadvntg of watching nollywood films shey? No actn, only talk, talk....if 2 say u de watch hollyword u 4 shw David Jet Li style....sha more updates pls so we go knw hu b/w Toke nd Mercy go boil hot water.....u knw wah i mean.... ![]() |
Anti-y na?? Abi na da blow weh David giv u.....weh u still de recover 4rm?? Abg cm do update us na....gud9te dose de mk sense pass...nd finally u fall ma hnd ooo....u c d disadvntg of watching nollywood films shey? No actn, only talk, talk....if 2 say u de watch hollyword u 4 shw David Jet Li style....sha more updates pls so we go knw hu b/w Toke nd Mercy go boil hot water.....u knw wah i mean.... ![]() |
Dah guy weh de 4m muscle 4 bedroom wen him jnr nd snr i.e Lesnar nd Goldberg de wwe d flog pple weh no wan hear word....he de 4 pix d shw mirror power.... Nd 4 d babe....no comment yet..... D sum of der muscles no reach my own xlf...... ![]() |
Antiwrngman.....hope u go update us sharp sharp...?? Cux no tym....as ur story de hot de go go so na 2 follow am as e de hot 2.....no delay....cux delay na dangerous guy....... ![]() |
Okusi:All in the name of love abi!!!...... |
shankie:true.....dah's da fun of it dou.... |
shankie:Av u 4gtn dah ekaite is also dating Ade's fwnd n course mate.....cm 2 tink of it....y didnt de hit ekaite also wen de attacked david? Smfin is wrng smwer..... |
Jibril659:Are u criozly asking?? |
Chrisrare:ya head de der.... |
Happy new yr 2 every1...... Back 2 u anti, there shuld b a change in the way u snd ur late nd short updates......this shuld b a major thing in your newyr resolution..... Happy newyr....1s again |
deebee13:E b lyk say ur blood de hot ooo..... |
@anti-delay.....Guy y?...i bin no wan comment but u dn 4s me 2....ur story mk sense, u do well 4 dat...nd since u dn capture our attentn with ur story y u cm de do us any hw na? Abg try de update us on tym....plzzz[i][/i] |
wow....c stadium abeg....wish Algeria success in 2mw match...bcuz naija's quailificatn to world cup will only bring disappointment than joy. |
pray for the dead.....Baduwah for the dead.....what a violent world we live in..... |

wow....c stadium abeg....wish Algeria success in 2mw match...bcuz naija's quailificatn to world cup will only bring disappointment than joy.
pray for the dead.....Baduwah for the dead.....what a violent world we live in.....