XLR8's Posts
Nairaland Forum › XLR8's Profile › XLR8's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
is dat nt d river wher dose girls goto to wash dere dirty wrappers wey don stiff lyk dey add 20 sachets of starch to t....if dey luk well dem go c dat na d stench dat made im pass out |
cbrass: Na lie joht will shock u ![]() |
Iku omi ni pa omuwe |
Global warming led to DWARFISM millions of years ago & it could happen again, scientist claims. Early horses shrunk by 19% during warm period 53 million years ago, the same horse lineage showed a body size decrease of about 30% during a warmer period 55 million years ago. We all know GW causes hotter summers, melting ice caps & intense rainfall etc. And now scientists claim we can add ANIMAL DWARFISM to that list. This image shows an artist rendering of the early horse Hyracotherium(right) alongside a modern day horse. Scientists have known for years that animals such as horses & deers became much smaller during a period of warming, called the Paleocene-Eocene Thermal Maximum (PETM), now the same fate awaits mammals.... So if you already have the trait of shortness before now plus the GW, I wonder how short you'll become...magnifying glass go sell wella....tank God am tall
|
Omg..look at d f**king face shz so ugly |
Ow pikin no go dey do dere assignments ![]() |
Karen, wetin u use d moni u won on BBA to do now?....i told u to stop spendn t on surgeries when u fit take correct herbs dah wil help u pump ur stuffs up |
Idowuogbo: He's cute!!!yung lady...i cant imagine how ur bf go luk lyk |
Boll2010: He is relatively handsome...get away the shabby dread then his okay!and his de-crepit,burnt teeth |
Booty butt chic: Smh...4 her mind she's sexy ...dnt get so workd up and jealous over this eh! |
AM SURE THE CATTLE OWNER NA NIGERIAN... IGBO ORIGIN PROBABLY |
[color=#990000][/color] tolexander...m sure na u do am...i fear u o.. |
ifedayogal: abi...by den gals wil contest naked instead of bikinis....d judges wil nau judge by d firmness of their breast...may God av mercy on generations unbornlol..wat wil boyz b wearn by den |
ifedayogal: guys and lieswhat do u min?? |
THAT I WAS SERVICING MY NEIGBOURS |
I find d prayers forwaded to me on whatsapp annoyn as dey will tel me smtin terrible will happn to me if i dnt forward d prayer to a certain nomba of pple within a certain time |
I was playn with my neighbour..one of d most beautiful gals av eva seen wen she suddenly asked...will u date me? |
I dey chow eba evriday nd my teeth wyht...my mama wey don old ha teeth |
The longer the better..quote me |
Wish it grows on the "EFO GBURE" wich dey my area wella |
I just read d 1st line nd d last line.....too long |
They r jes helpn us out....since we cant think on our own. |
U can use "Mr Bones" style ![]() |
Crazy dude portrayin Jesus singin hip pop..wtf!..says u can portray im anyhow..kuku portray im doin a pornographic video..smh |
Who is her mother? Shola ogudugu na |
The boy also likes shorts..jus lyk z dad |
Do u knw what dogs do wen dey wanna greet?..dey sniff each others ASS..u gaiz can try dat for a change. |
Chai...dunno any word to qualify dz outfit...mayb i shud jes THROWUP....y im no kuku cari iroko for head ![]() |
